Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,752 members, 7,979,565 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 11:46 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2062622 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (917) (918) (919) (920) (921) (922) (923) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:06pm On Aug 07, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 6:07pm On Aug 07, 2022 |
Oh my God poor Beauty 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Myway20: 6:07pm On Aug 07, 2022 |
This girl might just go this evening. She is even smiling! shameless!!! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:08pm On Aug 07, 2022 |
fitzmayowa: My native name is Ola, and the name dey Half of a Yellow Sun, so....we no pass 5 millennials wey get that name |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 6:08pm On Aug 07, 2022 |
E dun red |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 6:08pm On Aug 07, 2022 |
why a smile on Beauty's face tho? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 6:09pm On Aug 07, 2022 |
Werey dey laugh.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:09pm On Aug 07, 2022 |
Dem dey laugh Especially where Groovy say he dey collect permission to dance with girls |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 6:10pm On Aug 07, 2022 |
. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 6:10pm On Aug 07, 2022 |
Biggie this trenches people no rate you at all. Issue all of them with strikes . See them laughing |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 6:10pm On Aug 07, 2022 |
Trenches housemates that didn't see the madness are shocked. Others are laughing. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 6:10pm On Aug 07, 2022 |
This trenches guys na agberos lol |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 6:10pm On Aug 07, 2022 |
Geezeem:She know say na strike she go chop. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:10pm On Aug 07, 2022 |
It's the cruise wey these ones dey cruise for me. Strike na normal thing for them |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 6:10pm On Aug 07, 2022 |
The way pharmasavi laughed at Groovy saying he asked for permission to dance with other girls is funny. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 6:11pm On Aug 07, 2022 |
The winch Illebaye is waiting for Beauty to be evicted. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 6:11pm On Aug 07, 2022 |
Chai, Big Brother please, my Beauty oooooo 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 6:11pm On Aug 07, 2022 |
There's nothing in that video to me sha. I don't understand why he played that video Make we dey watch. Now I know why. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:11pm On Aug 07, 2022 |
Twoclans: As in, Big Brother dey serious, dem dey laugh. E just be like Secondary school, when dem wan punish one popular truant |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Senseii(m): 6:11pm On Aug 07, 2022 |
Beauty na aggressive gal She should be evicted asap |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 6:12pm On Aug 07, 2022 |
Hmmm, Beauty. Second strike |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 6:12pm On Aug 07, 2022 |
Warning 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 6:12pm On Aug 07, 2022 |
Biggie none of her actions require a strike please 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 6:13pm On Aug 07, 2022 |
Thank God big brother you know it's too many maybes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 6:13pm On Aug 07, 2022 |
. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 6:13pm On Aug 07, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by khady255: 6:13pm On Aug 07, 2022 |
MissAnneboleyn:How is it ilebaye fault that beauty can't control her emotions? abeg if we see true make we talk |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 6:13pm On Aug 07, 2022 |
Ahhhhhh |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:13pm On Aug 07, 2022 |
Hmm Two counts....three counts....Omo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 6:14pm On Aug 07, 2022 |
safarigirl: Honestly They should just give her last warning .We need that werey in the house 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 6:14pm On Aug 07, 2022 |
Mtcheeew, so shameful! She thought she was skirting the rules…. Stupid girl… |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 6:14pm On Aug 07, 2022 |
khady255:Thank you oooo |
(1) (2) (3) ... (917) (918) (919) (920) (921) (922) (923) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |