Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,992 members, 7,873,196 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 09:42 AM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (269) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1985334 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (266) (267) (268) (269) (270) (271) (272) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chinachriss(m): 10:44pm On Jul 28, 2022
Chichi is driving Hermes bonkers oo. Omo. Chichi oooooo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:44pm On Jul 28, 2022
Eloswag and Chomzy are doing it for me tonight.

He die by that yansh and I will take it!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:44pm On Jul 28, 2022
Chai wetin dey worry d guys nah?
See as better booty dey waste....I oversure say Groovy and bryan for rock them wella

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by braimeddy: 10:45pm On Jul 28, 2022
Abeg make dem do add both levels together. I'm not enjoying this separation

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 10:45pm On Jul 28, 2022
Alwaysachick:



Doyin is actually sexy, nice curves more girly than Bella
Well, that is your opinion.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:46pm On Jul 28, 2022
Mumu men everywhere , see as yansh dey waste ! Hediottts sad angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:46pm On Jul 28, 2022
Angel legit has a madly sexy body sha
Flaps and all, her body is segsy dieee

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 10:46pm On Jul 28, 2022
This Madam France juh dey,dey cover gift of God,nawa o

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 10:46pm On Jul 28, 2022
Eloswag and Chomzy for the night abeg
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 10:46pm On Jul 28, 2022
Alysson dey give Adekunle all of her for one corner.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:46pm On Jul 28, 2022
I am not feeling this DJ

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:47pm On Jul 28, 2022
Chichi dances for a living not fun, so as no money to spray by big boys, she no get motivation…

This can be the explanation for her underwhelming dance so far, Chomzy is giving it all, all I expected from her.

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:47pm On Jul 28, 2022
Not Sheggz feeding Chichi alcohol.

This is Kidd and Nengi all over again
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:47pm On Jul 28, 2022
Shegzy go finish Chi chi with alcohol. I just hope say no be Gordons be that grin

Burna boy . Common person cry cry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:48pm On Jul 28, 2022
Dannyxy:
Chichi dances for a living not fun, so as no money to spray by big boys, she no get motivation…

This can be the explanation for her underwhelming dance so far, Chomzy is giving it all, all I expected from her.

See, na Chomzy I dey feel pass for this party now. She and Elo

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:48pm On Jul 28, 2022
Fkhalifa:
Chomzy must stay long in that house.. that's some fire

She can wind her waist.

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 10:48pm On Jul 28, 2022
Eloswag has turned to another person o,

He is that quiet guy they warned us to be wary of
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:48pm On Jul 28, 2022
Eeghe:
I am not feeling this DJ

I’m not sure that’s a Dj though .
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chinachriss(m): 10:48pm On Jul 28, 2022
Chichi wants to loosen Diana's semi wrapper but she skittered away. ChiChi de craze sha. Bella gat some good swimming skills. Her strokes are pretty and effortless.

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 10:48pm On Jul 28, 2022
Chiefheywhy:
Shegzy go finish Chi chi with alcohol. I just hope say no be Gordons be that grin

Burna boy . Common person cry cry

I can only remember one person... grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:49pm On Jul 28, 2022
Eeghe:
Angel legit has a madly sexy body sha
Flaps and all, her body is segsy dieee
She come get sense and sabi book join!

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:49pm On Jul 28, 2022
Wetin Pharmsavvy, Pink hair, Christy O, Lebayi, Daniela, Kess, Cyph and whaleed come find for Big Brother? They should all be mass evicted on Sunday angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:49pm On Jul 28, 2022
Chiefheywhy:


I’m not sure that’s a Dj though .

Oh okay
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:49pm On Jul 28, 2022
Lhimeet:


I can only remember one person... grin

grin grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:49pm On Jul 28, 2022
Eloswag don go hold Doyin

5-0
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:49pm On Jul 28, 2022
Tatiana4u:

She come get sense and sabi book join!

I have missed you ex teamie kiss

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:49pm On Jul 28, 2022
Fireboy don high?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:49pm On Jul 28, 2022
Eloswag no send anyone papa. Just having fun

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:49pm On Jul 28, 2022
Eloswag has moved to Allysyn but it seems like she's resisting
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 10:49pm On Jul 28, 2022
Dotun what are doing now, alas Chomzy is free go and rock hee now. When I na who you like be that
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:49pm On Jul 28, 2022
Biggie did not only deny trenches fun of pool, e come keep them for heat, while island dey beg am to reduce cold. Trenches come resemble all this secondary school party wey you pay boys pay 500, girls free, yet na boys go full, with only one babe to be shared, and guys like pharmacy dancing vigorously…

6 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:50pm On Jul 28, 2022
Titaniumental:
Rachel wey nvr enter house don dey trend,if she con enter nko?
Nah dis weekend she go show?

(1) (2) (3) ... (266) (267) (268) (269) (270) (271) (272) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.