Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,428 members, 7,881,578 topics. Date: Saturday, 06 July 2024 at 12:23 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo (5176 Views)
Women, Make Una Try Get Sense / Abeg Make Una Try Marry Quick Oo / Stingy Men Association Of Nigeria Polo Is Out (2) (3) (4)
Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Nobody: 7:18am On Aug 12, 2022 |
|
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Kimiso(m): 7:44am On Aug 12, 2022 |
They are the ones making everything difficult to buy in the market,they always buy 1k cloth for 15k wetin happen,this guy must have had a great hatred for fraud to make him post something like this abeg erigga make una help us tell them ohh or make you kuku drop music title for it But thank god i finally made first to comment 9 Likes |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Uzomacharles: 8:32am On Aug 12, 2022 |
I'm really waiting for this Lost Boy Album 1 Like |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by loosecanon50(m): 9:59am On Aug 12, 2022 |
I can relate. My mum owns a boutique, those gee boys no dey price polo. Dey go just pick the ones they want and do transfer Shap Shap 18 Likes 3 Shares |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Silentgroper(m): 10:05am On Aug 12, 2022 |
Those mumu boys.. Money wey be say dem no sure if another go come naim dem go dey spend anyhow.. 5 Likes |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Savagr(m): 10:35am On Aug 12, 2022 |
Silentgroper:na + e go dey come Till when their time reach |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by YinkaOlusesi16(m): 10:41am On Aug 12, 2022 |
wetin concern me? when fine fine okirika dey under bridge for ikeja, nah Mumu dey go boutique. 28 Likes |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Silentgroper(m): 10:41am On Aug 12, 2022 |
Savagr:Chaiii... Dz people mad gan oo. |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by marlow1962(m): 10:55am On Aug 12, 2022 |
Been close to a year I bought wear’s especially jeans. Everything is expensive, take a look at split AC that was sold for 65-80k, now if you don’t have close to 200k u can’t get a nice 1.5hp ac. Everything is just fuvked, sellers think everybody is a streetboy. I dont buy from boutiques anymore, when am ready I go to onitcha. Majority of the boutiques go there too. So what’s the difference. 30 Likes 1 Share |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by GODSMILEFOREVER: 10:58am On Aug 12, 2022 |
Come and see how they have made house rent very expressive in Edo State. You will hardly see 2 bedroom flat for 300k . They should not forget that the end of a thing is better than the beginning thereof. 3 Likes 1 Share |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by idu1(m): 11:07am On Aug 12, 2022 |
Even okada fares. To climb okada reach nearby dem go dey call price. |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Dreadlock69(m): 11:13am On Aug 12, 2022 |
To buy ordinary jean and shirt i dey hold 10k for oshodi you dey mind them |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by centpado(m): 11:32am On Aug 12, 2022 |
Why buy jeans, when you can get to Idumouta buy the jeans material, a yard and the half, give a good tailor to sew Jean trousers for you. Enter Yaba buy polo material, give a good tailor to sew polo for you Dreadlock69: 11 Likes 1 Share |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Investmentfreak: 11:41am On Aug 12, 2022 |
centpado:There are some machines I see on Instagram , I wish I can buy them and open a fashion house . |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Tegabadguy(m): 11:43am On Aug 12, 2022 |
BadRadio:No be lie ooooo....polo 3k no dey again |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by paulolee(m): 11:44am On Aug 12, 2022 |
those guys too do...erigga drop dt album abeg.. streets dey urge |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by NehemiahReturns: 11:58am On Aug 12, 2022 |
YinkaOlusesi16:how many days you go wear okrika before e wash off? 3 Likes |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by NehemiahReturns: 11:59am On Aug 12, 2022 |
Tegabadguy:you're very right. The same 3k polo wey i dey beg seller for boutique na him two Yahoo boys come buy am 3 for 26,000 naira omo shame catch me for Benin here. Thank God i no waka with my girlfriend go that day cos she been wan follow me 2 Likes |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by whodohgeepee(m): 12:01pm On Aug 12, 2022 |
There's a 4-channel DVR (Hikvision) and powerbox for sale. Price for both is 35,000 naira only. Slightly negotiable. Still new as they have been used and receipt is intact. Location is Lagos State. Call/WhatsApp: 0.8.0.three.6.5.6.2.8.seven.0 |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Tegabadguy(m): 12:05pm On Aug 12, 2022 |
NehemiahReturns:guy na every were ....he happen to me ooo All the girls won follow yahoo boys 3 Likes 1 Share |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Babtunz: 12:45pm On Aug 12, 2022 |
idu1:These ones are the most annoying. Like I took a bike and the normal fare is #100 I got to my destination, paid #100 and the next thing this rider told me was "Na #100 you wan pay" boy the kind of look I gave him ehnn I'm sure he wouldn't want me to sit on his bike again. |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by 3LACK: 3:13pm On Aug 12, 2022 |
No cap...omoh this days if you dress sharp enter boutique the kain money dem go dey call, dey look you eyes go shock you I still don't know why Nigerians made yahoo yahoo look so cool 4 Likes |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Prayfortheworld: 3:50pm On Aug 12, 2022 |
Make Una no go hold una president..dy there dy call yahoo boys You expect person to sell him market cheap with this exchange rate If una no vote right Una go continue to blame everybody and everything 3 Likes 1 Share |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by RepoMan007: 3:58pm On Aug 12, 2022 |
You glorify yahooism in record and come online toß preach trash. |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Savedday: 4:22pm On Aug 12, 2022 |
Does boys are annoying. Last week Sunday na so for club, one order 1 toothpick for 20,000 naira . Say him want pick him teeth with 20k toothpick 1 Like 1 Share |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by KingDash: 4:41pm On Aug 12, 2022 |
Boy you just broke... when you got money you won’t price YinkaOlusesi16: 2 Likes |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by Nobody: 4:53pm On Aug 12, 2022 |
And so what? |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by abfelicity91: 5:06pm On Aug 12, 2022 |
Yahoo is different from ritualist (yahoo plus). I don't think normal yahoo don spend unnecessary |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by victor9jaar: 5:48pm On Aug 12, 2022 |
even shoe and palms sef.
|
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by VladimirPutiin(m): 6:11pm On Aug 12, 2022 |
Kimiso: Erigga a well known Yahoo boy 1 Like |
Re: Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo by mytime24(f): 7:33pm On Aug 12, 2022 |
K |
Should I Marry My African American Girlfriend? / 11 Things Nigerian Girls/women Love Besides Money / Matured Lady Uploads Pictures Of Her Boobsi And Yanshh On Instagram (photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |