Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,076 members, 7,980,828 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 06:16 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2065079 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (678) (679) (680) (681) (682) (683) (684) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:31am On Aug 04, 2022 |
Beauty likes shouting too much . I can’t deal with someone that gets angry at their own voice . Like hearing her own voice just fuels the anger more . 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:32am On Aug 04, 2022 |
Lhimeet: She reminds me of a friend of mine, that could go on and on. As in, even me sef wey like talk, when I meet am, I weak. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:34am On Aug 04, 2022 |
Chiefheywhy: She agitates herself. Half the time, the person she is vexing over, dey one place dey sleep. I know how much anger can lead to chest pain, and I'm amazed at how long she can carry on sometimes. I would legit feel sick if I went on for that long, 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:35am On Aug 04, 2022 |
Ilebaye is asking Kess who he thinks will cry between herself and Bryann. She's talking about how she won't cry, because she can catch cruise with someone she doesn't like Angel talk pass this one last year, these babes no dey ever learn. Na Reunion everything dey end. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 1:39am On Aug 04, 2022 |
safarigirl: Always going on and on about friendship, if you feel friendship doesn’t work, just rest and be you instead of trying to dictate how people feel about you or should react toward you If she’s not careful, she would eventually nag herself into depression in that house. She’s to trenches what Chi-chi is to island, nags 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:39am On Aug 04, 2022 |
safarigirl: I’m amazed on how she could just continue ranting on and on . You’d even think she’s done , only to start again . Like , take a chill pill babe . Haaaa . 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:43am On Aug 04, 2022 |
Modella telling Kess why no one wants to F with him in the house, by using Mike as an example and reminding him that we are in Nigeria, make dem no swear for you say you dey follow person husband 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:47am On Aug 04, 2022 |
Wetin dey worry this ones ? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:48am On Aug 04, 2022 |
Lhimeet: Omo, Chichi better pass her small. Chichi dey fear strike or punishment. If you even suggest punishment to Chichi, she go mellow. This one still dey rant "If you people expect me to walk on eggshells because of this strike, I won't" She has repeated that statement so many times in 24 hours, I'm fairly certain she wants to see if a second strike is possible. Sometimes some of these other housemates dey trigger her, by bringing up a dead matter, like this one now wey Cyph go dey ask her, it was unnecessary, but even though, it behoves on you to modulate your temper on a show like this, and know when to stop. No be say dem go just on your switch, and e no fit off until you blow. 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:48am On Aug 04, 2022 |
Chiefheywhy: Stop hating on young love. No be dem do you |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:49am On Aug 04, 2022 |
safarigirl: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:50am On Aug 04, 2022 |
safarigirl: Dem dey mad |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 1:52am On Aug 04, 2022 |
safarigirl: True though, Chi-chi never do reach this beauty girl, she’s too extra with this nagging, she needs to calm down Funny how Groovy is never around her whenever she nags, be like that one dey always sleep early 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by akthedream2019: 2:02am On Aug 04, 2022 |
See Hot and lonely adults waiting for Bbn sextape.. Na Safarigirl dey always lead them follow by chief abi na servant heywhy. Lemme go and Bleep small so that I can sleep biko 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:03am On Aug 04, 2022 |
akthedream2019: You like wahala pass fight ak47. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 2:09am On Aug 04, 2022 |
Lhimeet: Groovy is a man of peace. That day wey she blow, wey the guy do like say he no notice her, na then I know say Groovy no like dey do pass himself. As much as we dey call the guy simp, once she activate like this, he dey always relocate. If na cuddles and sweet pillow talk, he dey, but if her blood don dey hot, he dey enter "ma fe jo pami" mood. It's a good thing for him, but as one half of a ship, it could come off as selfish. See as Sheggz go hold him babe when she begin dey para, na wetin shippers dey expect from Groovy. 7 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by akthedream2019: 2:10am On Aug 04, 2022 |
Chiefheywhy:Make you and safarigirl go Bbn next season, so that una go dey fvck unaself and we go dey watch and hail una here na.. The only problem be say Safari na 5"3,how you want take give am "yo di e" without straining your legs?
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 3:21am On Aug 04, 2022 |
Beauty told Groovy to carry her to her bed. Baba too brought out hand and carried her. Wahala 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 4:26am On Aug 04, 2022 |
PrincessEstates:My dear thank you ooo. I don't know why your other teammates are dragging Bella sha. She's talking based off of what that irritant told her. He's trying to create stupid rivalry where there's none. So annoying 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 4:33am On Aug 04, 2022 |
Bella no fine compared to the other okagbues 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by teacherbim(f): 5:19am On Aug 04, 2022 |
Where are Hermes fans I like him ❤️ 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 5:44am On Aug 04, 2022 |
Dannyxy:Awww don't mind my baby Adekunle He got alot in store for us but that Parasite Allyson is his problem She is marking him too much!!I guess thats what I have to endure for having the most handsome man as a fave But She must be thrown out or atleast sent to the trenches!! Adekunle's heart is too good to discard her himself!! As for dotun I no know Wettin dey hold that one cos no lady is on his case self probably village people Sha!! 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 5:49am On Aug 04, 2022 |
teacherbim:Finally found a wagon I thought u said u know send any of the housemates! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Beze992(f): 5:59am On Aug 04, 2022 |
JUDGEJUDITH: If you say so, anything else? 2 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 6:00am On Aug 04, 2022 |
Beze992:Na true na I no get wahala with Bella! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 6:51am On Aug 04, 2022 |
I saw a clip of phyna insulting Bryan !! Wettin dey do that gal sef!! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 7:01am On Aug 04, 2022 |
safarigirl:Lmao!! If desperation was a person,it would be Doyin! SMH In my opinion,Diana is Deji’s kind of woman and he really likes her because she’s not fascinated about him unlike Chi chi and desperate Doyin. I hope she doesn’t start a fight with Chi chi and Diana out of jealousy? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 7:03am On Aug 04, 2022 |
COOL10:I love this gist! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 7:07am On Aug 04, 2022 |
safarigirl: This is right, and she go dey learn small-small. Beauty my Beauty, please take correction ehn. This is not a friendship show o. It is Big Brother, and some of these housemates are just looking for others to push out with disqualification(s). But she don dey learn sha, and she don already talk am yesterday say she has to adjust her way of thinking. That she’s thinking that although they’re in Biggie’s house, meaningful friendships can still be made. But that maybe she needs to change that perspective and realize that some of them do not mind pulling others down, if they think that it will increase their chances. If she can keep to this, then their shenanigans will not get to her as much. Cos in this tiny space that Biggie kept them, she just has to learn anger management by force. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 7:12am On Aug 04, 2022 |
COOL10:
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 7:16am On Aug 04, 2022 |
Aguwanyi:Getat!!!
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 7:20am On Aug 04, 2022 |
Mystixxal:Lmao! Chi chi is just a low budget Afro Candy! That babe na scam! 1 Like |
(1) (2) (3) ... (678) (679) (680) (681) (682) (683) (684) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44 |