Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,679 members, 7,975,555 topics. Date: Tuesday, 15 October 2024 at 08:39 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2059610 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (407) (408) (409) (410) (411) (412) (413) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Secondly: 12:18am On Jul 31, 2022 |
iamyemiakins: I sure say na only for dis kain department you dey sabi book. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dominique(f): 12:18am On Jul 31, 2022 |
Eloswagg not tonight please, leave motivation for another day Abi which kain wahala be this bayi |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 12:18am On Jul 31, 2022 |
Eloswag , wetin be this now? HOH oshi… |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:18am On Jul 31, 2022 |
Groovy abeg free this girl abeg She's saying how can groovy know that she and him have an issue with a girl and that's the girl he goes to spend the most time dancing with. Groovy started explaining himself that he danced with everyone. I wonder who the girl is. I don't like Groovy and Beauty ship. Seems like she's using groovy. Everything is just for strategy. The ship. The arguments over the ship. Anyway. Groovy may still have the same mindset. Use ship as strategy. That one concern them. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 12:18am On Jul 31, 2022 |
Oshokhai69:even hermes go bounce her |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:18am On Jul 31, 2022 |
bentenny:No kill yourself for that mumu. Beauty dey jist with Dotun and Shekpe. But if He was with other babes, person no go here word. The girl is simply manipulative. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 12:19am On Jul 31, 2022 |
I know this game Beauty is playing rn She’s not actually concerned if Groovy dances with any girl, she wants attention and make to make him feel sorry and guilty. That’s toxic 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:19am On Jul 31, 2022 |
Tor.. Chomzy don apologize to Doyin.. Hope she is no longer dirty Doyin.. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:19am On Jul 31, 2022 |
Branzy: He no know say na agbero he jam |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:20am On Jul 31, 2022 |
Is ChiChi surgically enhanced? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:20am On Jul 31, 2022 |
See as Groovy dey toast yeye Beauty wey say it's over between them |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 12:20am On Jul 31, 2022 |
Island guys don dey get sense No be by guiding and claiming territory, dem fit knack your babe any fvcking time |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:20am On Jul 31, 2022 |
I’m only waiting for Adekunle or Hermes to start this kissing conversation |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Adexchelsea19(m): 12:20am On Jul 31, 2022 |
SircumzAlot:I don’t o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 12:20am On Jul 31, 2022 |
Doyin will goan gloat about this apology to her friends nau. Yeye |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 12:20am On Jul 31, 2022 |
Latashia: She’s too desperate |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 12:20am On Jul 31, 2022 |
Chiefheywhy: I've knocked her off my like list... no one can scam me and go Scot free 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:21am On Jul 31, 2022 |
Lol, Beauty is telling Cyph that Doyin told her that Cyph was choking her. She said Doyin told her that Cyph is her man. She then told Cyph that if the girls in this house don't believe him, her friend has believed him. Lol. 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nooker: 12:21am On Jul 31, 2022 |
I hope Phyna is not drunk o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:21am On Jul 31, 2022 |
Demnan: Of course |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:21am On Jul 31, 2022 |
KIDDRICAsHAWK: As she should.. she embarrassed her publicly 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 12:21am On Jul 31, 2022 |
MizzD: Did she call Doyin dirty? I thought they said it was Doyin that called her dirty when she was talking to Beauty this night.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 12:22am On Jul 31, 2022 |
That’s why it’s not good to quickly insult someone. Doyin after calling Chomzy a dirty girl now that Chomzy has apologized to you for hee previous action and you have both hugged, what then? You can’t take back those horrid words. 7 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:22am On Jul 31, 2022 |
Oshokhai69:As in eeeh....Them no rate am before o.. But dude get babe wey confessed to being choked by his sight.. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 12:22am On Jul 31, 2022 |
Geezeem: Hahahaha I dey dieeee 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nooker: 12:22am On Jul 31, 2022 |
Na wa o. Sheggz still dey cry o. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:22am On Jul 31, 2022 |
MamBi: Yeah, Doyin did. That’s why I asked if she’s no longer dirty to Doyin. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 12:22am On Jul 31, 2022 |
This Beauty is annoying the hell out of me |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:22am On Jul 31, 2022 |
And she couldn't learn how to use what she acquired? Chiefheywhy: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:23am On Jul 31, 2022 |
Beauty say she dey stay Parkview. She just learnt that she and Shegz na neighbors. Groovy liver cut not knowing say all man just dey cap for highlights 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:23am On Jul 31, 2022 |
Tech na your mate |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Yellowpigment: 12:23am On Jul 31, 2022 |
Omo I feel bad for Groovy. Even though Beauty knows she doesn't like the guy, she's still trying to make him feel guilty and explain himself. Why nau ?? |
(1) (2) (3) ... (407) (408) (409) (410) (411) (412) (413) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |