Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,172 members, 7,890,941 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 02:33 AM

Npower Batch C 2020 - How To Apply. - Jobs/Vacancies (263) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Npower Batch C 2020 - How To Apply. (1020003 Views)

Npower Batch C 2020 Registration Updates For Graduates And Non Graduates / INEC Recruitment 2020. How To Apply / Lagos State Teachers Recruitment 2019 - 2020 (How To Apply) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (260) (261) (262) (263) (264) (265) (266) ... (513) (Go Down)

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by joshmania07: 1:40pm On Jan 10, 2022
When dem go start disburse Nov/Dec stipends? October own don finish �

3 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by somanze: 1:40pm On Jan 10, 2022
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Uniquisite: 1:46pm On Jan 10, 2022
Fucklove:
Seun, mynd44, lalasticlala, Dominique Una happy new year. I want tell una say I don resume my agitation for the year. I go dey protest for this forum till I get my stipend in full. Make Una no talk say I no inform una before I resume my fight angry sad angry

Ride on Boss-man.. We dey your back like Cow hump aswear..

We protest till we get paid all our money

2 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by joshmania07: 1:47pm On Jan 10, 2022
Fucklove:
November stipend kee you there. All of us must fight this battle together. Nobody go recieve November until Sept and Oct are cleared. Una mumu go do by fire by force. Stipend choke Una there angry sad
MAD PEOPLE EVERYWHERE!
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by giftygirl1(f): 2:32pm On Jan 10, 2022
Fucklove:
You be murutunpafu. See the yeye olodo grammar you dey celebrate. Nobody fit speak or write English pass me for this npower group, but I choosed to use our ogbonge pidgin for my agitation. Anybody wey cross my path, I go give am woto Woto for English.
Naija youths no be am at all, all of una be okporoko true true angry angry
I been no want look for ya trouble cos you de para already but I be English teacher for 14 years now,I no fit see *choosed* and look away mbok. Baba Professor for English it's *Chose*. Oya open ya mouth waaaa... I get thick skin grin
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by 23jerryking(m): 2:44pm On Jan 10, 2022
giftygirl1:

I been no want look for ya trouble cos you de para already but I be English teacher for 14 years now,I no fit see *choosed* and look away mbok. Baba Professor for English it's *Chose*. Oya open ya mouth waaaa... I get thick skin grin
Leave him o. He's trying so hard to prove to us how special he is. He even went as far as writing "you can't win me in grammatical expression". That was when I gave up on him, "beat" became "win" according to the honourable professor of English.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 3:06pm On Jan 10, 2022
Hmmmmm,no be small thing we dey see 4 here.....,i want leave the group self. Wahala people too much here........
joshmania07:

MAD PEOPLE EVERYWHERE!
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Delight2014(m): 3:57pm On Jan 10, 2022
23jerryking:
Leave him o. He's trying so hard to prove to us how special he is. He even went as far as writing "you can't win me in grammatical expression". That was when I gave up on him, "beat" became "win" according to the honourable professor of English.
Lolz
Na Fucklove matter una still de talk
That guy is a comedian, he is here to catch cruise make una free him biko.
I know him well
Him na street guy that always appear when hunger catch him and disappear when somebody give him small change for street.
Fucklove
Hope your babe never broke your heart
There is still love abeg
Haha

3 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Newton2024: 4:10pm On Jan 10, 2022
ezenwaez:
Npower: Please Do Not Pay Exam Fee For Stream 2

There is a false information in circulation online imploring Npower Batch C Volunteers to pay certain sum of money to write exam in order for them to be selected for Npower stream 2, please this information is not from Npower NASIMS management, and it is totally false.

Npower will not and never demand for payment to write any form of test, the Npower application and selection process is totally free of charge, when the next batch which is stream 2 commences it will be communicated on all verified media both online and offline.

The website looks exactly like the NASIMS website, please all Npower volunteers should be extremely careful, the moment you visit any website and you are told to make payment, please desist from such, these are the handiwork of fraudsters looking for innocent Npower volunteers to decieve.

[s]October payment will continue very soon, November and December stipend have been approved, Npower volunteers should continue attending their PPA until told otherwise.[/s]
If government is sincere, why can't they add October to January stipends together and pay once then sort out any issue later. Why is it taking a span of two months to pay a month stipends. Is this mediocrity still an empowerment?

2 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by uthlaw: 5:22pm On Jan 10, 2022
peekay007:
Hahahaha,this babe no get chill aswear......no let uthlaw start speak english here o...., the english wea @23jerryking don speak here,i don almost complete my dictionary wea i dey write.
since na lady she be,na Bleep up make I de follow her make noise,na fish brain na....shey u de alright ma nigga!
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 5:31pm On Jan 10, 2022
giftygirl1:

I been no want look for ya trouble cos you de para already but I be English teacher for 14 years now,I no fit see *choosed* and look away mbok. Baba Professor for English it's *Chose*. Oya open ya mouth waaaa... I get thick skin grin
Thanks for the correction, at least I don correct my mistake as I dey fight my battles, na the only benefit I don get for this yeye empowerment be that. Abeg leave this matter for me and Jerry, Go prepare lesson notes for your pupils, I no wan yab you abeg, I don too hold myself angry sad

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 5:39pm On Jan 10, 2022
23jerryking:
Leave him o. He's trying so hard to prove to us how special he is. He even went as far as writing "you can't win me in grammatical expression". That was when I gave up on him, "beat" became "win" according to the honourable professor of English.
Jerry na murutunpafu you be true true. I Still maintain that you're a lowlife forming intelligent. I'll be that last man you can intimidate with your foolishness under the guise of being educated. We're talking important issues and you're bringing up grammatical dexterity to please who? To make it seem like you didn't waste your parent's peanuts or like you've just arrived? Foolish boy, forget the faceless nature of this forum, you can't match me when it matters in reality. Allah if I track you, catch you, na broom I go use flog your sense come back. You be Sepeyipa true true angry sad

4 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 5:43pm On Jan 10, 2022
Delight2014:

Lolz
Na Fucklove matter una still de talk
That guy is a comedian, he is here to catch cruise make una free him biko.
I know him well
Him na street guy that always appear when hunger catch him and disappear when somebody give him small change for street.
Fucklove
Hope your babe never broke your heart
There is still love abeg
Haha
Them must talk my matter because I be real kpako for street, anybody wey cross my lane I go crush am like trailer. But you sef na case, wetin bring hunger for this matter E be like say you want make I dash you free knock? Delight if I say hunger kee you now, E go be like say I wicked angry sad angry

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 5:45pm On Jan 10, 2022
I dey less busy now, make una dey yarn the ukpata make I dey tackle am one by one. Una mumu must do this 2022 by fire by force angry sad angry

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 5:46pm On Jan 10, 2022
joshmania07:

MAD PEOPLE EVERYWHERE!
Madness kee you there. Na Street you go end last last angry sad

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 5:48pm On Jan 10, 2022
Uniquisite:


Ride on Boss-man.. We dey your back like Cow hump aswear..

We protest till we get paid all our money
Better person. May Allah richly bless you for this encouragement you dey give me so, you go enter places where these yeye beneficiaries never dream to enter angry sad

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by horla10: 6:27pm On Jan 10, 2022
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by horla10: 6:28pm On Jan 10, 2022
cheesy
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 7:32pm On Jan 10, 2022
Omo......, i dey gentle oh.......,Npussy no want ginger me with my stipend
uthlaw:
since na lady she be,na Bleep up make I de follow her make noise,na fish brain na....shey u de alright ma nigga!

2 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PUSSYHOE(m): 7:35pm On Jan 10, 2022
peekay007:
Omo......, i dey gentle oh.......,Npussy no want ginger me with my stipend

I am the only licenced N-PUSSY Beneficiary that can grin grin grin call it N-PUSSY.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 7:50pm On Jan 10, 2022
Lol
PUSSYHOE:


I am the only licenced N-PUSSY Beneficiary that can grin grin grin call it N-PUSSY.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Davepal: 7:55pm On Jan 10, 2022
I just got my first Npower Alert since it started just now. Thanks to Npower.

Even as that i won't relent on the effort in pushing for the remaining Stipend.

2 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by goldendessy(m): 7:57pm On Jan 10, 2022
Davepal:
I just got my first Npower Alert since it started just now. Thanks to Npower.

Even as that i won't relent on the effort in pushing for the remaining Stipend.

What bank?
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 8:04pm On Jan 10, 2022
October stipend processing.....
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Unigrad: 8:05pm On Jan 10, 2022
PUSSYHOE:


I am the only licenced N-PUSSY Beneficiary that can grin grin grin call it N-PUSSY.
Congratulations
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Babawee: 8:07pm On Jan 10, 2022
What month, the bank and state
Pls share screenshot to give us hope,I still dey expect October stipend

Davepal:
I just got my first Npower Alert since it started just now. Thanks to Npower.

Even as that i won't relent on the effort in pushing for the remaining Stipend.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 8:28pm On Jan 10, 2022
Fucklove:
Ogun romance your preek. I be freedom fighter and Allah's command I dey do. I don drop another bomb for Nasims and you go see say payment go resume today. Naija youths no be am at all, Una be sepeyipa true true angry sad
I talk am today say payment go commence after I don lambast them for Facebook, una don dey see am, E don dey play, alert just dey rain. Anytime I come out to protest, something must happen. Anybody wey block my way, Allah I go cripple am. My name na Fucklove, I be man of war angry sad

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 8:30pm On Jan 10, 2022
Naija youths no be am at all. I go dey yab all of una till una get sense. I go show una woto Woto for this nairaland we dey so angry sad

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 8:36pm On Jan 10, 2022
Wait 4 ezenwa yeye updates 4 confirmation b4 u start celebration...........
Fucklove:
I talk am today say payment go commence after I don lambast them for Facebook, una don dey see am, E don dey play, alert just dey rain. Anytime I come out to protest, something must happen. Anybody wey block my way, Allah I go cripple am. My name na Fucklove, I be man of war angry sad
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by CalebLebsco56(m): 8:37pm On Jan 10, 2022
Fucklove:
Naija youths no be am at all. I go dey yab all of una till una get sense. I go show una woto Woto for this nairaland we dey so angry sad

You be comedian ooo from your name sef....

We dey still wait for October stipend....
Those we don get make them calm down...many never get till dem finish with us..
October stipend must be paid before Nov/Dec

We go dey push em......
I come dey vex why I used UBA register this N..Pussy sef.....this U.B.A always delaying...

I for just dey my Zenith sef..
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 8:47pm On Jan 10, 2022
Omo.......,no be UBA Fault o.....,na Npussy dey run us street here.i dey among the first people to get sept stipend using UBA. I know plenty people using diff banks wea never see their oct stipend.
CalebLebsco56:


You be comedian ooo from your name sef....

We dey still wait for October stipend....
Those we don get make them calm down...many never get till dem finish with us..
October stipend must be paid before Nov/Dec

We go dey push em......
I come dey vex why I used UBA register this N..Pussy sef.....this U.B.A always delaying...

I for just dey my Zenith sef..
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by ezenwaez(m): 8:49pm On Jan 10, 2022
peekay007:
Wait 4 ezenwa yeye updates 4 confirmation b4 u start celebration...........
Yes September and October payment have resumed

(1) (2) (3) ... (260) (261) (262) (263) (264) (265) (266) ... (513)

List Of Fake Employment Companies. Stay Off Them. / NSCDC Recruitment 2019: How To Apply For Nigeria Civil Defence Corps / 2013 Nigeria Liquified Natural Gas (NLNG) Graduate Trainee

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.