Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,054 members, 7,980,753 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 12:35 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2064724 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (315) (316) (317) (318) (319) (320) (321) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by GODPUNISHALABI: 8:21pm On Jul 29, 2022 |
Sheggz just dey form fine boy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:21pm On Jul 29, 2022 |
Energy no dey Island like that but their anthem is cool too |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 8:21pm On Jul 29, 2022 |
scondy:It's not fight nah... It's cruise |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 8:21pm On Jul 29, 2022 |
But what is Sheggz feeling like? Abeg shake body and sing |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 8:21pm On Jul 29, 2022 |
Timid ass Shegz hiding for back |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:21pm On Jul 29, 2022 |
Shout out to the rap from Adekunle. 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 8:21pm On Jul 29, 2022 |
MizzD: Na proper Trenches dem be 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 8:21pm On Jul 29, 2022 |
eleshin: Silly girl! I heard it. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by homesteady(m): 8:21pm On Jul 29, 2022 |
Sheggz is too big to participate in the anthem? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 8:21pm On Jul 29, 2022 |
Giddyfia fake hype man.. the voice don go Eloswag forgot his lines? Im embarrassed .. lmao 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Divay22(f): 8:22pm On Jul 29, 2022 |
Kunle dey freestyle, abi na wetin i hear so |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 8:22pm On Jul 29, 2022 |
safarigirl: Normal normal , it wasn’t hidden ! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ariyke: 8:22pm On Jul 29, 2022 |
Islanders no just follow for this night abeg 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nickymezor(f): 8:22pm On Jul 29, 2022 |
Dry song by Level 1 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by GODPUNISHALABI: 8:22pm On Jul 29, 2022 |
Na sheggz go make level 1 lose him no dey active |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 8:22pm On Jul 29, 2022 |
Its Sheggz little input for me |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sunnymix: 8:22pm On Jul 29, 2022 |
Sheezg na bush boy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:22pm On Jul 29, 2022 |
Who was the trenches Housemate that was shading Islanders? Not cool. Island didn't shade them at all. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 8:22pm On Jul 29, 2022 |
hunger never wire islanders 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 8:23pm On Jul 29, 2022 |
Giel: Just Dey fight for Island , who send you ? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 8:23pm On Jul 29, 2022 |
Islanders na rubbish people ah swear, hunger will bring the best in them, they are talented, but they have been too comfortable… 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 8:23pm On Jul 29, 2022 |
safarigirl:why is Khalid name not here 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 8:23pm On Jul 29, 2022 |
Just wondering how this guyz will feel coming out too see that dey actually refer to them as trenches guyz and their counterpart Islanders 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:23pm On Jul 29, 2022 |
A little more energy and Island would have done better. I give it to Trenches for their energy. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by realhovaps(m): 8:23pm On Jul 29, 2022 |
Sorry be like Na level 1 this hunger go beat o 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 8:23pm On Jul 29, 2022 |
How am I going to watch both houses after this task cos I will want to hear all they have to say about each other after seeing each other dressed up. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Psychedelia(m): 8:23pm On Jul 29, 2022 |
Oshokhai69: Na only when dem mention SHIP hin peh-niss go stand |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 8:24pm On Jul 29, 2022 |
Dannyxy:Exactly Brain re-setting hunger is needed |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 8:25pm On Jul 29, 2022 |
Wetin Sheggz and Phyna do |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:25pm On Jul 29, 2022 |
Chai. Big brother, punishment or reward? Sheggz and Phyna to step forward |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 8:25pm On Jul 29, 2022 |
Eloswagg forgot his lines, Adekunle had to step in. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 8:25pm On Jul 29, 2022 |
Ha. Thank you Big brother for this Ask them if they would like to join us as viewers? Let the drama begin…. |
(1) (2) (3) ... (315) (316) (317) (318) (319) (320) (321) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |