Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,197,291 members, 7,964,279 topics. Date: Wednesday, 02 October 2024 at 11:14 AM

"The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup - Sports (11565) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup (12520593 Views)

Cameroon's Douala Stadium Artificial Grassfield For AFCON 2019 Stolen / Super Eagles Arrive In Uyo, Train Ahead Of Their AFCON 2019 Qualifier (Pictures) / AFCON 2019: Nigeria To Battle South Africa For A Place (Full Draws) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (11562) (11563) (11564) (11565) (11566) (11567) (11568) ... (16732) (Reply) (Go Down)

Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Nobody: 9:02pm On Nov 09, 2021
andrewbaba44:

Good response

Na this kind response good to give people wey Dey find Wetin no loss grin

It is very easy to deal with kids grin
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by AndSunGorilla: 9:02pm On Nov 09, 2021
ChrisKels:
I hear say Misses ABF dey beg Osimhen for the no.9 jersey, my boy no gree give am grin
Abeg how much be 33 for the side where u dey?
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by ChrisKels: 9:04pm On Nov 09, 2021
sheyishemba:


Una suddenly no fi speak English
Una dey fear grin grin

Sheyi how far nah? Been a long while.

Xup this your guy, Billy Puff?
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by ChrisKels: 9:05pm On Nov 09, 2021
AndSunGorilla:

Abeg how much be 33 for the side where u dey?

I don't do alco grin
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Nobody: 9:07pm On Nov 09, 2021
ChrisKels:


Sheyi how far nah? Been a long while.

Xup this guy, Billy Puff?

cheesy

Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by andrewbaba44: 9:07pm On Nov 09, 2021
ChrisKels:
I hear say Misses ABF dey beg Osimhen for the no.9 jersey, my boy no gree give am grin
Lies
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by ChrisKels: 9:08pm On Nov 09, 2021
sheyishemba:


cheesy

You don't know him again abi una dun quarrel? Why does his name sound strange to you?
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by AndSunGorilla: 9:09pm On Nov 09, 2021
ChrisKels:
From one of CharlesEmeka's ogene site where he brings us cruises in the name of updates, I read that Ranieri said Ekong isn't good enough, and as such will find himself a super glue on Watford bench. Wahala dey oo
Dem go soon sack Ranieri. No be im buy Musa turn am to bolt and nut for holding the bench? But to talk true, Ekong too get as e be jare.
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by ChrisKels: 9:09pm On Nov 09, 2021
andrewbaba44:

Lies


What's the true story behind the shirt, I don't want to believe those sites
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by AndSunGorilla: 9:11pm On Nov 09, 2021
ChrisKels:


I don't do alco grin

So how come u dey share beer parlor gist. U dey work for there ni? Abi u just follow your oga go dia cheesy grin grin cheesy
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by ChrisKels: 9:13pm On Nov 09, 2021
AndSunGorilla:


So how come u dey share beer parlor gist. U dey work for there ni? Abi u just follow your oga go dia cheesy grin grin cheesy

You be mumu. No be CharlesEmeka reccomend the site give everybody? grin
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by charlesemeka85(m): 9:15pm On Nov 09, 2021
grin
ChrisKels:


You be mumu. No be CharlesEmeka reccomend the site give everybody? grin
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by andrewbaba44: 9:16pm On Nov 09, 2021
ChrisKels:


What's the true story behind the shirt, I don't want to believe those sites

Ighalo never wanted the shirt as he choose for another number

You should know that osimhen has always respected ighalo his Benin big bro
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by ChrisKels: 9:19pm On Nov 09, 2021
sheyishemba:


cheesy

You no go ever change. You think say I no know you, but I just told you your friend's name now, you shock, go hide because na you cause the quarrel between both of una back then in School. I still remember all of una cartels that year for school, men like Derricks and Roughneck.
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Omanambala(m): 9:21pm On Nov 09, 2021
ChrisKels:


Ekwukwana ife nile I furu, before o bido bewe akwa ka o si ebe grin

Ekene kam na ekenie...agwarom ya ajo okwu...sheyi na my gee...lol
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Omanambala(m): 9:24pm On Nov 09, 2021
sheyishemba:


Thesupernerd grin grin
You remind me of him tonight our online banters end online, I don't even how he looks like grin grin but I will wish to know Doc. One day grin grin

You call it banter I call it mpiawa azu...ask Chris what's mpiawa azu!
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by ChrisKels: 9:28pm On Nov 09, 2021
Omanambala:


Ekene kam na ekenie...agwarom ya ajo okwu...sheyi na my gee...lol

I mana onye amaro ebe mmiri bidoro mawa ya, anaghi ama ebe o na-amadebe ya. Nwata ahu bu ofeke na-erijubeghi afo grin
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by ChrisKels: 9:29pm On Nov 09, 2021
Omanambala:


You call it banter I call it mpiawa azu...ask Chris what's mpiawa azu!

Achoro m ido ya vamvamvam n'abania because I'm bored, but o narigo. grin
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Nobody: 9:35pm On Nov 09, 2021
ChrisKels:


You no go ever change. You think say I no know you, but I just told you your friend's name now, you shock, go hide because na you cause the quarrel between both of una back then in School. I still remember all of una cartels that year for school, men like Derricks and Roughneck.

grin grin grin
No do drugs, una no go gree see wetin drug make Mature mind dey type, which Billy puff or bit pull or whatever you call am, you must have mistaken for one of those your useless brothers grin grin e be like Abuja sun don dey affect una brain, I will kuku give you charlesemeka advice Hustle oh!!! Make sun no dey make you say wetin you no know grin grin grin.

You're obviously suffering from Schizophreniaz take good care of yourself bro and I wish you all the best grin

2 Likes

Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Omanambala(m): 9:44pm On Nov 09, 2021
ChrisKels:


Achoro m ido ya vamvamvam n'abania because I'm bored, but o narigo. grin

Rapu ya maka nke SuperNerd tili ya ezugo...lol
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Arabiandude: 9:44pm On Nov 09, 2021
sheyishemba:


grin grin grin
No do drugs, una no go greet see wetin drug make Mature mind dey type, which Billy puff or bit pull or whatever you call am, you must have mistaken for one of those your useless brothers grin grin e be like Abuja sun don dey affect una brain, I will kuku give you charlesemeka advice Hustle oh!!! Make sun no dey make you say wetin you no know grin grin grin.

You're obviously suffering from Schizophreniaz take good care of yourself bro and I wish you all the best grin
Hahahaha
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by andrewbaba44: 9:44pm On Nov 09, 2021
sheyishemba:


grin grin grin
No do drugs, una no go greet see wetin drug make Mature mind dey type, which Billy puff or bit pull or whatever you call am, you must have mistaken for one of those your useless brothers grin grin e be like Abuja sun don dey affect una brain, I will kuku give you charlesemeka advice Hustle oh!!! Make sun no dey make you say wetin you no know grin grin grin.

You're obviously suffering from Schizophreniaz take good care of yourself bro and I wish you all the best grin

Omo this one mad ooooo

Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Nobody: 9:46pm On Nov 09, 2021
[quote author=andrewbaba44 post=107475627][/quote]

Andrew nah your brother take good care of am but he enter market ohhh grin grin
E be like he don dey watch Hollywood too much with one be cartel, Billy puff grin grin
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by andrewbaba44: 9:46pm On Nov 09, 2021
Omanambala:


Rapu ya maka nke SuperNerd tili ya ezugo...lol

You don mix your Ataba and igbo together and sniff am Na wetin make you Dey speak language wey we no understand grin

Say no to drugs ,our own Nairaland imaginary dangote grin
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Omanambala(m): 9:47pm On Nov 09, 2021
sheyishemba:


grin grin grin
No do drugs, una no go greet see wetin drug make Mature mind dey type, which Billy puff or bit pull or whatever you call am, you must have mistaken for one of those your useless brothers grin grin e be like Abuja sun don dey affect una brain, I will kuku give you charlesemeka advice Hustle oh!!! Make sun no dey make you say wetin you no know grin grin grin.

You're obviously suffering from Schizophreniaz take good care of yourself bro and I wish you all the best grin


From PHD to drilling palm oil , sorry crude oil ....e no easy.

I heard TheSuperNerd footsteps...shey make we run?
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Omanambala(m): 9:49pm On Nov 09, 2021
andrewbaba44:


You don mix your Ataba and igbo together and sniff am Na wetin make you Dey speak language wey we no understand grin

Say no to drugs ,our own Nairaland imaginary dangote grin


Igbo have various dialects , nigga.

For a guy that love accusing people of drug use...your homestead is the den of drug cultivation. Chill , ma guy.
Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Nobody: 9:52pm On Nov 09, 2021
Omanambala:



From PHD to drilling palm oil , sorry crude oil ....e no easy.

I heard TheSuperNerd footsteps...shey make we run?

Have always known you to be a junkie, why you influence chriskel nah wetin I no understand am sure very soon they will Soo behead that your ugly head in Saudi Arabia grin grin

1 Like

Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by ChrisKels: 9:54pm On Nov 09, 2021
sheyishemba:


grin grin grin
No do drugs, una no go greet see wetin drug make Mature mind dey type, which Billy puff or bit pull or whatever you call am, you must have mistaken for one of those your useless brothers grin grin e be like Abuja sun don dey affect una brain, I will kuku give you charlesemeka advice Hustle oh!!! Make sun no dey make you say wetin you no know grin grin grin.

Good! Now I have you where I wanted you. That was a trap to castrate you for the rather cheap embarrassing lie you told here earlier

sheyishemba:


Junkie
Business of comedy Kee
We dey PH dey manage one or two oil rigs

When you jumped into an argument you knew nothing about, I knew you were out to embarrass yourself as usual. After lying the other time that you have PhD, OND, BBC, OPC, IBB without being asked, you have resorted to telling further unforgivable lies Sheyi grin

So you work in the rig and you don't now what a billy puff mean, you don't know what a Roughneck mean, and you also don't know what a Derrick is? These are simple terms in the rigs all over the world, but a so called manager of a rig doesn't know these things(the A,B,C of rig works)

You are a big time Joke, and you will never cease to be one because you live a fake life. Nobody fit help you if you continue like this.

Please next time you wanna tell lies, ensure you know a little about the field you wanna lie with. It is obvious you are a low budget yahoo boy on HK, and the first thing you were given is "offshore(oil rig) engineering" format, then you jumped in here shouting HK! Rig manager. Olodo.

As systematially as I just asked you those simple questions, na so client wey sabi xup go still ask you am, and you go jonx as you just jonxed now, and him go block you ASAP then person wey put you for house for HK go drill the day light comot from your eyes. Olodo rabata grin

Do legit hustle, una no gree, oya sabi the field wey you take dey run your illegal, yet your olodoness still no gree you. Oponu grin

For more lectures, contact me, but when you pick money, no give me, instead use am start a new and better life then quit scam, bkus e no be work ikpu ezi

4 Likes

Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Nobody: 9:55pm On Nov 09, 2021
Omanambala:



Igbo have various dialects , nigga.

For a guy that love accusing people of drug use...your homestead is the den of drug cultivation. Chill , ma guy.

Says someone whose tribe is named after marijuana grin grin
We dey see how Dem dey arrest una people for drugs from Dubai to Estonia
Ndi developer I hail ohhh grin grin

1 Like 1 Share

Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by ChrisKels: 9:56pm On Nov 09, 2021
Omanambala:



From PHD to drilling palm oil , sorry crude oil ....e no easy.

I heard TheSuperNerd footsteps...shey make we run?

Calm down. I dun catch am, and I have dealt with him mercilessly grin

1 Like

Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by andrewbaba44: 9:56pm On Nov 09, 2021
sheyishemba:


Have always known you to be a junkie, why you influence chriskel nah wetin I no understand am sure very soon they will Soo behead that your ugly head in Saudi Arabia grin grin

I rather drill palm oil than pack the feaces of horses and pigs

Palm oil no be small business ooooo ,but I don’t expect someone daft like idenna to take note

2 Likes 1 Share

Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by Nobody: 9:57pm On Nov 09, 2021
ChrisKels:


[s]Good! Now I have you where I wanted you. That was a trap to castrate you for the rather cheap embarrassing lie you told here earlier



When you jumped into an argument you knew nothing about, I knew you were out to embarrass yourself as usual. After lying the other time that you have PhD, OND, BBC, OPC, IBB without being asked, you have resorted to telling further unforgivable lies Sheyi grin

So you work in the rig and you don't now what a billy puff mean, you don't know what a Roughneck mean, and you also don't know what a Derrick is? These are simple terms in the rigs all over the world, but a so called manager of a rig doesn't know these things(the A,B,C of rig works)

You are a big time Joke, and you will never cease to be one because you live a fake life. Nobody fit help you if you continue like this.

Please next time you wanna tell lies, ensure you know a little about the field you wanna lie with. It is obvious you are low budget yahoo boy on HK, and the first thing you were given is "offshore(oil rig) engineering format, then you jumped in here shouting HK! Rig manager. Olodo.

As systematially as I just asked you those simple questions, na so client wey sabi xup go still ask you am, and you go jonx as you just jonxed now, and him go block you ASAP then person wey put you for house for HK go drill the day light comot from your eyes. Olodo rabata grin

Do legit hustle, una no gree, oya sabi the field wey you take dey run your illegal, yet your olodoness still no gree you. Oponu grin

For more lectures, contact me, but when you pick money, no give me, instead use am start a new and better life then quit scam, bkus e no be work ikpu ezi[/s]

Ekuke CIA grin grin
Get a life niggar Billy puff ko pitbull ni grin grin

2 Likes

(1) (2) (3) ... (11562) (11563) (11564) (11565) (11566) (11567) (11568) ... (16732) (Reply)

Viewing this topic: Softbreastt and 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.