Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,205,242 members, 7,991,641 topics. Date: Saturday, 02 November 2024 at 12:54 AM

Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. - Family - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. (50818 Views)

See These And Decide If You Still Want To Have Plenty Kids / Mama No Cry Again, I Chop Blood And Coke / My mother and her plenty pastors. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)

Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 6:19pm On Jun 13, 2022
Damn.. Having plenty siblings is the beginning of your endless suffering as a senior child. Am saying this from experience...
Damn... Just imagine how having plenty children has changed the whole scenario of the family life,.
The mother becomes a ruthless nagging woman and verbally abusing her children embarassed
Father tends to shy away from his responsibilities.,
Children fight and disrespect each other constantly..
Verbal and physical abuse becomes the order of the day.. cry
Parent fighting each other in front of kids.. embarassed

Damn... How I wish when she gave birth to the forth child she stopped giving birth as she promised, but instead she added four more children to the squad.. Giving bullshit stories of "Na God dey give pikin, maybe Na dis one God go use change my story" and bla bla bla undecided

Omo life hasn't be the same, Imaging the the first child being just 22 and already have 7 other siblings behind him, sad

Cooking and eating of food Na....... , let me don't even go there grin

Una wey una mama no born plenty pikin no knw Wetin God do for una

447 Likes 33 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by care4you: 6:22pm On Jun 13, 2022
.

89 Likes 1 Share

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by FERNANDEZISBACK: 6:23pm On Jun 13, 2022
English pls.. undecided

18 Likes 2 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by uthlaw: 6:25pm On Jun 13, 2022
What the Bleep...alaye comot go husstle if not hungry go kill you ooo!

68 Likes 6 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Rexymania(m): 6:26pm On Jun 13, 2022
grin grin grin cheesy cheesy Omo na lamentations be this o

111 Likes 6 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by solmusdesigns: 6:33pm On Jun 13, 2022
cool


Better go and double your hustle


Billing never even start for you as they are still young



.

167 Likes 11 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by decatalyst(m): 6:36pm On Jun 13, 2022
Rexymania:
grin grin grin cheesy cheesy Omo na lamentations be this o


Lamentations with lots of whining.


Bro, pray for God's blessings, you can fill the gaps and change the story.

Look beyond what you see now.

37 Likes 2 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Internet22: 6:37pm On Jun 13, 2022
Omo life hasn't be the same, Imaging the the first child being just 22 and already have 7 other siblings behind him, sad


No offense, Omo yur parent dey nack o grin

317 Likes 21 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Kobojunkie: 6:37pm On Jun 13, 2022
medropoly:
Omo life hasn't be the same, Imaging the the first child being just 22 and already have 7 other siblings behind him, :
Cooking and eating of food Na....... , let me don't even go there grin
Una wey una mama no born plenty pikin no knw Wetin God do for una
Na your mama do you, no be other people. Go face her abeg! undecided

15 Likes 3 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by ibechris(m): 6:39pm On Jun 13, 2022
At 39 years old...I have even stopped giving birth. My 3 children are ok for me.

I don't expect money from them when they grow up but parental care.

The only thing I owe them is financial education and interestingly,formal education which I know is just to brace them up.

Finally,I agree with u that those who have few children do not know what those with many children are going through.
Times have changed many children no longer amount to blessing but more poverty upon poverty.

This is the time for us to all wake up and do what is right.

419 Likes 38 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by VeryWickedMan: 6:56pm On Jun 13, 2022
Aha
This was why I killed my parents and 5 of my siblings so that I can have peace of mind.

37 Likes 3 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:39pm On Jun 13, 2022
Internet22:
Omo life hasn't be the same, Imaging the the first child being just 22 and already have 7 other siblings behind him, sad


No offense, Omo yur parent dey nack o grin

Mumu man grin

18 Likes 4 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:39pm On Jun 13, 2022
VeryWickedMan:
Aha
This was why I killed my parents and 5 of my siblings so that I can have peace of mind.


Just like dat grin

21 Likes 2 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Oizee(f): 7:40pm On Jun 13, 2022
VeryWickedMan:
Aha
This was why I killed my parents and 5 of my siblings so that I can have peace of mind.

ur name says it all

42 Likes 4 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:40pm On Jun 13, 2022
ibechris:
At 39 years old...I have even stopped giving birth. My 3 children are ok for me.

I don't expect money from them when they grow up but parental care.

The only thing I owe them is financial education and interestingly,formal education which I know is just to brace them up.

Finally,I agree with u that those who have few children do not know what those with many children are going through.
Times have changed many children no longer amount to blessing but more poverty upon poverty.

This is the time for us to all wake up and do what is right.

Honestly bro... They need to change that mentality

14 Likes 2 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:41pm On Jun 13, 2022
Kobojunkie:
Na your mama do you, no be other people. Go face her abeg! undecided

It changes nothing bro... sad

2 Likes

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:42pm On Jun 13, 2022
FERNANDEZISBACK:
English pls.. undecided

Shey Na Latin be this ko... Oloburuku

70 Likes 3 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by FERNANDEZISBACK: 7:44pm On Jun 13, 2022
medropoly:


Shey Na Latin be this ko... Oloburuku
You mistake me for that woman.. grin

1 Like

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:45pm On Jun 13, 2022
uthlaw:
What the Bleep...alaye comot go husstle if not hungry go kill you ooo!

Oga I dey very sure say u Jo hussle reach me... Situations turn me to father, alaye just no dey talk rubbish

72 Likes 5 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by uthlaw: 7:58pm On Jun 13, 2022
medropoly:


Oga I dey very sure say u Jo hussle reach me... Situations turn me to father, alaye just no dey talk rubbish
no b rubbish,yes na,u de husstle pass me,watin I de try tell you b say,if u stay there with them...omo e go hard for you....no b fight!

10 Likes

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Kobojunkie: 8:08pm On Jun 13, 2022
medropoly:
It changes nothing bro... sad
If you don't want the pattern to repeat itself in your own life and that of your siblings, it is best you broach the issue in their presence so it registers at the root and with your siblings. undecided

19 Likes 1 Share

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by cavreek: 8:08pm On Jun 13, 2022
Ur parents are obedient following the word that says 'be fruitful and multiply' wink

10 Likes 1 Share

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by AjiBussu(m): 9:05pm On Jun 13, 2022
grin

2 Likes

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Nobody: 9:13pm On Jun 13, 2022
medropoly:
Damn.. Having plenty siblings is the beginning of your endless suffering as a senior child. Am saying this from experience...
Damn... Just imagine how having plenty children has changed the whole scenario of the family life,.
The mother becomes a ruthless nagging woman and verbally abusing her children embarassed
Father tends to shy away from his responsibilities.,
Children fight and disrespect each other constantly..
Verbal and physical abuse becomes the order of the day.. cry
Parent fighting each other in front of kids.. embarassed

Damn... How I wish when she gave birth to the forth child she stopped giving birth as she promised, but instead she added four more children to the squad.. Giving bullshit stories of "Na God dey give pikin, maybe Na dis one God go use change my story" and bla bla bla undecided


Omo life hasn't be the same, Imaging the the first child being just 22 and already have 7 other siblings behind him, sad

Cooking and eating of food Na....... , let me don't even go there grin

Una wey una mama no born plenty pikin no knw Wetin God do for una

I can totally relate coming from a family of 7.

Our living room be like Oshodi downtown.

Na so we dey consume one bag of rice in a month and my old man go dey para. lol

Just try your best and leave the rest.!
and, do not enable lazy relatives, It's like pouring water in a basket!

85 Likes 5 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Mindlog: 9:35pm On Jun 13, 2022
Eyah.
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Emma2Seconds: 11:22pm On Jun 13, 2022
Good for them. They Are doing the will of God. Go Into The WORLD and MULTIPLY

4 Likes 1 Share

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Nobody: 12:50am On Jun 14, 2022
medropoly:
Damn.. Having plenty siblings is the beginning of your endless suffering as a senior child. Am saying this from experience...
Damn... Just imagine how having plenty children has changed the whole scenario of the family life,.
The mother becomes a ruthless nagging woman and verbally abusing her children embarassed
Father tends to shy away from his responsibilities.,
Children fight and disrespect each other constantly..
Verbal and physical abuse becomes the order of the day.. cry
Parent fighting each other in front of kids.. embarassed

Damn... How I wish when she gave birth to the forth child she stopped giving birth as she promised, but instead she added four more children to the squad.. Giving bullshit stories of "Na God dey give pikin, maybe Na dis one God go use change my story" and bla bla bla undecided

Omo life hasn't be the same, Imaging the the first child being just 22 and already have 7 other siblings behind him, sad

Cooking and eating of food Na....... , let me don't even go there grin

Una wey una mama no born plenty pikin no knw Wetin God do for una

Personally If I am to become a dictator. Any Poor Couple who bear more than One Child will both be sentenced to death by electrocution..

73 Likes 6 Shares

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Nobody: 12:54am On Jun 14, 2022
Kobojunkie:
Na your mama do you, no be other people. Go face her abeg! undecided

Lol I tell you, Ignoramus men/women nacking at the detriment of the Innocent unborn kids. "Some" Foolish black FoOOoLs..

29 Likes 1 Share

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Nobody: 12:59am On Jun 14, 2022
VeryWickedMan:
Aha
This was why I killed my parents and 5 of my siblings so that I can have peace of mind.


An Anti-Natalist says Hi to you lol...grin

6 Likes 1 Share

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Kobojunkie: 3:02am On Jun 14, 2022
Skyview01:
I can relate, coming from a family of 7. Just try your best and leave the rest!
Speak up about the wickedness of their having 7 kids they were unable to properly care for. If you don't, your siblings are likely to go on to repeat the mistakes of your Parents and pass suffering down to the next generation. undecided

17 Likes

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Dailyparrot: 4:44am On Jun 14, 2022
Skyview01:


I can relate, coming from a family of 7. Just try your best and leave the rest!

Family of 10 here. I am not having more than 3 kids. It does not worth it.

Children are expenditure not investment. Africans should learn that this is the first step to moving out of the dark continent.

62 Likes 1 Share

Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by meobizy(f): 7:20am On Jun 14, 2022
The parents and older children should get employment. If the parents had jobs they won't find the time to create many children.

34 Likes 6 Shares

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)

Nigerian Couple Seeking Divorce Storm Court In Matching Outfit(pic) / My Husband Cannot Sexually Satisfy Me, Please Separate Us, Wife / To Marry A Man 10years Older

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.