Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,345 members, 7,971,215 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 05:32 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Double Wahala For FFK Inside APC (880 Views)
Betta Edu: Inside APC Women Leaders’ Letter To Tinubu / Dele Momodu Gives Reason For FFK's Silence On Tinubu's Certificate Issues / Inside APC: Is There Another Conspiracy Against Tinubu By Buhari’s Men? (2) (3) (4)
Double Wahala For FFK Inside APC by Minime10(m): 9:12am On Aug 06, 2022 |
So wetin come be im gain na, as Yaya Bello couldn't win the APC's presidential primary, and even Tinubu wey later win am don come make Samuel Lalong im Campaign DG & Festus Keyoma presidential talk talk pesin, which position una go geee ffk, abi una no wan geee una brother anything Dis tin no dey fair nah 1 Like 1 Share |
Re: Double Wahala For FFK Inside APC by colorsofrainbow: 9:14am On Aug 06, 2022 |
Minime10: 2 Likes |
Re: Double Wahala For FFK Inside APC by Bluezy13(m): 9:34am On Aug 06, 2022 |
That is politics for you. He didn't play his cards well 1 Like |
Re: Double Wahala For FFK Inside APC by Honjoshy4u: 9:40am On Aug 06, 2022 |
The rogues in APC much so no space for other rogues to see the national cake. FFk became confused the day he joined APC. 1 Like 1 Share |
Re: Double Wahala For FFK Inside APC by Indispensable85(m): 9:57am On Aug 06, 2022 |
Minime10: Na Simon Lalong nor be Samuel Lalong. E nor get any time wey dem take really accept FFK into Apc like dat. He dey isolation since he join d party. Even for Osun dem nor dey see am as Apc member sef. The man nor get any credibility na. 2 Likes |
Re: Double Wahala For FFK Inside APC by Omoslim26: 10:02am On Aug 06, 2022 |
Ffk no bother at all,as far as se Amala,Gbegiri,pounded yam,pkomo,ori eja,shaki,Inu eran and palm wine go come out everywhere good be that 1 Like |
Re: Double Wahala For FFK Inside APC by Minime10(m): 10:05am On Aug 06, 2022 |
Indispensable85: Thanks for the name correction bro 1 Like |
(1) (Reply)
Tinubu Is Sponsoring OPC To Murder Non Yorubas Especially The Fulanis / Wike Signs Law Allowing Women To Inherit Their Father's Property Alongside With / Falana To Labour Party: Obi Can’t Get Power(video)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |