Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,428 members, 7,881,574 topics. Date: Saturday, 06 July 2024 at 12:13 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1990378 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (260) (261) (262) (263) (264) (265) (266) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 10:08pm On Jul 28, 2022 |
thatigboman1: Na wa o. Biggie sef dey collect today |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by badinfluence: 10:08pm On Jul 28, 2022 |
Dannyxy:Dem don dey attack your boy for this thread o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 10:09pm On Jul 28, 2022 |
Exotic Dancer Exotic Dancer,e reach time to show her talent she dey siddon. Abi she need a pole nae? 2 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:09pm On Jul 28, 2022 |
safarigirl: I no wan talk am .....who tell Bryan say he get career for music? Once them do dada, wear earring....them.don turn artiste... 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:09pm On Jul 28, 2022 |
Diana 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:10pm On Jul 28, 2022 |
MissAnneboleyn:You’re welcome dear. Yeah,they seem like a good set of housemates that will bring in so much drama and spice up the show…I just hope that ’Rachel’ doesn’t end up being a pretty girl with a ratchet personality like Nini or a beautiful nonsense like Venita
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 10:10pm On Jul 28, 2022 |
So doyin is on her period and she wore bikini like this. She no fear. She looks hawt sha. They all do. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:10pm On Jul 28, 2022 |
I love Bella's swimwear. If na wetin she wan dey sell be that, she go get business Chomzy looks great in hers, I love the colour and her legs are so long, beautiful. Chichi is giving bawdy, also makes sense that she's wearing a cheetah print. Doyin looks great as well, that thang is thanging. Same as Allysyn 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by homesteady(m): 10:10pm On Jul 28, 2022 |
Eloswag wear full swimming kit come pool party. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:10pm On Jul 28, 2022 |
scondy: Rest , it was just a play thing . Don’t take too seriously . Nawa for you o 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:10pm On Jul 28, 2022 |
Go head Illebaye body looking right and tight. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:11pm On Jul 28, 2022 |
Pool party yet see as dem rush chair Dem no fit swim? Ilebaye will do her pool party, pool or no pool 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:11pm On Jul 28, 2022 |
Biggie minimize these tweets na |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:11pm On Jul 28, 2022 |
TheEnforcer:There’ll be no evictions until next week but I guess they’ll evict at least 4 at once to get rid of the borites |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chinachriss(m): 10:11pm On Jul 28, 2022 |
Diana is so beautiful. Her skin is just like glass. Kai! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Revolva(m): 10:11pm On Jul 28, 2022 |
So level 2 no go enter pool party self Dem de suffer level 2 people o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:12pm On Jul 28, 2022 |
carammel: I knowwww |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 10:12pm On Jul 28, 2022 |
Allyson with the body-ody-ody |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:12pm On Jul 28, 2022 |
Chiefheywhy: That lady is so bitter Tufiakwa!! Show never start she is already hating on the poor boy 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:12pm On Jul 28, 2022 |
Dannyxy: Danny rest ....island ti take over from midnight...try tomorrow. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:12pm On Jul 28, 2022 |
Bryan is just very cocky not forming humble like white money, he doesn’t claim to know to much, but he has confidence in his ability… If his confidence intimidate you or your fave, your problem, pray your fave steps up. He has not colonized task or kitchen or advising the whole house, he is a child, yet confident and so self aware… Na oldies no go understand the boy 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:12pm On Jul 28, 2022 |
PrincessEstates: I don't blame you jare. We must sleep. Fight or no fight. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:13pm On Jul 28, 2022 |
Doyin’s body is beautiful Diana’s body is beautiful ❤️ |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:13pm On Jul 28, 2022 |
Dannyxy: It’s how you even always think I don’t know what you look like Sha Go and enjoy your trenches and leave us elitist |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by badinfluence: 10:13pm On Jul 28, 2022 |
Chiefheywhy:This is just the beginning, she's only getting started. The main bucket of vile still dey factory. I just pity bryann this season |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:13pm On Jul 28, 2022 |
Hermes is cracking me up |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 10:14pm On Jul 28, 2022 |
Hottest Bodies Tonight. Guy: Dotun Girl: Allyson Diane has a very clear and clean skin. I admire it. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:14pm On Jul 28, 2022 |
Doyin’s bum is so cute! Her body is banging 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:14pm On Jul 28, 2022 |
Who was asking for Hermes display... He don start o Lool |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:14pm On Jul 28, 2022 |
Tatiana4u: Didn't really watch her season but Venita was a proper Warri girl, she is Neo's cousin, wasn't she? I am happy BB is diluting and obliterating the bandwagon housemate; D 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:14pm On Jul 28, 2022 |
Why Diana no wan comot that wrapper wey she tie 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wayne4uall(m): 10:14pm On Jul 28, 2022 |
Someone said Biggy is treating trenches like his step kids 3 Likes
|
(1) (2) (3) ... (260) (261) (262) (263) (264) (265) (266) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |