Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,218,262 members, 8,037,337 topics. Date: Thursday, 26 December 2024 at 07:14 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2109884 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1714) (1715) (1716) (1717) (1718) (1719) (1720) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:03pm On Aug 19, 2022 |
Who ChiChi dey para for o? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 10:03pm On Aug 19, 2022 |
Chichi don dey flare up ....oshey groovy welcome to the house of war |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:03pm On Aug 19, 2022 |
safarigirl: Why she dey para like this? Ehn? Who she dey follow talk this one? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by missidy: 10:04pm On Aug 19, 2022 |
Doyin has been labelled confused man hopper. Chie, see how Chichi is insulting her. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IdiaofBenin: 10:04pm On Aug 19, 2022 |
DamianX: Groovy was like ayGawd wetin I do to deserve this? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kUNLEMYBARBECUE(f): 10:04pm On Aug 19, 2022 |
FIGARO00:Who dash ur yellow giraffe groovy For me Anambra woman to pick sweet chocolatey blood tonic Adekunle over him even though na my state man should tell u say too much shalaye no dey full basket
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:04pm On Aug 19, 2022 |
Bella and Sheggz 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hyland(m): 10:04pm On Aug 19, 2022 |
Wait a minute! I’m I the only one watching Level 2 currently? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 10:05pm On Aug 19, 2022 |
Chi chi was referring to Adekunle |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:05pm On Aug 19, 2022 |
Chi Chi, na Adekunle you dey lambast like this? Because he said your ship will sink how many days or weeks ago? Is he biggie? Is biggie him? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 10:05pm On Aug 19, 2022 |
Them Dey hold Adekunle from fighting Chichi 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:05pm On Aug 19, 2022 |
missidy: Resttt with the lie |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 10:05pm On Aug 19, 2022 |
MizzD: She is paraing for adekunle,she was incoherent but it has something about adekunke saying that the ship will soon sink. I think the ship between herself and deji 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:05pm On Aug 19, 2022 |
Hyland:Youngest? 2 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 10:05pm On Aug 19, 2022 |
Drama! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:05pm On Aug 19, 2022 |
This Chichi is a fishwife |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by prewtyjulie(f): 10:06pm On Aug 19, 2022 |
Oshodi queen to d core, careless mofo chi, someone u started dating for only 2days u don dey misyarn for him matter, dis girl calm down, even biggie say deji wanted2leave n u didnt blame him |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:06pm On Aug 19, 2022 |
missidy: Not Doyin. She is talking to Adekunle… 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 10:06pm On Aug 19, 2022 |
Chi Chi and Adekunle. Let there be war! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 10:06pm On Aug 19, 2022 |
Chi Chi is very stupid |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:06pm On Aug 19, 2022 |
Small house dey make everybody quarrel Chichi say Adekunle does not like good things, na why love no dey happen to am. All this over fake housemate. Make she rest 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 10:06pm On Aug 19, 2022 |
Those bashing Sheggs. Seems Adekunle isn't a saint. 6 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:06pm On Aug 19, 2022 |
missidy: It’s not her ooo, it’s Kunle 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:06pm On Aug 19, 2022 |
Omooooo! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Macrex: 10:06pm On Aug 19, 2022 |
Lolss... They welcomed groovy with a fight |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 10:06pm On Aug 19, 2022 |
Adekunle please ignore this local goat! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Uwosom: 10:06pm On Aug 19, 2022 |
Lol..Chichi dey look for who to poor aggression on. Was it Adekunle that took Deji to level 2? 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by prewtyjulie(f): 10:07pm On Aug 19, 2022 |
Is level 1 about to get dia first strike |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:07pm On Aug 19, 2022 |
Adekunle talk say "You're being unreasonable" |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:07pm On Aug 19, 2022 |
Groovy watching showdown between kunle & ChiChi. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 10:07pm On Aug 19, 2022 |
Why Adekunle Dy beg Chi Chi na. Explode bro |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 10:07pm On Aug 19, 2022 |
I respect Adekunle! The guy is calm! |
(1) (2) (3) ... (1714) (1715) (1716) (1717) (1718) (1719) (1720) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |