Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,051 members, 7,980,738 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 11:12 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2064601 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (721) (722) (723) (724) (725) (726) (727) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:22pm On Aug 04, 2022 |
See as groovy dey avoid enter pool �...Baba no want wahala |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Kelvinnchucks(m): 10:23pm On Aug 04, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:23pm On Aug 04, 2022 |
Meanwhile bryan the melanin King, star boy, small pikin with big balls is looking good…… Carry on, confidence in person. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Kelvinnchucks(m): 10:24pm On Aug 04, 2022 |
So nobody can help out with pictures? Sad. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 10:24pm On Aug 04, 2022 |
Broobembem:Run away and never return. Let your badnight be your last night here indeed. Like the stench of a community latrine, no one wants that smell here. Inglorious dishonourable irresponsible lillylivered toddler. Hermes is the new deal. His looks won't stop his shine. The likes of you will not benefit from whatever imaginary 'goodlooks' you accord yourself. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 10:24pm On Aug 04, 2022 |
JUDGEJUDITH:Confirm Oloriburuku na Tatiana.... Her madness na every season.. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:24pm On Aug 04, 2022 |
Why do I feel like Level 1 will floor level 2 tomorrow hands down. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:24pm On Aug 04, 2022 |
Groovy wants to touch and squeeze. I don't blame him, Beauty is looking None of the ladies came to play. Every babe looking hot. 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:24pm On Aug 04, 2022 |
Innocentchild:It has to successfully hit I assume, shebi when Mercy carry iron to hit Tacha, dem hold am, but she still collect strike. Strike at least, but I no know, because I no see as e happen, we been just dey hear shout |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:24pm On Aug 04, 2022 |
Doyin is almost literally floating 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:24pm On Aug 04, 2022 |
Kelvinnchucks: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:25pm On Aug 04, 2022 |
I’m addicted to these other guys.. that can be the only reason why I’m watching task rehearsals over pool party 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:25pm On Aug 04, 2022 |
I'll pick my Islanders pool party over this ones sha 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:25pm On Aug 04, 2022 |
Bryan dey like last born wey dey disturb, but you no fit vex for am, e go come tell you sorry again and again …. 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:25pm On Aug 04, 2022 |
scondy: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Adexchelsea19(m): 10:25pm On Aug 04, 2022 |
This pool party too dry ahh. Why won’t it be dry when all the hms don marry each other finish. Now they can’t dance with each other |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:26pm On Aug 04, 2022 |
Eeghe: You see it too right! The house can start burning right now and she would not notice cos she’s in a different world right now 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:27pm On Aug 04, 2022 |
adebayal: The boy dey avoid wahala at all cost, he no even dey dance with any gal there sef..... 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:27pm On Aug 04, 2022 |
MizzD: The only thing that will send me to the Trench is ship Sheglla…or Allyson and Adekunle (I refuse to acknowledge their ship ) |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 10:28pm On Aug 04, 2022 |
Broobembem: Broobembem is back! No more kumbaya on this thread Na vawulence!! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:28pm On Aug 04, 2022 |
Last year...By this time White money go don grill all protein in the house.. 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tonnyray: 10:28pm On Aug 04, 2022 |
MizzD:Please expatiate. Some of us are in the trenches |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 10:28pm On Aug 04, 2022 |
PimpasParadise: Ha!. Comrade you are a brute. You brutish mehn! 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:29pm On Aug 04, 2022 |
llebaye keeping to herself and dancing alone, the past couple of days she has been staying out generak convos if its not task related..... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 10:29pm On Aug 04, 2022 |
Amaka baby, you must stay another week 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 10:29pm On Aug 04, 2022 |
I don't understand what Modella is doing o. This her mission is going to flop on arrival. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:29pm On Aug 04, 2022 |
Adexchelsea19: As in over dry sef |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:30pm On Aug 04, 2022 |
Kelvinnchucks: Sorry dear 2 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 10:30pm On Aug 04, 2022 |
bukolaademi001:Una dey even watch am Una try o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:30pm On Aug 04, 2022 |
You people did not tell me This is what Amaka is wearing .. lmfao Aww..okay, I can stay here for Khalid and Daniella 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by mayor1814: 10:30pm On Aug 04, 2022 |
Phyna dey call groovy dey shake uku for baba,Baba use style comot 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 10:30pm On Aug 04, 2022 |
Khalid the shameless night phucker can leave instead |
(1) (2) (3) ... (721) (722) (723) (724) (725) (726) (727) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 7 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |