Stats: 3,250,657 members, 8,143,814 topics. Date: Thursday, 24 April 2025 at 05:54 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2191695 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1041) (1042) (1043) (1044) (1045) (1046) (1047) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:41pm On Aug 08, 2022 |
sajosoj850: My sister say she be Tacha Lite. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:41pm On Aug 08, 2022 |
Lol… ![]() 3 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Uwosom: 10:41pm On Aug 08, 2022 |
safarigirl: U are supporting Bryann, abi? ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:42pm On Aug 08, 2022 |
Only you fight with Beauty, Modella, Bryann. The Modella fight don reach say they had to reshuffle sweeping, make dem no dey together Khalid don do intercessor work well well today. 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PercyJackSon007(m): 10:42pm On Aug 08, 2022 |
safarigirl: In REALITY, how many people you fit tell "Your Father" wey no go change am for you... Unless say na your guy wey you dey follow joke Say na normal insult.?? 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nooker: 10:43pm On Aug 08, 2022 |
RosyIsBlessed: They are 'Riders'. Along for the ride just for fame but with no hope of contesting for the ultimate prize. I'll bet they even paid to get in. This is probably Biggie's side hustle. Country hard 7 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:44pm On Aug 08, 2022 |
safarigirl:They honestly must have forgotten it. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:44pm On Aug 08, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sajosoj850: 10:44pm On Aug 08, 2022 |
safarigirl: Her personality is similar to my junior sister's. She is a user. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nazablossom(f): 10:44pm On Aug 08, 2022 |
Hudson777:But you judged Groovy for being himself? Maybe you need the mirror more 9 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:44pm On Aug 08, 2022 |
Lol, Hypocrisy and agenda on this thread, una think say na only una, when they finish, they blackmail you for returning energy.. Eti ri nkan kan E shock dem the turn up for Bryann on twitter and Facebook… Bryan… Phyna Groovy 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dezenazil: 10:45pm On Aug 08, 2022 |
Eeghe:we move 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Threebear(m): 10:45pm On Aug 08, 2022 |
Valto:You people keep underestimating Groovy . He go shock una. He became ten times stronger yesterday and coming out today will cement his strength . He could very well be a contender at this point 11 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 10:46pm On Aug 08, 2022 |
sajosoj850:
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:47pm On Aug 08, 2022 |
Doyin ...e don do na.. Ki lode...Will u rather go in their place? 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:47pm On Aug 08, 2022 |
How Chizzy blended in amongst the level 2 pairs is a wow but the same cannot be said of Rachel. I even forgot she came in yesterday. 9 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:48pm On Aug 08, 2022 |
PercyJackSon007: The idea of an insult is that you and someone are already quarreling. So, "Your father" is a valid insult when two people are quarreling, be they your friends or otherwise. Two of una dey change am for each other. Once someone provokes you, "Your father" na valid insult for reality. Or, were two of them kissing when he decided to say "go and catch cruise with your father "? No be the same provocate wey he dey talk say she provocate am na wetin make he flip on her? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nazablossom(f): 10:48pm On Aug 08, 2022 |
Gentlefury:She should focus on the game. No be man she come find. Anambra girls have not done well on the show so far. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Threebear(m): 10:49pm On Aug 08, 2022 |
None of the housemates up is my cup of tea ...but seriously we've crowned three failed musicians , look how it turned out ? let's make a better choice this time . 8 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Uwosom: 10:49pm On Aug 08, 2022 |
Even level 2 dey call their former abode trenches ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Revolva(m): 10:49pm On Aug 08, 2022 |
Innocentchild: So if Dem tell u say he be 22 you go belive |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:50pm On Aug 08, 2022 |
Reussite: As in, and the guy loud die. Sometimes he go dey shout, I go think say dem dey quarrel 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 10:50pm On Aug 08, 2022 |
Doyins' talks becoming WAIL. haaa. Ẹ don do anty ![]() 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:50pm On Aug 08, 2022 |
scondy:Allow her just this night now. ![]() 8 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Wealthoptulent(m): 10:50pm On Aug 08, 2022 |
Islander are now carried by Tsunami of SAPA... God no let me go back to MY ESE ARO! chai ![]() Dry of SOURCE ![]()
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 10:51pm On Aug 08, 2022 |
Ruby458:Check socials, a lot of support for the dude 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:52pm On Aug 08, 2022 |
And the next time someone compares Bryann to WhiteMoney or Laycon, you will bring me multiple clips of them going off like him. Anything wey WhiteMoney and Laycon wan talk, they were mostly non-confrontational, Bryann is too hot headed for anyone to compare him to those two. Make una go find another Kumbaya Ambassador hang that tag on their heads. 4 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 10:52pm On Aug 08, 2022 |
This doyin needs to go home Sha. WEREY dey disguise. Wan taste TECH Bro. SHEY she once said "no strong feelings in the house. She just wants to catch cruise". Iranu ![]() 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:53pm On Aug 08, 2022 |
scondy: Scondy, allow this babe hustle Or, you fit change channel, follow me watch my werey trenches babies ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:57pm On Aug 08, 2022 |
scondy: Scondy, shora e…. Leave my grieving widow to grieve in peace ![]() 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:58pm On Aug 08, 2022 |
We go talk later… On Thursday I go get una time to argue ![]() I no even plan put energy this season, thank you guys for waking me up ![]() I have missed this drive.. Neutrals una well done ohh 6 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 11:00pm On Aug 08, 2022 |
Doyin is growing on me She has a pure heart 5 Likes |
(1) (2) (3) ... (1041) (1042) (1043) (1044) (1045) (1046) (1047) ... (4305) (Reply)
Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread / Big Brother Naija 2017: Live Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |