Stats: 3,231,721 members, 8,089,039 topics. Date: Thursday, 27 February 2025 at 07:57 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2155605 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1908) (1909) (1910) (1911) (1912) (1913) (1914) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 2:05am On Aug 22, 2022 |
Giddy ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:05am On Aug 22, 2022 |
Nah now i dey enjoy this hyena laugh ![]() ![]() ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 2:05am On Aug 22, 2022 |
eleshin: You no know say some people, na when dem shayo dem dey misbehave pass? Sleep go run from their eye, dem go come dey yarn opata, dey move suspiciously. As he crash, na responsible man behaviour 5 Likes 2 Shares |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:06am On Aug 22, 2022 |
This Giddyfia laugh fit make person craze ![]() ![]() ![]() Like he said earlier when talking to Bryan , he say if Ebuka tells him you’re evicted , he fit burst laugh . I just burst laugh as I hear am ![]() ![]() 9 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AutoChick4U(f): 2:06am On Aug 22, 2022 |
Atleast this Allyson yansh is natural 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 2:07am On Aug 22, 2022 |
Level 2 hms go just dey wonder say which kain agbèrò people be this? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 2:07am On Aug 22, 2022 |
Giddifaya abeg reduce the volume of this your laugh. It's night o. Your laugh fit scare person com give am bad dream join. Giddifaya every 2 seconds this night: 20 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:07am On Aug 22, 2022 |
safarigirl: No lies detected . 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:07am On Aug 22, 2022 |
Chiefheywhy: ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by OROSUNBOLB(m): 2:08am On Aug 22, 2022 |
Even as it is a game and the organisers' intention is to put housemates with contents on the viewers screens,I don't think some of us deserve to have such brutish,very loud and shameless characters like these Chichi and Phyna on our screens. Where on earth did Biggie find those two very loutish girls ? Menh,I think the organisers need to review whatever criteria they employ in selecting potential housemates. Chichi and Phyna are quite disgusting to watch ! 21 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AutoChick4U(f): 2:09am On Aug 22, 2022 |
bentenny:buhahhahahhahwwwwaahaha. The laughter no dey come from within |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 2:09am On Aug 22, 2022 |
Chiefheywhy: Pesin wey talk say he enter exam hall, come see the questions, come burst laugh ![]() 6 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:10am On Aug 22, 2022 |
OROSUNBOLB:Haaaaaa ![]() ![]()
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:10am On Aug 22, 2022 |
ChiChi no even know why she vex sef , such a confused fellow . ![]() ![]() 16 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AutoChick4U(f): 2:10am On Aug 22, 2022 |
OROSUNBOLB:Only butty people will bore viewers abeg. They represent the Nigerian society abeg 14 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 2:10am On Aug 22, 2022 |
See as Daniella don go hide.....you can't catch her in this kind of atmosphere at all.....even if she was there na U.N. work she go dey do...always playing it safe ![]() 14 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:11am On Aug 22, 2022 |
1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AutoChick4U(f): 2:11am On Aug 22, 2022 |
Extreme End na tautology |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 2:12am On Aug 22, 2022 |
Chai Phyna can love ooooo... She doesn't want Groovy to wash all the plates. He should only wash the ones they both used....."he's not a houseboy" ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 2:12am On Aug 22, 2022 |
I knew phyna actually didnt wanna go to the kitchen to go check if groovy was washing plates. She went to check if groovy has gone to meet the love of his life. Funny enough, he was with chomzy already. Lmao She shld just free the guy 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:12am On Aug 22, 2022 |
Chai which kain gumming way phyna dey do Groovy nah ![]() ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:13am On Aug 22, 2022 |
Phyna just dey police guard Groovy around Chomzy . No chance to lose ! ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 2:13am On Aug 22, 2022 |
I wonder how tall Groovy will be? Same with Hermes cos I guess these two are the tallest guys in the house at the moment. Same with Deji. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Romanoff(f): 2:14am On Aug 22, 2022 |
Chiefheywhy: On top a man that is for errbody. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AutoChick4U(f): 2:14am On Aug 22, 2022 |
Bathroom no get door ni? Why groovy wan stand like houseboy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 2:14am On Aug 22, 2022 |
See the stupid person Deji is interested in. Na to cover her ugly face with nylon and stab her with dagger. ![]() 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AutoChick4U(f): 2:14am On Aug 22, 2022 |
Yes Groovy be the Man! Hermes should school him. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 2:15am On Aug 22, 2022 |
Groovy is in prison. Phyna will do worst whenever the demon in her gets loosed 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 2:15am On Aug 22, 2022 |
Why was Phyna hugging Groovy so tightly in front of Chomzy? ![]() 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:15am On Aug 22, 2022 |
Why kayode no wan allow us hear wetin hermes dey tell groovy nah |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 2:16am On Aug 22, 2022 |
Chiefheywhy:She's trying to shift the goal post now. Talk about, there was a conversation with Doyin yesterday that started the whole thing. The foolish girl is just capping rubbish. Why didn't she mention the conversation before Deji and Sheggz cleared her? She's now looking dumber after Deji told everybody that Diana gave up her space for her. 4 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 2:16am On Aug 22, 2022 |
I missed Giddyfia and Rachel's constant jokes ![]() |
(1) (2) (3) ... (1908) (1909) (1910) (1911) (1912) (1913) (1914) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |