Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,211,031 members, 8,010,703 topics. Date: Saturday, 23 November 2024 at 05:41 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2089340 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (55) (56) (57) (58) (59) (60) (61) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nonso37(f): 4:20pm On Jul 24, 2022 |
Shay na back of tv you dey watch |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WarriAproko: 4:20pm On Jul 24, 2022 |
Twitter @kess_adjekpovu Tiktok @sirkess Instagram@sir_kess |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nonso37(f): 4:21pm On Jul 24, 2022 |
Oshokhai69:Shay na back of tv you dey watch 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 4:22pm On Jul 24, 2022 |
e be like say I like this Daniella geh o She go sabi suck because she go like am That Beauty sef,her type of fine no sweet my gun to shoot, na only face she get. Phyna sěx tape dey ma phone already. Hu wan see? As she loud so, no so her toto dey make noise like sey na waterproof wey dem dey tear cumot from old cassette 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 4:26pm On Jul 24, 2022 |
na me be pimpas papa n I go pepper � people for hia. Make i go cum fess |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 4:27pm On Jul 24, 2022 |
MamBi: Oh okay. I must have missed it. But anytime I watch, he’s mute and just moping |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 4:28pm On Jul 24, 2022 |
scondy:I hope so... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 4:29pm On Jul 24, 2022 |
Oshokhai69: Right now he is participating in a songfest. And even getting requests cos he has a good voice. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 4:29pm On Jul 24, 2022 |
This married guy just make himself class captain. For him mind, he go dey control these people until he win the money. He never jam. Them go soon change am for the guy. I see him as second to go house after that pharmacist wey just dey smile like jackal. That one na Bito 2.0 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 4:32pm On Jul 24, 2022 |
Cold wan kill Christy O. This girl go soon begin to hibernate at this rate. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 4:39pm On Jul 24, 2022 |
MizzD , come and see liking and pride shining from Daniella’s eyes as Bryan dey perform song oh. And I talk say I no wan ship this season oh. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 4:40pm On Jul 24, 2022 |
Munzy14: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 4:41pm On Jul 24, 2022 |
AmazonTopaz:Ok dear. Let’s see how tonight will turn out |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 4:43pm On Jul 24, 2022 |
PimpasParadise:Mad people everywhere |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nonireel(m): 4:43pm On Jul 24, 2022 |
guys watching live abeg post pictures if you can 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Flamemignon1(m): 4:46pm On Jul 24, 2022 |
makydebbie:Nope,I'm all for gender expression irregardless of your sexuality but he's really bisexual,I had a mutual late friend who knew him and we both attended his funeral back in 2016 but I'm 100% sure his contract with multichoice won't allow him bring the gay or queer persona on screen knowing how homophobic Nigerians are |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fairygeh(f): 4:46pm On Jul 24, 2022 |
Registering officially for BBN season 7 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by SircumzAlot: 4:49pm On Jul 24, 2022 |
Ilebaye Just throwing her body at Bryan.
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ladygracy: 4:52pm On Jul 24, 2022 |
Bryan is all vibes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 4:59pm On Jul 24, 2022 |
Bryan will sha cause trouble for the ladies... 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 5:02pm On Jul 24, 2022 |
MamBi: I don pause for this ship o Mambi. Until I see mutual likeness and respect. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 5:05pm On Jul 24, 2022 |
Munzy14:He's got dibs. I'm starting to like him. He reminds me a bit of Praise |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 5:06pm On Jul 24, 2022 |
By this time last year,somebody for don dey cook and share jollof rice for the house mates and some of them lick plate! I nor call name ohh I come in peace 11 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 5:07pm On Jul 24, 2022 |
MamBi: ship Bryan at your own peril my boy said he is an ashawo with full confidence morever Daniella looks too cool for him |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 5:18pm On Jul 24, 2022 |
Hu dey breathe na me be Pimpas, and I go carry una go paradise. E remain small i go enta house. Hurray!!!! Time don reach pants must fall. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:21pm On Jul 24, 2022 |
Any body wey cook this season too much, biggie fit by himself disqualify am, person use food spoil market last year. My worst season of big brother was last year, I didn’t even watch, I couldn’t even connect to anybody, anytime I tune was angel being useless, white money cooking or the dryest romance in the his reality show on my screen emarose.. Shout out to cross, sammie, saskay though.. This season no stanning like that but I will support and vote my most likeable housemate, so far bryan, Daniella and recently amaka because she is my spec after removing that funny thing from her face, but I fit easily dislike her if no get sense.. 7 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Flamemignon1(m): 5:22pm On Jul 24, 2022 |
stephleena:You lot keeps adding to your own misogyny and it's completely obvious you are the poster child for internalized misogyny,how can you hate feminity so much because it found a vessel in a man? Homophobia stems from misogyny,when you women hate it,you add to that because already the patriarchy sees women as less than so anything that talks,walks or act feminine is less than a man to them and you women add to this shit by shaming your own feminity,later you will be crying fowl when a man doesn't treat you with utmost respect, that's what the patriarchy have turned y'all into,a man can't express himself again because you women will deem him weak,y'all are the precursors of mental health issues in men.....in your world,a man is just a robot,he shouldn't feel,he shouldn't cry,he shouldn't wear something colorful,he shouldn't express his emotions because those are real men to you,I really don't blame you because most of y'all are a result of the patriarchy. For your information,these men are more masculine than your so called pere, teddy A because they don't adhere to stupid traditional norms society set for men rather they are their own men,they set their own trends,is your Pere or Teddy A man enough to wear a skirt in public....lol No because they are scared of what people will say,those are not real men,they are puppets with society pulling their strings P. S: I'm sorry for going on this rant but you guys rarely read or try the unlearn the biases that were inspired by white supremacy knowing fully well, Africa was on all equal steps. I would recommend some books that will question certain things you learned but you might not read them,yet again if you prefer audio visual materials from YouTube,I recommend Tee Noir, FD signifier, Khadija Mbowe etc....black men and women needs to read to free themselves from the shackles of White supremacy 4 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 5:26pm On Jul 24, 2022 |
Biggaboi:He acts wey matured than praise.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 5:27pm On Jul 24, 2022 |
Flamemignon1: So basically?
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 5:28pm On Jul 24, 2022 |
Oooohhhhhhhhhhhhh!!!!!! See my tacha!!!! She said it, she'll be in your faces FOREVER!!!!!! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by SircumzAlot: 5:28pm On Jul 24, 2022 |
Daniella, Beauty and Groovy laughing at amaka
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 5:29pm On Jul 24, 2022 |
Hahahaha. Erica keeps looking like a joke even in a supakomando advert 3 Likes |
(1) (2) (3) ... (55) (56) (57) (58) (59) (60) (61) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |