Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,196,584 members, 7,961,938 topics. Date: Sunday, 29 September 2024 at 05:20 PM

Good Evening Nairaland: Pls All The Christian Should Gather We Have A Meeting - Foreign Affairs - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Foreign Affairs / Good Evening Nairaland: Pls All The Christian Should Gather We Have A Meeting (209 Views)

Thousands Gather In London To Demonstrate Support For Palestine / People Gather Outside Buckingham, Windsor, And Balmoral To Mourn The Queen(Pics) / Joe Biden Caught Sleeping During A Meeting With The Israeli PM (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Good Evening Nairaland: Pls All The Christian Should Gather We Have A Meeting by Nobody: 5:05pm On Apr 24, 2022
abeg how many times una dey put offering for church

mine is 2times
Re: Good Evening Nairaland: Pls All The Christian Should Gather We Have A Meeting by godliman: 5:20pm On Apr 24, 2022
2saviourfriday9:
abeg how many times una dey put offering for church



I follow person attain church today them put offering almost 3times I walk with my 2feet and come back today
Na him make you call us come meeting, you no serious?

3 Likes

Re: Good Evening Nairaland: Pls All The Christian Should Gather We Have A Meeting by Nobody: 5:21pm On Apr 24, 2022
godliman:

Na him make you call us come meeting, you no serious?
I just want to learn from u guys cos i waste my transport

1 Like

Re: Good Evening Nairaland: Pls All The Christian Should Gather We Have A Meeting by godliman: 5:24pm On Apr 24, 2022
2saviourfriday9:
I just want to learn from u guys cos i waste my transport
Haha next time find better church wey preach heaven and not money, money money.

1 Like

Re: Good Evening Nairaland: Pls All The Christian Should Gather We Have A Meeting by Nobody: 5:30pm On Apr 24, 2022
godliman:

Haha next time find better church wey preach heaven and not money, money money.
I get my personal church, him just call me to follow him attain today
Re: Good Evening Nairaland: Pls All The Christian Should Gather We Have A Meeting by pharmagba: 5:59pm On Apr 24, 2022
2saviourfriday9:
I get my personal church, him just call me to follow him attain today

2times no too much o!
Still the same amount you get for mind divide am by 2?
Except Dem say dey got minimum wage Dem dey collect
Re: Good Evening Nairaland: Pls All The Christian Should Gather We Have A Meeting by VictorUSA(m): 6:24pm On Apr 24, 2022
9Times oo
Re: Good Evening Nairaland: Pls All The Christian Should Gather We Have A Meeting by Nobody: 7:23pm On Apr 24, 2022
pharmagba:

2times no too much o! Still the same amount you get for mind divide am by 2? Except Dem say dey got minimum wage Dem dey collect
Naso i hear am

(1) (Reply)

Amazon Reacts To US Supreme Court Leak With Reimbursement Offer / Video: Fun And Fascinating Facts About China / Make America Great Again, Send Trump Back To Germany

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.