Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,820 members, 8,007,244 topics. Date: Tuesday, 19 November 2024 at 06:12 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Npower Batch C 2020 - How To Apply. (1043191 Views)
Npower Batch C 2020 Registration Updates For Graduates And Non Graduates / INEC Recruitment 2020. How To Apply / Lagos State Teachers Recruitment 2019 - 2020 (How To Apply) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (217) (218) (219) (220) (221) (222) (223) ... (513) (Go Down)
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Uniquisite: 9:08pm On Nov 08, 2021 |
Fucklove: |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by b3llo(m): 9:09pm On Nov 08, 2021 |
Fucklove:the shaking is necessary |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 9:09pm On Nov 08, 2021 |
My update na direct from Abuja. Anybody wey dey doubt me or pour sand sand for my garri, I go give am woto Woto for body. Na my update Una go dey follow here. Na battle of the stipend we dey so 1 Like 1 Share |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 9:11pm On Nov 08, 2021 |
b3llo:You just Dey do like woman wrapper. Common 30k dey make you run helter-skelter. I dey shame for you this man |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Jonskata(m): 9:21pm On Nov 08, 2021 |
Fucklove:Take your time..... I am a black belter. No carry your play come my side, one kick from me now, you no go know wetin hit you. |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 9:38pm On Nov 08, 2021 |
Jonskata:Na that Black Belt i go carry tie you for paw paw tree |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by akeem0706514(m): 9:43pm On Nov 08, 2021 |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Jonskata(m): 1:27am On Nov 09, 2021 |
Fucklove:Alert you never see, you want use my black belt tie my neck, which money you go take carry me go hospital? |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by b3llo(m): 6:47am On Nov 09, 2021 |
Fucklove:I shame for u pass. Weldone man boxers |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 8:08am On Nov 09, 2021 |
Jonskata:You sef na case. You don mellow my mind now. I no go track you again |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 8:09am On Nov 09, 2021 |
b3llo:You go hear from me soon. Allah dey hear wetin i talk |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Delight2014(m): 11:26am On Nov 09, 2021 |
There is a new development in the payroll status.
Everybody should check his/her dashboard for the new feature added.
Hopefully we will receive our first stipend this week |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 11:57am On Nov 09, 2021 |
Delight2014:Omo. Anytime something like this happens, na "transaction not available" or something I dey see. By the way, delight2014, did you study radiography? |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by omokoaustine(m): 2:55pm On Nov 09, 2021 |
D site is currently down |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 3:52pm On Nov 09, 2021 |
Who are all those small small children making noise there.......,ur daddy is here thinking when are they going to pay him his stipends so that he can take 1 bottle beer to cool off, u re here making noise. Jonskata: |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by teadrake(m): 4:18pm On Nov 09, 2021 |
Those of us with "transaction not available". What do we do? |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Mbmohammed(m): 4:46pm On Nov 09, 2021 |
teadrake: Sign out and sign in again. |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by somanze: 5:28pm On Nov 09, 2021 |
Processing...
|
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by mbo89: 6:33pm On Nov 09, 2021 |
IBHussaini:Try using another account number |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by teadrake(m): 6:52pm On Nov 09, 2021 |
Mbmohammed:"No payment data available". Is the response ooo |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by EmperorTolson: 7:15pm On Nov 09, 2021 |
somanze:So we're still moving to processing stage. Lol N-Power na laughing stock. |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 8:03pm On Nov 09, 2021 |
First bank is paying already
|
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by profdotcom: 8:04pm On Nov 09, 2021 |
Alart don show |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Jonskata(m): 8:15pm On Nov 09, 2021 |
profdotcom:Na this kind news we the like hear..... So by tomorrow, e go the fall like rain.... |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by geezer10(m): 8:22pm On Nov 09, 2021 |
Fucklove:Finally We go rest from this man's antics |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Jiyke(m): 8:24pm On Nov 09, 2021 |
Fucklove:I haven't seen my own and I am using first bank. |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by wizzle772: 8:28pm On Nov 09, 2021 |
Fucklove:I have not seen alert o my payment status is still showing pending. For those that have seen alert what is your payment status showing? |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 8:49pm On Nov 09, 2021 |
geezer10: aswear abeg mk dey pay @fucklove first so we can have peace 2 Likes 1 Share |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 8:52pm On Nov 09, 2021 |
Jiyke:Una no dey get patience for this country. Relax the money go reach you. Me sef I never see my own. Na my guys send am give me for whatsapp. First bank and UBA don dey pay true true. Na wetin dey worry you sef See as you dey shake like wetin rain just beat |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 8:55pm On Nov 09, 2021 |
geezer10:Bia Geezer abi na gizzard? I tell you say dey don pay me? Naija youths too dey jump into conclusion. I still dey refresh my account balance like this dey expect, na my guys send me that one make I inform Una. Naija youths no be am at all, dem Sabi chook mouth anyhow |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 8:58pm On Nov 09, 2021 |
wizzle772:Na payment status you go chop? Why Una dey like suffer for wetin wey no get head? Your mates dey expect alert, you na payment status you dey monitor, which Kan Beneficiary you be sef |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 9:00pm On Nov 09, 2021 |
Kaeboy:You wan chop knock for head abi? I be man of war before? Tell me who don give legit information pass me for this thread Kaeboy dey watch wetin you dey type abeg |
(1) (2) (3) ... (217) (218) (219) (220) (221) (222) (223) ... (513)
List Of Fake Employment Companies. Stay Off Them. / NSCDC Recruitment 2019: How To Apply For Nigeria Civil Defence Corps / 2013 Nigeria Liquified Natural Gas (NLNG) Graduate Trainee
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |