Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,241 members, 7,991,636 topics. Date: Saturday, 02 November 2024 at 12:37 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. (50807 Views)
See These And Decide If You Still Want To Have Plenty Kids / Mama No Cry Again, I Chop Blood And Coke / My mother and her plenty pastors. (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)
Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 6:19pm On Jun 13, 2022 |
Damn.. Having plenty siblings is the beginning of your endless suffering as a senior child. Am saying this from experience... Damn... Just imagine how having plenty children has changed the whole scenario of the family life,. The mother becomes a ruthless nagging woman and verbally abusing her children Father tends to shy away from his responsibilities., Children fight and disrespect each other constantly.. Verbal and physical abuse becomes the order of the day.. Parent fighting each other in front of kids.. Damn... How I wish when she gave birth to the forth child she stopped giving birth as she promised, but instead she added four more children to the squad.. Giving bullshit stories of "Na God dey give pikin, maybe Na dis one God go use change my story" and bla bla bla Omo life hasn't be the same, Imaging the the first child being just 22 and already have 7 other siblings behind him, Cooking and eating of food Na....... , let me don't even go there Una wey una mama no born plenty pikin no knw Wetin God do for una 447 Likes 33 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by care4you: 6:22pm On Jun 13, 2022 |
. 89 Likes 1 Share
|
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by FERNANDEZISBACK: 6:23pm On Jun 13, 2022 |
English pls.. 18 Likes 2 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by uthlaw: 6:25pm On Jun 13, 2022 |
What the Bleep...alaye comot go husstle if not hungry go kill you ooo! 68 Likes 6 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Rexymania(m): 6:26pm On Jun 13, 2022 |
Omo na lamentations be this o 111 Likes 6 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by solmusdesigns: 6:33pm On Jun 13, 2022 |
Better go and double your hustle Billing never even start for you as they are still young . 167 Likes 11 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by decatalyst(m): 6:36pm On Jun 13, 2022 |
Rexymania: Lamentations with lots of whining. Bro, pray for God's blessings, you can fill the gaps and change the story. Look beyond what you see now. 37 Likes 2 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Internet22: 6:37pm On Jun 13, 2022 |
Omo life hasn't be the same, Imaging the the first child being just 22 and already have 7 other siblings behind him, sad No offense, Omo yur parent dey nack o 317 Likes 21 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Kobojunkie: 6:37pm On Jun 13, 2022 |
medropoly:Na your mama do you, no be other people. Go face her abeg! 15 Likes 3 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by ibechris(m): 6:39pm On Jun 13, 2022 |
At 39 years old...I have even stopped giving birth. My 3 children are ok for me. I don't expect money from them when they grow up but parental care. The only thing I owe them is financial education and interestingly,formal education which I know is just to brace them up. Finally,I agree with u that those who have few children do not know what those with many children are going through. Times have changed many children no longer amount to blessing but more poverty upon poverty. This is the time for us to all wake up and do what is right. 419 Likes 38 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by VeryWickedMan: 6:56pm On Jun 13, 2022 |
Aha This was why I killed my parents and 5 of my siblings so that I can have peace of mind. 37 Likes 3 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:39pm On Jun 13, 2022 |
Internet22: Mumu man 18 Likes 4 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:39pm On Jun 13, 2022 |
VeryWickedMan: Just like dat 21 Likes 2 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Oizee(f): 7:40pm On Jun 13, 2022 |
VeryWickedMan:ur name says it all 42 Likes 4 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:40pm On Jun 13, 2022 |
ibechris: Honestly bro... They need to change that mentality 14 Likes 2 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:41pm On Jun 13, 2022 |
Kobojunkie: It changes nothing bro... 2 Likes |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:42pm On Jun 13, 2022 |
FERNANDEZISBACK: Shey Na Latin be this ko... Oloburuku 70 Likes 3 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by FERNANDEZISBACK: 7:44pm On Jun 13, 2022 |
medropoly:You mistake me for that woman.. 1 Like |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by medropoly(m): 7:45pm On Jun 13, 2022 |
uthlaw: Oga I dey very sure say u Jo hussle reach me... Situations turn me to father, alaye just no dey talk rubbish 72 Likes 5 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by uthlaw: 7:58pm On Jun 13, 2022 |
medropoly:no b rubbish,yes na,u de husstle pass me,watin I de try tell you b say,if u stay there with them...omo e go hard for you....no b fight! 10 Likes |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Kobojunkie: 8:08pm On Jun 13, 2022 |
medropoly:If you don't want the pattern to repeat itself in your own life and that of your siblings, it is best you broach the issue in their presence so it registers at the root and with your siblings. 19 Likes 1 Share |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by cavreek: 8:08pm On Jun 13, 2022 |
Ur parents are obedient following the word that says 'be fruitful and multiply' 10 Likes 1 Share |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by AjiBussu(m): 9:05pm On Jun 13, 2022 |
2 Likes |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Nobody: 9:13pm On Jun 13, 2022 |
medropoly: I can totally relate coming from a family of 7. Our living room be like Oshodi downtown. Na so we dey consume one bag of rice in a month and my old man go dey para. lol Just try your best and leave the rest.! and, do not enable lazy relatives, It's like pouring water in a basket! 85 Likes 5 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Mindlog: 9:35pm On Jun 13, 2022 |
Eyah. |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Emma2Seconds: 11:22pm On Jun 13, 2022 |
Good for them. They Are doing the will of God. Go Into The WORLD and MULTIPLY 4 Likes 1 Share |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Nobody: 12:50am On Jun 14, 2022 |
medropoly: Personally If I am to become a dictator. Any Poor Couple who bear more than One Child will both be sentenced to death by electrocution.. 73 Likes 6 Shares |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Nobody: 12:54am On Jun 14, 2022 |
Kobojunkie: Lol I tell you, Ignoramus men/women nacking at the detriment of the Innocent unborn kids. "Some" Foolish black FoOOoLs.. 29 Likes 1 Share |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Nobody: 12:59am On Jun 14, 2022 |
VeryWickedMan: An Anti-Natalist says Hi to you lol... 6 Likes 1 Share |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Kobojunkie: 3:02am On Jun 14, 2022 |
Skyview01:Speak up about the wickedness of their having 7 kids they were unable to properly care for. If you don't, your siblings are likely to go on to repeat the mistakes of your Parents and pass suffering down to the next generation. 17 Likes |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Dailyparrot: 4:44am On Jun 14, 2022 |
Skyview01: Family of 10 here. I am not having more than 3 kids. It does not worth it. Children are expenditure not investment. Africans should learn that this is the first step to moving out of the dark continent. 62 Likes 1 Share |
Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by meobizy(f): 7:20am On Jun 14, 2022 |
The parents and older children should get employment. If the parents had jobs they won't find the time to create many children. 34 Likes 6 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)
Nigerian Couple Seeking Divorce Storm Court In Matching Outfit(pic) / My Husband Cannot Sexually Satisfy Me, Please Separate Us, Wife / To Marry A Man 10years Older
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |