Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,023 members, 7,980,629 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 07:18 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2064305 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (732) (733) (734) (735) (736) (737) (738) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tonnyray: 11:50pm On Aug 04, 2022 |
Modella's skin is on point though 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:50pm On Aug 04, 2022 |
Despite everything wey soft, to spin babe seems like a rocket science for Bryan sha... 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:50pm On Aug 04, 2022 |
Munzy14:that boy look like who wan settle?? lol |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 11:50pm On Aug 04, 2022 |
Illebaye eye nor dey comot Bryan and modella 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:51pm On Aug 04, 2022 |
How do you market your friend and say ‘forget that she’s like this’ .. chi chi will not kill me |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Mystixxal: 11:52pm On Aug 04, 2022 |
Beorn: Christy O has been shooting shots his way for days now but Pharmacy is perhaps shy or just dumb to read the signs. 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:52pm On Aug 04, 2022 |
DotFood on the beat again! 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:53pm On Aug 04, 2022 |
Dannyxy:I think he is having issues with spinning or say wooing babes proper.. Na that kind guy wey go use corner corner enter babe sha.. Ilebaye is doing the cock blocking and Bryan understood perfectly..Reason for the attention seeking stuff.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:53pm On Aug 04, 2022 |
Best in not keeping malice, my star boy Bryan.. boy go change am for you, come dey like cute puppy to you next day |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:54pm On Aug 04, 2022 |
See Phyna Untop Kess . See as she dey whine . 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:54pm On Aug 04, 2022 |
Illebaye go dey vex for this Bryan and modella sitting and talking… |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tonnyray: 11:54pm On Aug 04, 2022 |
Phyna is a goner 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 11:54pm On Aug 04, 2022 |
Tonnyray:I'm still yet to see the banging body everyone Has been harping about. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:54pm On Aug 04, 2022 |
Marriage can be a chain sha See kess na.. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:55pm On Aug 04, 2022 |
Phyna really needs Eloswag right now. The way Phyna has been acting. I'm wondering if she would have been worse than Daniella if Eloswag was in trenches 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by mayor1814: 11:55pm On Aug 04, 2022 |
It's either Phyna is Hot or ovulating or just wanna rock enough guys just coz Eloswag is not present right now. MHEEN truth be told, Beauty and Groovy look good togeda. I noticed the babe too is trying not to dance with oda guys too much, coz she knows if she does that Groovy will go haywire with all doz girls. Meanwhile it's cereal for islanders, food no too dey again dem dey hustle food. trenches dey rock things for pool party 10 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:55pm On Aug 04, 2022 |
Dannyxy:She is soo uncomfortable at the moment.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:56pm On Aug 04, 2022 |
Chichi wan ship |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AmehTsaev: 11:56pm On Aug 04, 2022 |
See as Phyna dey ride Kess, married man dey enjoy sha |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:56pm On Aug 04, 2022 |
Bryan might just figure out modella is a fake housemate, he has been trying to figure her out that something is up with her… 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:56pm On Aug 04, 2022 |
I appreciate how Bryann does not allow all these women and their drama unsettle him. He will rather stay quiet than talk the one wey he no fit explain. If na my Cross last year now, he for don dey misyarn, dey talk the one wey nobody ask am, on top small question 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Beorn: 11:57pm On Aug 04, 2022 |
Mystixxal: He's not shy. He's just not into her. Pharmacy likes Amaka instead. Won't blame him, if not for her lousy attitude, Amaka na spec. Her attitude is off-putting but Pharmsavy no mind. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 11:57pm On Aug 04, 2022 |
Did Khaniella really bang? Giel: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 11:57pm On Aug 04, 2022 |
Munzy14:Dude is free to explore. Wifey already approve. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Mystixxal: 11:58pm On Aug 04, 2022 |
Dannyxy: him mind no fit randomly think like that na. LOL |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AmehTsaev: 11:59pm On Aug 04, 2022 |
Beorn: Amaka na spec based on say she carry better nyansh, but Christy O is just more appealing personally to me, I guess it's a character thing sha. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 12:00am On Aug 05, 2022 |
Pharmsavi and his dance moves |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:02am On Aug 05, 2022 |
Chichi is to Island what Phyna is to mainland Two funny ladies. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 12:02am On Aug 05, 2022 |
safarigirl: Cross and his scatter scatter English . That boy was a vibe mehn. 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:03am On Aug 05, 2022 |
Pharmasavi with this trenches dance |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:04am On Aug 05, 2022 |
COOL10: Correct vibe. Na him after party shenanigans been dey give me HBP 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dumininu01(m): 12:04am On Aug 05, 2022 |
Pharmsavi dey craze |
(1) (2) (3) ... (732) (733) (734) (735) (736) (737) (738) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 9 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |