Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,217,618 members, 8,034,871 topics. Date: Sunday, 22 December 2024 at 02:34 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2107776 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (625) (626) (627) (628) (629) (630) (631) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:35am On Aug 03, 2022 |
MizzD: Shey dem be get something As I no dey see am before o..... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 1:36am On Aug 03, 2022 |
What am I seeing on my screen, Gidifia crying because of Diana Beg wetin dey happen, I have been busy, what have I missed coz I was just chanced to be awake to see this |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Jack500: 1:38am On Aug 03, 2022 |
thatigboman1:. Dominique rule 2. I believe this guy should be cage before he pollute this thread further. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Mystixxal: 1:39am On Aug 03, 2022 |
Dotun is an Eric that doesn't eat much. he's a slowpoke borite with a nice physique and no game. 12 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 1:41am On Aug 03, 2022 |
Dianna is upset giddy told Doyin he likes her (Doyin). Doyin told her immediately after the conversion. Giddy said he doesn’t know exactly what Doyin told her but he wasn’t really toasting Doyin because other people were there . Dianna said Doyin told him during the conversation that she would let Dianna know about it and If he was not foolish, he would have come to confess to her before Doyin did. She said she didn’t think Giddy was like that… I thought he was like a brother to her.. I take back everything I said about her type 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by mayor1814: 1:43am On Aug 03, 2022 |
Wahala bayi. ilebaye likes Bryan. Danielle likes Bryan. modella likes Bryan, she no wan chook mouth for greuty make beauty no break her head. 12 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Jack500: 1:44am On Aug 03, 2022 |
thatigboman1: Dominique rule 2 This guy should be attended to, before this thread go wild. 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:45am On Aug 03, 2022 |
mayor1814: Beauty's breakdown on Saturday is enough for everyone to run away from Groovy, plus she don cage Groovy finally..... 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 1:46am On Aug 03, 2022 |
fitzmayowa: I know she and Giddy have been bonding well since they got in but I thought it was purely friendship .. Apparently, I was wrong. No wonder she was asking Seggs why everyone can’t be like him who is focused on Just one girl 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 1:48am On Aug 03, 2022 |
Hahahahah 20 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:48am On Aug 03, 2022 |
MizzD: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 1:48am On Aug 03, 2022 |
Dannyxy:Omor she dey avoid premium vawulence! Nah llebaye suppose be the fake HM not modella 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:49am On Aug 03, 2022 |
Chichi and Chomzy about to give us premium gist..... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:51am On Aug 03, 2022 |
bentenny: That llebaye sabi press person button, she is doing a very good job. Beauty is very stressed and is always looking at Groovy because of llebaye..... 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 1:54am On Aug 03, 2022 |
Anyway, it’s my babe’s birthday today. - my cho cho cho man hunter and medical radiographer who won’t stop calling herself a doctor 10 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 1:56am On Aug 03, 2022 |
MizzD: Ehya... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 1:56am On Aug 03, 2022 |
Not Chi chi pushing Chomzy to Elo so she can have Deji in peace. How is she suddenly apologizing on his behalf ? Saying Who never Bleep up hands in the air 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 1:58am On Aug 03, 2022 |
Omor most of the guys for banana island don turn instant SIMPs! Just imagine wetin dey happen to gidfyfire and eloswag! Chai....make I no even talk about sheggz.... 9 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 2:01am On Aug 03, 2022 |
Mystixxal: Doesn’t eat too much? Hahaha e be like say na only highlights you dey watch. Dotun wey dey head to head with Eric for crown of the greatest grubber ever on big brother worldwide 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 2:02am On Aug 03, 2022 |
Who cares about that weirdo Giddyfia |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 2:04am On Aug 03, 2022 |
Mystixxal:brutality |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:13am On Aug 03, 2022 |
Giddyfire don get him baptism of fire! U nor see better chick nah mama Africa u wan use catch cruise Every time nah to use that him unnecessary laff dey cover up him deficiency! See how elosag dey beg chiomzy....e for remain for am to prostrate for her! Abeg biggie do quick bring more HMs to shake up these borites To be honest,nah only Hermes head dey game for banana island! 11 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 2:21am On Aug 03, 2022 |
bentenny: Hermes head dey game because the girls no send am. Let one babe start showing interest then you go understand wetin dey…. 21 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by errolvladt: 2:22am On Aug 03, 2022 |
So if they sleep with all the contestants, who will then be declared the winner. The sweetest one? It's well. UncannyGenius: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 2:25am On Aug 03, 2022 |
Eloswag’s work rate >>>>>>> Impressive 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:27am On Aug 03, 2022 |
Oshokhai69:True sha...still early days! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by mayor1814: 2:31am On Aug 03, 2022 |
ilebaye still insisting on Bryan massaging her despite kess massaging her earlier. for Bryan mind, he dey form player 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 2:39am On Aug 03, 2022 |
Hmm, aggressive cuddling dey happen between Groovy and Beauty under duvet sha 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 2:40am On Aug 03, 2022 |
safarigirl: This one pass aggressive cuddling o 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:41am On Aug 03, 2022 |
Serious cuddling ongoing..... 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:42am On Aug 03, 2022 |
1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by mayor1814: 2:43am On Aug 03, 2022 |
safarigirl: Dem fit don dey finger oo, give head etc. Greauty has come here to stay. 2 Likes 2 Shares |
(1) (2) (3) ... (625) (626) (627) (628) (629) (630) (631) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |