Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,523 members, 7,999,340 topics. Date: Monday, 11 November 2024 at 03:57 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. (1256 Views)
18 Year Old Ugly Nigerian Girl Post Her Nude On Facebook,says She Wants To Be A / See What Dis South Africa Girl Post / End Time!!! Girl Post Her Braless Pic On Facebook (2) (3) (4)
If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by czarr(m): 1:45pm On Feb 15, 2022 |
Wetin girls dey do now na to block other people from viewing their status except the person wey dem wan post as valentine...after you done view am, dem go block you from viewing status post boyfriend number 2...for you mind you feel like say she dey show you off....my brother if she post you make she leave am till the 24 hours finish... 2 Likes |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Nobody: 1:56pm On Feb 15, 2022 |
Another insecure man... Where were you when Nairaland men were sharing their tips to date their many girlfriends on Val day? 4 Likes 2 Shares |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Qatar2022: 2:21pm On Feb 15, 2022 |
When you say anything truthful about Nigeria girls they will insult you and call you insecure, see comment from idiot above me 3 Likes |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by viceddy95(m): 2:27pm On Feb 15, 2022 |
That’s how one girl who calls her self my girlfriend mistakenly block me from viewing her whatsapp status to post me on my birthday |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Stargurl20(f): 2:43pm On Feb 15, 2022 |
BoredBerry:He was no where to be found. 1 Like |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Stargurl20(f): 2:43pm On Feb 15, 2022 |
czarr:But na men teach gurlz this thing na. 1 Like |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by czarr(m): 2:44pm On Feb 15, 2022 |
Stargurl20:Na lie o |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Nobody: 2:48pm On Feb 15, 2022 |
Qatar2022:You're the idiot... What truthful thing did he say? Except for giving you tips on how to know if you're your girlfriend's only val... Grown men with pubic hair in their assholes worried if their girlfriends posts the picture of another man on their WhatsApp status... Stargurl20:Don't mind him... Most of these man have over three girls they are dating... Don't take them serious... |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Stargurl20(f): 2:53pm On Feb 15, 2022 |
BoredBerry:Before nko? Why wud I take them seriously? 1 Like |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Stargurl20(f): 2:54pm On Feb 15, 2022 |
czarr:Na true o 1 Like |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by recieve(m): 2:59pm On Feb 15, 2022 |
BoredBerry:shut up |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by recieve(m): 3:02pm On Feb 15, 2022 |
Stargurl20:shut up |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Jeremani: 3:30pm On Feb 15, 2022 |
Is 50/50 thing Men do it girls do it Humans do it 1 Like |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by donziller(m): 3:56pm On Feb 15, 2022 |
Who get time of 9ja gai |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by MAGG0T(m): 3:58pm On Feb 15, 2022 |
E get one girl like that, wey send me her pictures make I post her yesterday which is her birthday. I block all my contacts leave only her as the viewer, for her mind she felt on top of the world. Very annoying attitude, person go get birthday, she go send you her pictures make you post her, without you asking for it... As if she de buy me data 2 Likes |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by czarr(m): 5:20pm On Feb 15, 2022 |
BoredBerry:rest |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Stargurl20(f): 8:04pm On Feb 15, 2022 |
recieve:U shut the Bleep up. Your gender hate to bear the truth when it's directly bring out their trashy behaviors 1 Like |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by mystiqueB(m): 8:08pm On Feb 15, 2022 |
I fear that gender |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by MufasaLion: 8:09pm On Feb 15, 2022 |
Where do y'all meet childish and confused ladies? 1 Like |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Nobody: 8:18pm On Feb 15, 2022 |
MufasaLion:It is because they are childish and confused guys. Like who the fûck cares about WhatsApp status 1 Like 1 Share |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Nobody: 8:18pm On Feb 15, 2022 |
This is for people who have time to view WhatsApp status. Ain't got no time to view anyone's WhatsApp status. I'm f*cking too busy for that. Plus I have no interest viewing people's status. |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by MufasaLion: 8:24pm On Feb 15, 2022 |
ifyken: Really, I'm indifferent about a supposed girlfriend posting me on social media or not. I don't post on WhatsApp, nor view people's status. So, if she should post me, I wouldn't even know unless she told me. Bro, I prefer to date a lady that doesn't post her love life on social media, than date someone that doesn't know the difference between private life and social life. |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by recieve(m): 8:26pm On Feb 15, 2022 |
Stargurl20:and your gender? |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Vinnie2000(m): 8:48pm On Feb 15, 2022 |
GoodHardDick:How about pple like us that have uninstall our Whatsapp since last year? Those Whatsapp Shit is for teenagers and Under 20 mofos! Real guys negotiate things with a b*tch and give her the D ASAP. |
Re: If Your Girl Post You For Status Wey No Last 24 Hours.. by Nobody: 8:54pm On Feb 15, 2022 |
Vinnie2000: You must be a real niggar. WhatsApp is too childish and obviously for teenagers. We don't have time chatting nor viewing anyone's status. I'm too busy for that. We negotiate and go straight to the point. Na man u be!! |
(1) (Reply)
What Songs Do You Play When You Are Discourage,down Or Troubled? / How Jesus Shut Down And Disgraced Redpillers In The Bible / How Many Marks Can You Score? – 99% Will Score ZERO
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |