Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,062 members, 7,980,780 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 03:40 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (941858 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (891) (892) (893) (894) (895) (896) (897) ... (2202) (Go Down)
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uncletachi: 3:39pm On Aug 20, 2022 |
paskal16: |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Sonnick(m): 3:44pm On Aug 20, 2022 |
How person wan take chop bet now!!? 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Zee0007: 3:46pm On Aug 20, 2022 |
Quicksilver5: Do Thanksgiving for church. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Zee0007: 3:47pm On Aug 20, 2022 |
Sonnick: Dem don block all route. Sometimes I just dey imagine wetin to play. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Quicksilver5: 3:47pm On Aug 20, 2022 |
Uncletachi:no qualms bro, next time nor just play the games too many and also avoid premier league, they still tear my ticket last week, suffer nor be you play with 200k sha. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uncletachi: 3:48pm On Aug 20, 2022 |
Quicksilver5:Sure |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 3:49pm On Aug 20, 2022 |
We're too damn rich to worry 'bout a murder case. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isacar(m): 3:51pm On Aug 20, 2022 |
paskal16:. Fulham Brentford all is well Alabi the game changer , always fear small odds ranging from 1.02 to 1.10. dis 1.11 always enter but 1.23 to 1.40. Game changer and killer |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Quicksilver5: 3:54pm On Aug 20, 2022 |
Zee0007:bro, the thing tire me, to dey accumulate games now wahala,abeg I dey go back to my single games with large stake, at least that one favor me small 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Quicksilver5: 3:56pm On Aug 20, 2022 |
Isacar:na fulham suprise me pass,1 goal within 1 min 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 3:56pm On Aug 20, 2022 |
My last weekend of accumulation. 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Zee0007: 3:57pm On Aug 20, 2022 |
Quicksilver5: If better money enter my hand, I go quit to the play multiple games. I go play single. If I perish make I perish. That one better for me abeg. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Sonnick(m): 3:58pm On Aug 20, 2022 |
Zee0007:I changed at the last minute, Tottenham goal-kick to Throw-in. na dem first cut ticket and goal-kick later come |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomacharles: 3:59pm On Aug 20, 2022 |
Zee0007: I swear,at least play like 10 singles 2odds x 1k.... Highest 3 or 4 fit cut... you carry ur gain rest |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Phiheywhy1: 4:04pm On Aug 20, 2022 |
Quicksilver5:what of eseka12 games, how e dey ,shey he still dey go smoothly |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 4:05pm On Aug 20, 2022 |
Phiheywhy1: 1 Like 1 Share |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomacharles: 4:09pm On Aug 20, 2022 |
Phiheywhy1: Wetin happen boss? Y u dey laugh?
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Fucklove(m): 4:09pm On Aug 20, 2022 |
Be like say na sleep sure pass now, I don click rebet button sotay my hand wan peel This weekend no be am at all Nawa ooo 10 Likes 1 Share
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by SPF247(m): 4:11pm On Aug 20, 2022 |
SPF247:who played? |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 4:15pm On Aug 20, 2022 |
Which kind wahala be this Wetin carry me go this useless Wales league |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 4:17pm On Aug 20, 2022 |
1 down.
3 left. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by poshemmanuel(m): 4:26pm On Aug 20, 2022 |
. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 4:28pm On Aug 20, 2022 |
Dortmund |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by stacyadams: 4:28pm On Aug 20, 2022 |
poshemmanuel: |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 4:29pm On Aug 20, 2022 |
3 goals within 5 minutes 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by 6ixT8: 4:29pm On Aug 20, 2022 |
Wtf Dotmond! 6 Likes
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by RENOWNED2(m): 4:31pm On Aug 20, 2022 |
LMAO 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Wanbissaka: 4:31pm On Aug 20, 2022 |
Dortmund . Oh my chest 1 Like
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by rainmoredays: 4:31pm On Aug 20, 2022 |
Carry me dey go, bike man carry me dey go my father house 3 Likes
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 4:31pm On Aug 20, 2022 |
Dortmund wtf is this Ticket wey don dey bring 23k cashout...going on a leave sha 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomacharles: 4:31pm On Aug 20, 2022 |
Abeg make una help me beg Exeter make them play o1 |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 4:31pm On Aug 20, 2022 |
Nonsense |
(1) (2) (3) ... (891) (892) (893) (894) (895) (896) (897) ... (2202)
Soccer Nostrademus - Excellent Football Analysis & Score Prediction / Do It Yourself Importation Guide Free - Season 2 / How Much Did You Exchange The Dollar For Today?
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |