Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,217,663 members, 8,035,020 topics. Date: Sunday, 22 December 2024 at 07:43 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2107852 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (622) (623) (624) (625) (626) (627) (628) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:45pm On Aug 02, 2022 |
Latashia: I no know for two of them, but I sha find the conversation funny. Khadoni were not even a thing until Week 6, and na Khafi chase Gedoni. It was a whole thing in the house, wey quarrel even burst on top am, and after the show, Gedoni dumped his Naija babe wey been dey help am pre-show, for Khafi and foreign passport. A wise man. Anyway, as for these two, nothing concern me with whether dem dey bobo each other, or dem dey legit, I just find the entire thing funny. 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:47pm On Aug 02, 2022 |
KIDDRICAsHAWK:You are the devil yourself. hahahahaha 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:47pm On Aug 02, 2022 |
Zudd: I seeee |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:47pm On Aug 02, 2022 |
Chi chi and deji have been chatting for over 3hours.. Dejchi won’t be bad.. Now i see why Chomzy is bored .. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 11:49pm On Aug 02, 2022 |
Dannyxy: U no remember how them dey take the proposed wedding oppress us....we tell them say the breakfast no be here ...them.no hear |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:49pm On Aug 02, 2022 |
ChomZy has a customised bonnet |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:50pm On Aug 02, 2022 |
MizzD: At first I dey cringe, but these days, I just dey laugh. I don nearly choke sef. Even that part that Sheggz said if Bella stops talking to him, he will take voluntary exit. I no know if you been watch Big Brother that year wey Tayo Faniran come the show, I think 2014 or so. If you did, there was this Namibian guy wey jump fence, say he wan dey go house, because dem evict him babe. This was like in Week 2 or 3 of the show. Tayo just dey lament about all the Namibian guys wey for dey show, wey the guy just block, only to come here and be jumping fence on top woman. As Sheggz made that comment, na that guy I just remember. 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:50pm On Aug 02, 2022 |
Kidd did not talk about any wedding or meeting of family o. he’s not Segun. Na him papa dey talk rubbish outside the house.. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 11:51pm On Aug 02, 2022 |
Sheggz is not one of your average Naija guyz wey dey always cook lie give you,he is not raised to tell lies or be fake...all that he's saying is real and fact!..this typa people tell their shit even to your face,..... believe it or not dat's your headache 4 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 11:53pm On Aug 02, 2022 |
MizzD: The mama sef come kidricca meet and greet.... The wayas na really crazy family 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 11:53pm On Aug 02, 2022 |
Titaniumental: So all his life he never saw a girl to marry only for him to enter bigbrothers house and spend two weeks. I believe Belle should be wiser. 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 11:53pm On Aug 02, 2022 |
safarigirl: It's called LEVEL UP for a reason. You're welcome! Enjoy! 4 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:55pm On Aug 02, 2022 |
safarigirl: I don’t even remember that his season. It’s my least memorable BBA. Whack Nigerian reps , whack winner. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:55pm On Aug 02, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:56pm On Aug 02, 2022 |
MizzD: I agree. Very whack winner. I remember the season sha, because Tayo was so chaotic |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Zudd: 11:57pm On Aug 02, 2022 |
Sheggz: If you leave, I'll be depressed and I'll ask to leave. Bella: Don't say that. Listen to me, don't say that. You're here to play a game. Sheggz: My life does not depend on the game. I'll be depressed. I like to be waking up close to you. God abeg o 20 Likes 3 Shares
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:57pm On Aug 02, 2022 |
DamianX: Insiders say Sheggz been don know say Bella go dey show, and he don sabi her background, so, guyman been plan her before show. Na just rumour be this O, I no too sure. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:58pm On Aug 02, 2022 |
Zudd: E dey funny you too abi 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 11:58pm On Aug 02, 2022 |
Even you shock Zudd: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 11:59pm On Aug 02, 2022 |
Is her background impressive? safarigirl: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 12:00am On Aug 03, 2022 |
safarigirl: Let's see how the show unravels whether na the girl go be the mumu abi na the boy go be the okpo. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Zudd: 12:00am On Aug 03, 2022 |
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:02am On Aug 03, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:02am On Aug 03, 2022 |
MizzD:Tayo and Lilian weren't whack. There was strong conspiracy to get the Nigerians out because we always dominated the show. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:02am On Aug 03, 2022 |
Daniella is gone and its not for Khalid |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 12:03am On Aug 03, 2022 |
Zudd: I laugh so hard watching this Kai |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:04am On Aug 03, 2022 |
Bryann, Daniella and Kess dey talk say the house too small, say something go sup one of these days, based on one or two Bryann come dey ask say who go give them highlights this week, he dey ask Kess to take the floor. He say he dey bored, say out of boredom, he go come dey follow woman talk some kain things 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Mystixxal: 12:04am On Aug 03, 2022 |
Demnan:Bryann no fit try am |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:06am On Aug 03, 2022 |
Demnan: I guess so Daughter of the former Obi of Onitsha, and that's like the most prominent royal family in the South East. Flavour is her in-law Sandra Okagbue, former face of Delta soap, is her sister Chris Okagbue, actor and former GUS winner is her brother. 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 12:06am On Aug 03, 2022 |
Omoh this kind gum body Sha Brother man small small with the desperation. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kendrick93(m): 12:06am On Aug 03, 2022 |
What's happening to sheggz? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:07am On Aug 03, 2022 |
He doesn't even like her Mystixxal: |
(1) (2) (3) ... (622) (623) (624) (625) (626) (627) (628) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |