Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,733 members, 7,996,614 topics. Date: Thursday, 07 November 2024 at 12:21 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2077951 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (397) (398) (399) (400) (401) (402) (403) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:41pm On Jul 30, 2022 |
carammel: Trying to form shoulder to cry on(substitution) incase of incasity |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:41pm On Jul 30, 2022 |
Now I didn’t hear my boy Dotun’s chat with Daniella .. I don’t know if his game has improved or not 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 11:41pm On Jul 30, 2022 |
Why this Daniella com resemble all this RCF Campus Fellowship Girls wey go dey disturb you to come to weekly service 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:41pm On Jul 30, 2022 |
Munzy14: Yes na , you no see as she dey blush |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:41pm On Jul 30, 2022 |
Bobbyunitedfc: Your wifey is a legend then great K.O |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 11:41pm On Jul 30, 2022 |
Bella just dey her own dey dance and her name dey fly every where 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by odion81(f): 11:41pm On Jul 30, 2022 |
Page 400 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:42pm On Jul 30, 2022 |
Nobody send Amaka and Diane 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:42pm On Jul 30, 2022 |
Haaaaaa! Doyinnnn! You literally discussed this with Beauty few minutes ago, why you dey feign ignorance? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:42pm On Jul 30, 2022 |
Hermes dey hype Diana Lmao! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:42pm On Jul 30, 2022 |
This mummy go be like 52 you cannot tell me nonsense |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 11:42pm On Jul 30, 2022 |
MizzD:Like I really wanted to hear their conversation |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 11:42pm On Jul 30, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 11:42pm On Jul 30, 2022 |
KIDDRICAsHAWK: She was referring to Chioma. So Groovy went to dance with Chiomzy. Beauty became pissed. She and Doyin went out to catch up and Doyin mentioned Cyph danced with her and they connected he even asked to kiss her. Beauty then mentioned Groovy and her have smtn going on and have kissed. Then dey began to talk about Chioma who was now a common enemy. Beauty said Groovy disrespected her by going to dance with someone else and Doyin said that dirty girl. Then she gisted Beauty was happened btwn her and Chiomzy. Beauty went on to say she is embarrassed and even scared cus her guys outside would be pissed she is following and up coming artist. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:42pm On Jul 30, 2022 |
MamBi: She has always spoken up for Bella honestly, but because she likes Sheggz, you never know her intentions 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:43pm On Jul 30, 2022 |
This Cyph na bad boy, he don go hold Chichi waist. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:43pm On Jul 30, 2022 |
Bella no even know say Sheggzy no Dey dance floor . She no send e papa !! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:43pm On Jul 30, 2022 |
This set are really disappointing on the dance floor sha, naah, only chomzy and eloswag are giving me something, with illebaye trying too.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:43pm On Jul 30, 2022 |
He has pulled her outside to talk. Titaniumental: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Psychedelia(m): 11:43pm On Jul 30, 2022 |
safarigirl: Sheggz na Ozo Pro Max with tattoo add-ons. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:43pm On Jul 30, 2022 |
All of una wey dey hear wetin these ppl dey talk, which channel una dey use abeg cos me no dey hear anything. Abi na showmax 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:43pm On Jul 30, 2022 |
Hermes even went to motivate Diana. My party king 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:44pm On Jul 30, 2022 |
Oshokhai69:The 2nd channel |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 11:44pm On Jul 30, 2022 |
Big brother suppose issue one strike each to all the housemates for this nonsense party |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:44pm On Jul 30, 2022 |
And some folks here said sheggz is kiddwayya 2.0 Indeed! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Psychedelia(m): 11:44pm On Jul 30, 2022 |
Guy, see as Groovy dey sweat shaa. That place go dey smell bad baaaad |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HajiaNotu: 11:44pm On Jul 30, 2022 |
MamBi:She actually wanted to know what Shegzz feel for Bella ni.. All these advices no reach her Belle. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 11:44pm On Jul 30, 2022 |
MamBi: Reverse psychology....so she won't be quoted or said to ve broken girl code.... Na how she want take close to shegz be that |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:44pm On Jul 30, 2022 |
Pillar12:I like her self love and confidence sha... 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:45pm On Jul 30, 2022 |
Eloswag and Phyna. I want to know. Go outside and discuss |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 11:45pm On Jul 30, 2022 |
It's Chomzy now... Diana is old thing has passed away for Bryan |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:45pm On Jul 30, 2022 |
kowema: The two of them are mad together. |
(1) (2) (3) ... (397) (398) (399) (400) (401) (402) (403) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |