Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,600 members, 7,882,054 topics. Date: Saturday, 06 July 2024 at 02:25 PM

BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (5460) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (4015993 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5457) (5458) (5459) (5460) (5461) (5462) (5463) ... (6745) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 2:32pm On Sep 18, 2021
scondy:


Do u know what it means to be raised on the streets? Street boy wey them ask question wey dey shake....talking about..."I felt like a lil baby" ..biggie do something.....

I laugh in raised by the streets.....

Sammy na Street boy....kayvee na Street boy....u see when kayvee dey rake that time? Sammy stood up and just screamed...calm down guy....and he chilled....no be say because he fear Sammy...but he recognised that voice...and he know say he gats calm down.. ...


Street get particular voice....ohun.....and them recognise each other

Can you remind me of the question, and why the question was asked and whether WhiteMoney was the one who formulated the question?

Also remind me why he was the one being asked the question despite the fact that he wasn't the one who even formed the question in the 1st place.


After that maybe I'll ask you to enlighten me on obsession and bullying.


WhiteMoney is street smart so he knows how to navigate. Which explains why Your faves are already catching strikes and he still has no strike.

6 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Romanoff(f): 2:32pm On Sep 18, 2021
Queen looks silly with this septum ring she has on.

3 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by crazymommy(f): 2:33pm On Sep 18, 2021
Osedagal:


Kayvee street boy.. lol. That's why e dey cry cos HM dey ignore am.. WM is a peaceful guy, those na men wen no dey run things Dem selves, dey get men when dey run am for them.

6 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by KAHBOOM: 2:34pm On Sep 18, 2021
Osedagal:


Guy no dey yarn wetin you no know. You dey yarn in ignorance. Rest baba!

Dem born WM well to waka night waka for agboju,barracks, under bridge and some other neighbouring town for night,,
Guy dem go collect am even for satellite wey be im hood.
That im I be street talk dey provoke me angry

2 Likes 3 Shares

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Osedagal(f): 2:35pm On Sep 18, 2021
Konor:
but wetin concern you now? See as you just buy the matter
You no go face your fave in peace, if dem drag her now you go dey hyperventilate all over the thread undecided

Lol... Drag her all you want na, I go still defend am. In short, I go wait for Doptical cos na e fit una. grin grin

WM is my second fave, and I have always said that, so baba enjoy yourself.

10 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PlayMaker14: 2:35pm On Sep 18, 2021
handelex:
She has been disguising all these while just to cajole some good hearted WMG into voting her fave.

Now this is her payback after some WMG voted for Angel sad

Judge for yourself.
Just Imagine the ALMAJIRI that was soliciting for votes some days ago... Now trying to bite the hands that fed her?

Hmmmm....

20 Likes 2 Shares

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Osedagal(f): 2:37pm On Sep 18, 2021
KAHBOOM:


Dem born WM well to waka night waka for agboju,barracks, under bridge and some other neighbouring town for night,,
Guy dem go collect am even for satellite wey be im hood.
That im I be street talk dey provoke me angry

WM never claim street oga.. If you dey provoke, wait make e come out from BBN make you go beat am for house then... You suppose even dey get joy say you man Dem dey win na, why you con dey para...

12 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by GARBTY: 2:40pm On Sep 18, 2021
DownChelsea:


So where did he sleep? On your mother's bed?

Oga L-ainus! grin
Madam forget that sleeping under the bridge story, WM can’t sleep under the bridge and be an ambassador for peace for this long.....

3 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scondy(f): 2:40pm On Sep 18, 2021
Osedagal:


Kayvee street boy.. lol. That's why e dey cry cos HM dey ignore am.. WM is a peaceful guy, those na men wen no dey run things Dem selves, dey get men when dey run am for them.

U sef believe say na becos of hms....that guy went thru withdrawal.....coupled with the anxiety of the game....if to say him stuff dey wey he dey take on a regular ....he no go see anybody ....

3 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scondy(f): 2:43pm On Sep 18, 2021
DownChelsea:


Can you remind me of the question, and why the question was asked and whether WhiteMoney was the one who formulated the question?

Also remind me why he was the one being asked the question despite the fact that he wasn't the one who even formed the question in the 1st place.


After that maybe I'll ask you to enlighten me on obsession and bullying.


WhiteMoney is street smart so he knows how to navigate. Which explains why Your faves are already catching strikes and he still has no strike.

Leave story... street boy go answer....why u dey ask me? If I no tell u, wetin u go do?

The other person sef go fall back....

What did u say bro....? He begin fidget....dey stutter....street boy indeed....

Street boy wey don sleep under bridge na im dem go shakara?

Na when babes carry d matter....he begin ginger....u see as Pere fold arms dey look him display.....looool....na so real man wey get mind dey do....no be by gragra....

5 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 2:45pm On Sep 18, 2021
GARBTY:

Madam forget that sleeping under the bridge story, WM can’t sleep under the bridge and be an ambassador for peace for this long.....
So everybody that has slept under the bridge at one point in their lives must be an advocate of violence?

Izzit how small your scope and perspective about life is?

Don't you know the same sun that hardens the clay also melts the wax?

Find somewhere and rest oga.

14 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Osedagal(f): 2:49pm On Sep 18, 2021
scondy:


U sef believe say nanbecosnof hms....that guy went thru withdrawal.....coupled with the anxiety of the game....if to say him stuff dey wey he dey take on a regular ....he no go see anybody ....

Lol... You funny die. That na true Sha, that guy na wosky guy, e for change am for everybody. But WM na Street guy, e do all those things not to break character. I wish say e change am for Pere anyhow people for spot say e be dey fake say e be good guy... All na game joor... Don't hate the player, hate the game! But all in all WM get some very genuine trait..

4 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by KAHBOOM: 2:53pm On Sep 18, 2021
Osedagal:


WM never claim street oga.. If you dey provoke, wait make e come out from BBN make you go beat am for house then... You suppose even dey get joy say you man Dem dey win na, why you con dey para...

I don disown am

Why man go dey misyarn like woman?

U tell gel say u nor like am..Ok the gel dey dance,dey try enjoy herself u call am make she sit down dey dull, dey give am unsolicited advice out of jealousy. angry

2 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by GARBTY: 2:53pm On Sep 18, 2021
handelex:
So everybody that has slept under the bridge at one point in their lives must be an advocate of violence?

Izzit how small your scope and perspective about life is?

Don't you know the same sun that hardens the clay also melts the wax?

Find somewhere and rest oga.
No one is saying that he should turn himself to dagbana choko, but atleast there’s no matter how his life later change to be a good one, there will still be a trait of someone that sleep under the bridge in his behavior unless he is a pretender as people are saying

You can take the boy out of the street but you can’t take the street out of the boy

3 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PrincessEstates: 2:55pm On Sep 18, 2021
Osedagal:


Even if they do, that's their business na... WM is my second fave, WMG can't make me hate him!

At this stage sef, alliance no dey for voting again. Nini don try wella. If she leaves the show next week Sunday, all well and good. If she leaves on day 72, even better. Whatever way it plays out, she’s going to be leaving with her dignity intact. cool

But same can’t be said of some people’s favorite. And for that reason, they now want to fill everywhere with their bitter tears. Shioooor undecided

8 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by TheEnforcer: 2:58pm On Sep 18, 2021
zicoraads:
This Queen really bleached sha. undecided
She and the whiterat na professional bleachers.Tura should sign them as ambassadors. Only unserious men like whiterat bleach

3 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PlayMaker14: 2:58pm On Sep 18, 2021
Sweetpink:
So father figure has a problem with Queen dancing with Cross.
The same Cross he told not to associate with Angel because she's bad for his game.
Father figure will turn around to set up a conflict resolution meeting when housemates are beefing.
Define hypocrisy again?
“A Great Fool is always Ungrateful”


Let's define your gross Hypocrisy first before we move to WhiteMoney....

Some weeks ago, you were all over this thread defending, stanning and rubbing your hypocritical body all over the WMG, some of us noticed your loyalty to WhiteMoney and you stylishly seek support from WMG to defend Angel against some trolls here, as usual, we did that, and even dragged some neutrals to Archangels team.

A couple of weeks later, your fave was up for possible eviction with 14 other housemates, you came here singing our praise, BEGGING for votes like an ALMAJIRI for Angel, and in our benevolent nature, we shared some votes for Angel and she escaped....


Few days ago, WhiteMoney was trying to cheer Cross up over the death of his pet fish, from nowhere, your mentally unstable fave jumped into something that doesn't concern her like a foolish antelope, WhiteMoney was not going to have any of that nasty "Busy Body" attitude thrown at him by Angel, so he asked her to "Bounce" and look for content elsewhere.... Just like an ordained Hypocrite, you took it to heart and since you know that Angel won't survive eviction tommorow, you decided to become a bitter little girl by dragging WhiteMoney.

This your Hypocrisy has really defined you as a furcking snitch and you can easily sniff the live out of any living thing if things don't go your way.

I am glad you have decided to show your true colors and this will make me treat people like you in the language they understand.

26 Likes 2 Shares

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Osedagal(f): 2:59pm On Sep 18, 2021
KAHBOOM:


I don disown am

Why man go dey misyarn like woman?

U tell gel say u nor like am..Ok the gel dey dance,dey try enjoy herself u call am make she sit down dey dull, dey give am unsolicited advice out of jealousy. angry

No na... E get some kind matter when d girl yarn am unto her life ambitions, so as a guy man when e know as naija take dey judgemental, e con advise am say make she no high con dey do rubbish base on wetin she wan do for the later future... Every of those HM get reason why Dem enter there o, BBN na just part of the journey. E just watch out for him gee na, even you go do the same thing baba... You Sha know say internet no dey forget na, and people always dey hard on ladies... Unto that matter no fault for there na.. You sef reason am..

5 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by mycar: 3:00pm On Sep 18, 2021
KAHBOOM:


I don disown am

Why man go dey misyarn like woman?

U tell gel say u nor like am..Ok the gel dey dance,dey try enjoy herself u call am make she sit down dey dull, dey give am unsolicited advice out of jealousy. angry
Three group that had issues with whitemoney advice to queen are:
No.1, those that hate white money, those that want queen not to come out of the house with her dignity intact and the perverts.

9 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by teacherbim(f): 3:00pm On Sep 18, 2021
Yousefffff
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by PrincessEstates: 3:01pm On Sep 18, 2021
Osedagal:


Lol... Omo you funny die.. Nini is my first and WM is my second fave, and if Nini is up, I go beg round for votes even from you. I greet you !

Kikikikikikiki. Abi o. It’s not that deep. grin

3 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Rossycee(f): 3:01pm On Sep 18, 2021
I have read over 20 pages and all i see is WHITEMONEY WHITEMONEY WHITEMONEY ejoor kilode? Make una chill, it's just a game it's not that deep. Same way Erica and Laycon's fans tore theirselves apart and at the end those two are now friends, this year you guys are at it again.
Laslas everybody go dey alright.. We moveeee

12 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Osedagal(f): 3:02pm On Sep 18, 2021
PrincessEstates:


At this stage sef, alliance no dey for voting again. Nini don try wella. If she leaves the show next week Sunday, all well and good. If she leaves on day 72, even better. Whatever way it plays out, she’s going to be leaving with her dignity intact. cool

But same can’t be said of some people’s favorite. And for that reason, they now want to fill everywhere with their bitter tears. Shioooor undecided

Yes na, anything more than this for Nini is extra. Even with 2% we are still standing tall. Do am if e easy!

Anyways, I hope she gets to the final, and knights are ever ready to go hard for her and also canvass votes from friends, family and even enemies. We no get shame!

5 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MizzD: 3:03pm On Sep 18, 2021
Saskay is so talented

Enjoyed Team Bitcoin rehearsals - the team spirit is lit! Everyone is contributing to fine tune the drama. I really hope they can execute the task within the five minutes.

4 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by amehrada: 3:04pm On Sep 18, 2021
zicoraads:
This Queen really bleached sha. undecided
As in ehn.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scondy(f): 3:04pm On Sep 18, 2021
Osedagal:


Lol... You funny die. That na true Sha, that guy na wosky guy, e for change am for everybody. But WM na Street guy, e do all those things not to break character. I wish say e change am for Pere anyhow people for spot say e be dey fake say e be good guy... All na game joor... Don't hate the player, hate the game! But all in all WM get some very genuine trait..

E no fit change pass as e change that day....wm na just normal yaba igbo boy wey dey hustle .....all those..."my colour...I get fitted jeans....ur size....UK tops " ......na who e be be that ....if u dey run yaba well sef....he fit don pull ur hand before.....

Street kor...main road ni

6 Likes 2 Shares

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by teacherbim(f): 3:05pm On Sep 18, 2021
MizzD:
Saskay is so talented

Enjoyed Team Bitcoin rehearsals - the team spirit is lit! Everyone is contributing to fine tune the drama. I really hope they can execute the task within the five minutes.


I'm sure their team is going to win again
Yousef and whitemoney group are not putting extra efforts but let's see how it would go
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by GARBTY: 3:06pm On Sep 18, 2021
MizzD:
Saskay is so talented

Enjoyed Team Bitcoin rehearsals - the team spirit is lit! Everyone is contributing to fine tune the drama. I really hope they can execute the task within the five minutes.

I hope at the end of the day when they wins, people will not come again with the agenda that it’s because LR papa nah him be the executive producer of BBN

1 Like 2 Shares

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by crazymommy(f): 3:08pm On Sep 18, 2021
Agenda don finish,now the new agenda is that "he is not a street guy,he is a liar"....says a scorned person.....whitemoney will win the 90m and you will be alright las las...

13 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Osedagal(f): 3:08pm On Sep 18, 2021
scondy:


E no fit change pass as e change that day....wm na just normal yaba igbo boy wey dey hustle .....all those..."my colour...I get fitted jeans....ur size....UK tops " ......na who e be be that ....if u dey run yaba well sef....he fit don pull ur hand before.....

Street kor...main road ni

Choi... grin grin Babe you get mouth die... White fit don Hussle that way before na; all hustlers get their ugly days, but not anymore. Na OG hustle e dey run now... D guy no Sha too get problem joor...

4 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by feelgood(m): 3:10pm On Sep 18, 2021
Sweetpink:

Queen survived her first eviction,thanks to WM's influence but gained her own fans by becoming a jolly good fellow and a party queen but if she continues to allow WM to control her actions in that house and use her to play his games,she will go home in no time.
This is someone that WM sidelined because of Jackie B o...and [/b] after She left that house,he suddenly became her friend,boyfriend,special adviser and "daddy".[b]
Lmao!

She called him those names b4 the eviction was done n in the house, she never knew JB was going

9 Likes

(1) (2) (3) ... (5457) (5458) (5459) (5460) (5461) (5462) (5463) ... (6745) (Reply)

BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 71
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.