Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,280 members, 7,977,846 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 02:15 PM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Who Else Is Enjoying This From MTN (9038 Views)
Did You Get This Message From MTN? / How To Borrow Real Money From MTN Via MTN Xtracash / Please How Can I Migrate From MTN Pulse To Beta Talk (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 12:14pm On Mar 16, 2022 |
Have been enjoying this for years now 7 Likes
|
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Pussyassniggar(f): 12:33pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz:Jeez you're lucky o 500 for 1.5gb sef nor dey my own Abeg if u fit share data for me I nor mind 5 Likes 1 Share |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 1:04pm On Mar 16, 2022 |
Pussyassniggar:Lol Keep subscribing them go dey increase am I dey even see 10k for 80gb self 6 Likes |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by FahBuLous: 1:12pm On Mar 16, 2022 |
. 2 Likes |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Pussyassniggar(f): 1:15pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz:Guy I do subscribe on a steady They don't give me cheap ones If u fit share me small I nor mind at all 1 Like |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 1:56pm On Mar 16, 2022 |
Pussyassniggar:Dial *121# 1 Like 3 Shares |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 1:58pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz:mine 5 Likes
|
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by user32(m): 2:04pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz:lucky u. Share small data for me pls. 09130700105. Thanks |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by dayabiuuku: 2:48pm On Mar 16, 2022 |
Dial *121# for 75mb for N20 Then send yes to 131 But pray say you get luck Sha! |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by talk2hb1(m): 3:15pm On Mar 16, 2022 |
Dunno of the 60Gig options |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Bestiee01(f): 3:34pm On Mar 16, 2022 |
Some nairaland members are pathetic, really.he just brought info,and the next instant,u guys started begging.how are you not ashamed? 44 Likes 1 Share |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Katie2021(f): 4:05pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz: I go soon reach this your level 1 Like |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by sheggsliveth: 4:08pm On Mar 16, 2022 |
My own to small... MTN no say life hard 1 Like
|
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Kennedyharry: 4:19pm On Mar 16, 2022 |
Wow that's great 1 Like |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 4:21pm On Mar 16, 2022 |
Pussyassniggar: My comrade take am easy Family when dey my neck when u dey share data give daily eehen i dey even sub twice in a month self No worry if extra dey i go share |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 4:22pm On Mar 16, 2022 |
Daniel058:Keep doing the 5k dey will increase it up to 10k self but 6k own is bliss |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 4:23pm On Mar 16, 2022 |
user32:Lol No worry i gat u when i get enough to go arround 1 Like |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 4:26pm On Mar 16, 2022 |
Bestiee01: Our niaralanders since memorial This ppl na family jare i love nairalanders die they will never since to amaze you |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 4:26pm On Mar 16, 2022 |
Katie2021: Sure even pass am self 1 Like |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Pussyassniggar(f): 4:29pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz:no issue boss |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 4:35pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz: I don't even use all d 24gb . I d share with my friend. |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Buziness101: 5:01pm On Mar 16, 2022 |
@ OP please wts d code to dial |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by agadez007(m): 5:10pm On Mar 16, 2022 |
This data no fit do me for one week self,common my online hD movies go chop am three days MTN can do better 2 Likes |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 5:16pm On Mar 16, 2022 |
Buziness101:*121# follow the prompt |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 5:18pm On Mar 16, 2022 |
agadez007: Do glo na is like 1terabyte for 100k is like is for 1year oo 1 Like |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by meshachdbuzz(m): 5:19pm On Mar 16, 2022 |
Daniel058: I been dey sell my own before not untill family come begin ask me for data 1 Like |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Pwhitelaw(m): 5:31pm On Mar 16, 2022 |
sheggsliveth: Keep using the sim you will get a bigger mb at lower price.Mine is 6k for 50gb 1 Like |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by user32(m): 5:44pm On Mar 16, 2022 |
meshachdbuzz:ok. Thanks |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by user32(m): 5:46pm On Mar 16, 2022 |
Daniel058:oga, u. Share small data for me pls. 09130700105. Thanks 1 Like 2 Shares |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Salliet(m): 5:56pm On Mar 16, 2022 |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by user32(m): 6:00pm On Mar 16, 2022 |
Daniel058:wow .... Seen . God bless 1 Like |
Re: Who Else Is Enjoying This From MTN by Daniel058(m): 6:00pm On Mar 16, 2022 |
user32: |
Which Company Produce The Best Power Bank? / Mtn 3gb At 1k / Please How Do I Reset My Smile 4LTE Password.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |