Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,288 members, 7,998,466 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 04:21 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2079385 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (264) (265) (266) (267) (268) (269) (270) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:35pm On Jul 28, 2022 |
Forget say Allyson na gorimakpa, she carry better ukwu abeg . Person fit dey nack am doggy dey tap the head 10 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:35pm On Jul 28, 2022 |
Allysyn and Hermes look good together sha |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:35pm On Jul 28, 2022 |
Oshokhai69: Have you heard of Tampons Very absorptive, can swim with it. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 10:35pm On Jul 28, 2022 |
Oshokhai69:She be Okoye, the head guard. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:35pm On Jul 28, 2022 |
Hermes na mad man abeg |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:35pm On Jul 28, 2022 |
Oshokhai69:The same thought i’m having. The look of the house alone reminds me of Nigeria problem. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 10:35pm On Jul 28, 2022 |
Which kain dance wey Hermes and Eloswag com dey dance be this so? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:36pm On Jul 28, 2022 |
Adekunle is overwhelmed |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:36pm On Jul 28, 2022 |
This is wickedness biggie… 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:36pm On Jul 28, 2022 |
Hermes and Eloswag na this kind energy I dey find abeg While Chichi is the hype woman for the ladies. She is fully ready to enjoy herself tonight |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sunnymix: 10:36pm On Jul 28, 2022 |
;DDiana no wan open |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by braimeddy: 10:37pm On Jul 28, 2022 |
BBN wan just finish person data with dis deir 2 channels. Watching 198 in main screen and 199 using dstvnow 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 10:37pm On Jul 28, 2022 |
bentenny:Sheggz and Groovy are becoming simps |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheEnforcer: 10:37pm On Jul 28, 2022 |
Chiefheywhy:No be small thing .she go sabi do I tell you |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chinachriss(m): 10:37pm On Jul 28, 2022 |
Shebi, Doyin said she's on her period. What is she doing inside the pool? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:37pm On Jul 28, 2022 |
why are island partying? they win task? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sunnymix: 10:37pm On Jul 28, 2022 |
Eloswag correct guy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:37pm On Jul 28, 2022 |
I think Hermes will be the Cross and Kidd of this season 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:38pm On Jul 28, 2022 |
Oshokhai69: Too many sexy girls, he is thinking should he stay on Bella or give into Allysun. Time will tell 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 10:38pm On Jul 28, 2022 |
Chomzy can really twerk oh! G’damn 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:38pm On Jul 28, 2022 |
Eloswag only you don rock 3 babes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:38pm On Jul 28, 2022 |
See Chomzy oo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:38pm On Jul 28, 2022 |
Who be this wey eloswag dey rock for inside pool ? Be like say na 3-0 @safarigirl |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 10:38pm On Jul 28, 2022 |
Eloswag ha |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 10:38pm On Jul 28, 2022 |
Big booties everywhere 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:38pm On Jul 28, 2022 |
Eloswag naso my geee |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:38pm On Jul 28, 2022 |
Chomzy okpo vibes detected |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:38pm On Jul 28, 2022 |
Is either eloswags is drunk tonight or I don't really know him 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 10:39pm On Jul 28, 2022 |
Yes o, my Beauty representing. She don go turn up. Biggie why una no mix these 2 houses for the pool party nah? I wanted to check something. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 10:39pm On Jul 28, 2022 |
Èlò Rocking every available yansh. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:39pm On Jul 28, 2022 |
Oh My God, the temptation to touch and more is too much in there. The guys are controlling themselves well. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:39pm On Jul 28, 2022 |
Why dem dey sweat for trenches like this? PharmSavi don sweat like who go work for site Big Brother should increase the A/C abeg |
(1) (2) (3) ... (264) (265) (266) (267) (268) (269) (270) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |