Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,082 members, 7,980,838 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 06:50 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2065110 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1183) (1184) (1185) (1186) (1187) (1188) (1189) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:49am On Aug 12, 2022 |
Allyson don finally get wetin she want |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:50am On Aug 12, 2022 |
The trenches are peeking... 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nozino: 12:50am On Aug 12, 2022 |
OROSUNBOLB: All this bile over someone that’s just living her authentic life? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 12:50am On Aug 12, 2022 |
Is it me, but adekunle and Diana look good together *Runs for cover* |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 12:51am On Aug 12, 2022 |
King Adekunle,we are with you ! We dey feel you,that Goromakpa can even dance with unknown gun men if she so wishes;nobody cares ! 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 12:51am On Aug 12, 2022 |
meobizy:Are you sure you are watching the party? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 12:52am On Aug 12, 2022 |
Na today those two ovulating friends go finally fight because of Deji. Just dey watch |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(f): 12:52am On Aug 12, 2022 |
Na dull boys full this season. None of them do push-ups like Tobi, Teddy A and Miracle before parties. Why won’t the females overlook them. I knew a BBNaija season must take place this year with Finesse ruling the airwaves. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 12:53am On Aug 12, 2022 |
Chomzy dey enter my eyes sha |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 12:53am On Aug 12, 2022 |
Amaka and Phyna na case |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 12:53am On Aug 12, 2022 |
Nozino: "authentic life" indeed ! an agbero supporter spotted ! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 12:53am On Aug 12, 2022 |
Ihavethingstodo: No try am o 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 12:54am On Aug 12, 2022 |
Adekunle and Allyson giddem!! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:54am On Aug 12, 2022 |
Ahhhh Adekunle and allyson...neck pressing on going Adekunle fans more mountain prayers |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by majamajic(m): 12:54am On Aug 12, 2022 |
Amaka and phyna watching level 1 pool party through the glass , amibo , they said fight was going on Meanwhile nothing 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 12:54am On Aug 12, 2022 |
Adekunleeeeeee leave that Gorimakpa winch for your own good ! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 12:55am On Aug 12, 2022 |
Adekunle don go meet Allyson |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 12:55am On Aug 12, 2022 |
Allysyn and Adekunle dancing together in one corner |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nozino: 12:55am On Aug 12, 2022 |
OROSUNBOLB: With my full chest #AlphaPhyna #AlphaWoman #WinnerPhyna 3 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 12:55am On Aug 12, 2022 |
Dayana sha No words |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 12:55am On Aug 12, 2022 |
Allysyn's don cast spell on Adekunle |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 12:55am On Aug 12, 2022 |
majamajic: Those two are crazy ! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(f): 12:56am On Aug 12, 2022 |
eleshin:It doesn’t look as good as Saturday parties. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:57am On Aug 12, 2022 |
Adekunle U wan give ur fans grey hairs ohh |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by majamajic(m): 12:57am On Aug 12, 2022 |
Which kind gum body Sheggz is doing Bella No be to dance and gum body Some men can be so jealous , as if he go marry her |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 12:57am On Aug 12, 2022 |
Deji and Chichi inside pool This one na hot grinding |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 12:58am On Aug 12, 2022 |
Chichi is really giving Deji inside that pool. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nozino: 12:58am On Aug 12, 2022 |
Chichi’s Yansh can never shake. Wonder how she makes money stripping. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:58am On Aug 12, 2022 |
Pillar12:Deji and Chichi wan kill their self inside water |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 12:59am On Aug 12, 2022 |
Once again,Bella is gone ! Sheggz,the Yoruba demon has reformatted her head,patapata ! With Segun,na another planet she dey ! Haters should just leave these two to enjoy themselves as they don't even care about whatever any f.ucking body says ! 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 1:00am On Aug 12, 2022 |
Yes,tonight is the night;Deji and Chichi ! Ride on guys ! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 1:00am On Aug 12, 2022 |
Hot this grinding fit make Deji D hard |
(1) (2) (3) ... (1183) (1184) (1185) (1186) (1187) (1188) (1189) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |