Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,168,858 members, 7,872,855 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 12:24 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1984825 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (380) (381) (382) (383) (384) (385) (386) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:40pm On Jul 30, 2022 |
Be like this chi chi yansh strong like rock this one wey nobody dey rock her |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 10:40pm On Jul 30, 2022 |
MissAnneboleyn:Yea,but na fine girl.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 10:41pm On Jul 30, 2022 |
dominique: I am dropping her after tonight 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 10:41pm On Jul 30, 2022 |
Segzy and Beauty i can see you both |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by homesteady(m): 10:41pm On Jul 30, 2022 |
stephleena: She is, Phyna said they’ve worked in the same club in Abuja. Sheggz, I agree for that one. That bros just played amateur football for one night league and he is calling himself a footballer 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:41pm On Jul 30, 2022 |
Shegz just curved Beauty. He no even send the girl. Hahaha |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:41pm On Jul 30, 2022 |
Yea! Go Hermes and Eloswag. Island repping! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:41pm On Jul 30, 2022 |
Wetin London boy dey whisper for Beauty ear?? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:41pm On Jul 30, 2022 |
This DJ wack die, this kind mix no fit make me dance tueh |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:41pm On Jul 30, 2022 |
stephleena: LOL Chichi is an exotic dancer, but like someone opined, she may only want to shake that ass for the bands. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:41pm On Jul 30, 2022 |
Oshokhai69:Sharp girl |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 10:41pm On Jul 30, 2022 |
Goalnaldo:As how na? can't i talk about bumbum again? lol , pls o. i be real girl |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:41pm On Jul 30, 2022 |
Finally Amaka is having the time of her life with Giddy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dynamicboss: 10:42pm On Jul 30, 2022 |
-DJ is not coherent with his choice of music between tempo, very poor mix of beats/music. This one na mushin DJ -Maybe these HMs are not dancers or vibing yet but really disappointed tonight. Pepperdem and lockdown editions gave us such vibes during Saturday party that got alot of attention. If laycon dey this season, him go don examine all the big Yanshes finish. See yanshes wasting tonight 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:42pm On Jul 30, 2022 |
This one na burial Dj.. 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by badinfluence: 10:42pm On Jul 30, 2022 |
scondy:Bryan would still be active in level 1. First night in level 2 he seemed quiet. That guy and ilebaye are typical gen z children. You cannot suppress them. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:42pm On Jul 30, 2022 |
Aguwanyi: No doubt, she is pretty even without makeup. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:42pm On Jul 30, 2022 |
Cyph is not leaving Doyin’s side anytime soon 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:43pm On Jul 30, 2022 |
Beauty is too desperate for Shegz attention. Guyman no send you na to waka na. Haba |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:43pm On Jul 30, 2022 |
MissAnneboleyn: Just dulling herself. She for at least move from one mirror to the other. She just dey one mirror for corner of room since. Na she know sha. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:43pm On Jul 30, 2022 |
Na pharmysavvi dey even try show for dance floor from all the trenches guys |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:43pm On Jul 30, 2022 |
Daniella just stand for one place since ...haba babe move around now biko |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:43pm On Jul 30, 2022 |
Eloswagg and Hermes are really enjoying themselves. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 10:43pm On Jul 30, 2022 |
Finally Amaka dream don dey come true, she's finally with an islander 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 10:43pm On Jul 30, 2022 |
So I was telling someone that the reason why Shege is not on Bella is cos of beauty and lo and behold they have found their way to each other ( beauty and shege that is) |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:44pm On Jul 30, 2022 |
I can't believe I'm saying this, but I miss Liquorose on this dance floor. See Hermes and Eloswag with the energy, not one female matching the energy. Liquor for follow them scatter the place 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 10:44pm On Jul 30, 2022 |
If am on this show ehn, I know myself. Saturday party like this, I will serving Nigerians hot content on the dance floor. I for don comot shirt by now sef |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by paiporte: 10:44pm On Jul 30, 2022 |
let me just wait for the after-party drama. Wack dj |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:44pm On Jul 30, 2022 |
MizzD:Abeg ooo, I don't want Cyph for Doyin |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 10:44pm On Jul 30, 2022 |
MissAnneboleyn:Aswear |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 10:44pm On Jul 30, 2022 |
These housemate and under delivering. When they first came on stage, everybody wanted to prove they can dance but now they’re just standing around and vibrating |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:44pm On Jul 30, 2022 |
MizzD:Ko easy, after all the hustle. 1 Like |
(1) (2) (3) ... (380) (381) (382) (383) (384) (385) (386) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |