Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,211 members, 7,880,764 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 06:31 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1989642 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (259) (260) (261) (262) (263) (264) (265) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:58pm On Jul 28, 2022 |
MissAnneboleyn:
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3gpvids: 9:58pm On Jul 28, 2022 |
scondy:Chai! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 9:59pm On Jul 28, 2022 |
Heartstrings: Wahalurh... No name wey dem never use do monicker for this nairaland. No vex you hear, as you don enter BBN thread now, you’re welcome. Sit back, relax and enjoy. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 10:00pm On Jul 28, 2022 |
[quote author=Tatiana4u post=115174050][/quote] Groovy go simp for that Rachel girl |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:00pm On Jul 28, 2022 |
scondy:madam, leave my doyin alone pls. Who are u even supporting? 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 10:01pm On Jul 28, 2022 |
IGoComotYaTeeth:I want to know na cos I'm not understanding o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:01pm On Jul 28, 2022 |
Bryan with the freestyle 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:01pm On Jul 28, 2022 |
scondy: I discovered it is best way to enjoy without emotions on a roller coaster for me.. Yea..no fave this year..Not even watching like I do before..Two channels switching is boring.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:02pm On Jul 28, 2022 |
IGoComotYaTeeth:I can’t wait o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:02pm On Jul 28, 2022 |
[quote author=Tatiana4u post=115174050][/quote] Thanks Tati. Hmm Looks like a good set of housemates. I guess they are throwing in Biracial Racheal to cause trouble? Modella looks like a model The boys in level 1 still look better. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheEnforcer: 10:02pm On Jul 28, 2022 |
[quote author=Tatiana4u post=115174050][/quote]They will have to evict some abi how dem go take manage am 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:03pm On Jul 28, 2022 |
Let's see chichi's exotic moves tonight.... She has a banging body sha... Na her body bang pass for the house |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:03pm On Jul 28, 2022 |
Thank God O, Groovy is finally singing. Dem dey sing rubbish Sha, he and Bryann. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:03pm On Jul 28, 2022 |
See wahala. Biggie say island pool party was at 10pm. Past 10pm now but islanders are still dressing up. Do we look like a joke to biggie? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 10:03pm On Jul 28, 2022 |
scondy: Hahahaha.... You are very funny ehn!. Lol. Make una leave Odogwu. The people way follow am go house bin no get sense. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:03pm On Jul 28, 2022 |
Chibaby All my girls are looking good. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 10:04pm On Jul 28, 2022 |
Munzy14:Na true joor. Them titties is life! No cap |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:04pm On Jul 28, 2022 |
If you come to my house , things go sup my thing no go soft Bryan don kill me 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:04pm On Jul 28, 2022 |
Demonicus:Lmao 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:05pm On Jul 28, 2022 |
My trenches people una dey dull, there is fun in trenches una no dey update… If una like, make una allow island people control narratives… Make una Wake una ideas ohhhh 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 10:05pm On Jul 28, 2022 |
kowema:Na Dat one is Damola something........ |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:05pm On Jul 28, 2022 |
Biggie has switched one of the channels back to Island . |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 10:05pm On Jul 28, 2022 |
Island boys they over prepare…. see them spray spray up and down �� they will be so disappointed when they don’t see trenches girls 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 10:05pm On Jul 28, 2022 |
Chiefheywhy: He dey try for freestyle side o. Well-well sef |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:06pm On Jul 28, 2022 |
Chi chi and her fake yansh 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:06pm On Jul 28, 2022 |
Tatiana4u:Hmmm...Interesting 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AutoChick4U(f): 10:06pm On Jul 28, 2022 |
Swimming pool. Cool 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:06pm On Jul 28, 2022 |
thatigboman1: Iol...still a free ranger....I just ve pple I am liking ...by week 2/3 ...I go narrow down... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 10:07pm On Jul 28, 2022 |
Trenches be giving us Energy song,while we wait for island pool party. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 10:07pm On Jul 28, 2022 |
Chi chi is looking badt. G’damn |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:07pm On Jul 28, 2022 |
MizzD:you no know say I fine pass adekunle, better send me d.m so I be your adekunle… Can’t you see my trenches people thrilling and vibing… Trenches are the real deal, and I don tell you say Bryan go win, I am not even stanning yet.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:08pm On Jul 28, 2022 |
Trenches don start inside pool party with bottle water… They are dressed as if they are going to the pool.. Ilebaye looks so hot tonight… 1 Like |
(1) (2) (3) ... (259) (260) (261) (262) (263) (264) (265) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |