Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,023 members, 7,980,631 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 07:23 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2064324 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (725) (726) (727) (728) (729) (730) (731) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:46pm On Aug 04, 2022 |
Christy O dey fear water? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:46pm On Aug 04, 2022 |
If dem no take time..Phyna will end up in Pharmacist or Cyph's bed yakata tonight....she dey use that "Appetiser breakfast " from Eloswagg take vex...e fit scatter legs this night for anybody wey dey down with am 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Taliya: 10:46pm On Aug 04, 2022 |
I am feeling Daniella vibes this night, the slow whine Kai ! Ilebayes boobs na die Bryan rockin phyna hard Khalid no dey carry bottle o, but when it comes to shagging Daniella he no dey carry last Overall trenches pool party lit.. 7 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:47pm On Aug 04, 2022 |
Dotez:Old talk wey no dey full basket.. Soon you will accept the reality that I have left the fan fare for kids like you Ndi team.. A na ezuzu nu. Yours is to wait for any fine guy with a touch of Simpleton every year...zombie way na one way.. Meanwhile Last time I checked, Laycon is doing good and enjoying life after outsmarting Ozo(Tony umez) and others to win the prize.. 3 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:47pm On Aug 04, 2022 |
Cyph na slow poison 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 10:48pm On Aug 04, 2022 |
Aguwanyi:But by the time we are done with her this season she go see real madness!! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tonnyray: 10:48pm On Aug 04, 2022 |
Is Christy O seeing red or what? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 10:48pm On Aug 04, 2022 |
Ekaka1:if I dey that house na phyna I go chingum this night cos I know say na better collecting I go collect this night |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:48pm On Aug 04, 2022 |
llebaye wan press Daniella button abi..... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by VEHINTOLAR: 10:49pm On Aug 04, 2022 |
DoubleeDee: I understand your points here but I don't think communication is her problem 'cause she can actually communicate very well in English language. I think her undoing is "trying too hard to attract a male admirer",especially among the "big guys", as you correctly put it. Remember,she was subtly rejected by Giddyfia at the party. I think she is a bit heartbroken ! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:49pm On Aug 04, 2022 |
Christy O been get near drowning experience before? 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:49pm On Aug 04, 2022 |
scondy: She isn’t bloated? What is she? Slim? Let’s call a spade a spade. Amaka is fat. As in obese. And that’s not attractive. She needs to hit the gym asap. It will only get worse as she ages… 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:49pm On Aug 04, 2022 |
fitzmayowa:He might catch something big between those Phyna's Hot laps tonight...what been served long distance breakfast cannot do does not exist 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:50pm On Aug 04, 2022 |
Onyi99:All this gutter ashawo wey dey disturb our peace on nairaland sha.. Na ya papa mate be stupid boy abii A na ezuzu. 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by omotolly22(f): 10:50pm On Aug 04, 2022 |
How can you come to big brother naija and become a slave because of a lady you just met in one week See groovy cannot even enjoy himself ,and have fun and dance with the girls because of beauty insecurity 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:51pm On Aug 04, 2022 |
Munzy14: I bet Tony Umez is more successful that your entire family members put together Onye nzuzu 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 10:51pm On Aug 04, 2022 |
safarigirl: Maybe she is in her period. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:53pm On Aug 04, 2022 |
Munzy14: Same way your mama take do ashawo born wasted sperm like you abi? Ana kogheri 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tonnyray: 10:53pm On Aug 04, 2022 |
Phyna don off bra sha 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:53pm On Aug 04, 2022 |
Deji is so bland 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:53pm On Aug 04, 2022 |
Modella has already in executing Biggie's task.... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:53pm On Aug 04, 2022 |
Ekaka1:But nawa for Eloswag o Man did bye bye to distant relationship after kiss o.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by general007: 10:53pm On Aug 04, 2022 |
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:53pm On Aug 04, 2022 |
omotolly22:It's not easy to be in a relationship 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:54pm On Aug 04, 2022 |
Rehearsal over, let the bickering resume.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 10:54pm On Aug 04, 2022 |
Someone should tell Khalid not to release pre cum into biggies pool . |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:54pm On Aug 04, 2022 |
Onyi99:Gutter.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 10:55pm On Aug 04, 2022 |
Onyi99:So Na him mama be you mentor? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:55pm On Aug 04, 2022 |
1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:55pm On Aug 04, 2022 |
Twoclans: 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:55pm On Aug 04, 2022 |
Kess said he must commit adultery tonight, luckily the girls are wise and avoiding him like the plague that he is. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:55pm On Aug 04, 2022 |
1 Like |
(1) (2) (3) ... (725) (726) (727) (728) (729) (730) (731) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 12 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |