Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,862 members, 7,889,878 topics. Date: Sunday, 14 July 2024 at 11:41 PM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (41) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1996762 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (38) (39) (40) (41) (42) (43) (44) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 10:18pm On Jul 23, 2022
Yousef remove your wig

We know you are the one talking

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:19pm On Jul 23, 2022
Oshokhai69:
E be like the producers no too send Yoruba housemates this year undecided

From the full list wey I see, e be like na Yoruba's get tomorrow live show sha. Like 4 of them dey for tomorrow.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:19pm On Jul 23, 2022
Divay22:

Yeah... But i don't think these ones are interested in whatever she's still saying..

Even me self tire after sometime. She should have left some of her characteristics for us to discover… wink

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 10:19pm On Jul 23, 2022
Abeg wetin be Daniella IG handle
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NwaIdeato: 10:19pm On Jul 23, 2022
Oshokhai69:
E be like the producers no too send Yoruba housemates this year undecided
The rest will join tomorrow, from the leak on BB naija page there are about 4 Yoruba housemates yet to join...relax
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by tmtech: 10:19pm On Jul 23, 2022
Where dem see this Daniella sef
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:20pm On Jul 23, 2022
Khalid looks different without the hat

Phyna- Khalid, my ex was a Muslim

Khalid - I don’t know what I’m supposed to do with that but okay.

Phyna elejo wewe grin grin

10 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:21pm On Jul 23, 2022
Clement1111:
Yousef remove your wig

We know you are the one talking

Lmao who is this for?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:21pm On Jul 23, 2022
Between Phyna and Beauty, phew. Omo.

Anyway sha, there may be still be hidden craze in the rest of the housemates. They may just be calm for now.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 10:21pm On Jul 23, 2022
This phyna dun dey overdo ooo

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:22pm On Jul 23, 2022
aroundnaija:


From the full list wey I see, e be like na Yoruba's get tomorrow live show sha. Like 4 of them dey for tomorrow.

So them go put Yoruba housemates separate for one house make dem dey Vawulence themselves? Shey na payback for wetin Awo do Igbos abi wetin be that. See wetin Agbado and cassava man cause cry

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:22pm On Jul 23, 2022
Kess please don’t go into what you have been through..

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ambber(f): 10:23pm On Jul 23, 2022
Mr. Married should start his family intro with his nuclear family nah. Shout out to his beautiful wife
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:23pm On Jul 23, 2022
[b][/b]
MizzD:
Khalid looks different without the hat

Phyna- Khalid, my ex was a Muslim

Khalid - I don’t know what I’m supposed to do with that but okay.

Phyna elejo wewe grin grin

Ahhh, Khalid does look different shocked same as Groovy without the doorag…
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:23pm On Jul 23, 2022
Oshokhai69:


So them go put Yoruba housemates separate for one house make dem dey Vawulence themselves? Shey na payback for wetin Awo do Igbos abi wetin be that. See wetin Agbado and cassava man cause cry


Werey boy grin

Be like say na this same ROOMSELF Biggie go pack all of them grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ambber(f): 10:24pm On Jul 23, 2022
Clement1111:
Yousef remove your wig

We know you are the one talking
who please? grin grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:24pm On Jul 23, 2022
MamBi:
[b][/b]

Ahhh, Khalid does look different shocked same as Groovy without the doorag…

E remain Kess and Cyph.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fergieboy: 10:25pm On Jul 23, 2022

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ladygracy: 10:26pm On Jul 23, 2022
Phyna is doing too much na haba
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Divay22(f): 10:26pm On Jul 23, 2022
MamBi:


Even me self tire after sometime. She should have left some of her characteristics for us to discover… wink
I swear..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:26pm On Jul 23, 2022
tmtech:
Where dem see this Daniella sef
wetin do her?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:26pm On Jul 23, 2022
Hmm, Beauty, this path you want to take…. grin grin grin grin

I hope I don’t miss the day of reckoning…
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:27pm On Jul 23, 2022
Good that from day 1, kess has told them he's married
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:27pm On Jul 23, 2022
I don’t understand….we shouldn’t look you as a married man? undecided
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 10:28pm On Jul 23, 2022
Ambber:
who please? grin grin grin
Beauty na

Person Fuel go finish before she conclude introducing herself

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NwaIdeato: 10:28pm On Jul 23, 2022
Oshokhai69:


So them go put Yoruba housemates separate for one house make dem dey Vawulence themselves? Shey na payback for wetin Awo do Igbos abi wetin be that. See wetin Agbado and cassava man cause cry
The yorubas wey go join tomorrow be like dem go carry vawulence enter house, awon Yoruba demons grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:28pm On Jul 23, 2022
Ladygracy:
Phyna is doing too much na haba
the girl is getting me angry. And she say she's a comedian. See this one

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:28pm On Jul 23, 2022
Lol, Kess telling the housemates that they should not look at him like a married man grin
He's here to have fun. When he's done. He'll go back to his wife lmao grin

At least he came here clear and direct with his intentions grin

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:28pm On Jul 23, 2022
He says his wife is American and they’ve been married for two years. But notwithstanding, no one should look at him as a married man.. see ashewo o

He’s married but he’s here to have fun. When he’s done he will go back to his wife. No stereotypes like last season. He wants to show that married men can vibe

6 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:29pm On Jul 23, 2022
I want to like Phyna but she’s a handful

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:30pm On Jul 23, 2022
This phyna should shut the hell up. She was allowed to introduce herself and now she's preventing others from introducing themselves
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:30pm On Jul 23, 2022
MizzD:
I want to like Phyna but she’s a is a handful
she's not yoruba naa. Na u start am.

(1) (2) (3) ... (38) (39) (40) (41) (42) (43) (44) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.