Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,826 members, 8,007,266 topics. Date: Tuesday, 19 November 2024 at 06:36 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2086914 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2712) (2713) (2714) (2715) (2716) (2717) (2718) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:44pm On Sep 02, 2022 |
COOL10: Thank God he still talk as Hermes enter. He just no dey shout like mad man. Hermes was shouting at GiddyFia and Rachael, not Bryann. Bryann just talk because Hermes dey drag am enter wetin no concern am 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 11:44pm On Sep 02, 2022 |
ThunderSwitch:Thanks dear...who is Ur fave.. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 11:44pm On Sep 02, 2022 |
Bryann is a fvcking coward, he could not talk back at Hermes who was raving at him and his teammates. Bryann come dey talk small small when Hermes don go 14 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lindiway22: 11:44pm On Sep 02, 2022 |
Biggie should better chain that mad boy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Filly3(f): 11:45pm On Sep 02, 2022 |
ThunderSwitch:Honestly! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 11:45pm On Sep 02, 2022 |
Why is Sheggz sounding like the beat in Flutterwave advert |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 11:46pm On Sep 02, 2022 |
ersonleads: Then he should have faced him nah . Why did he wait for Hermes to leave before he started talking? You could sense the fear all over his face 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sanqa: 11:46pm On Sep 02, 2022 |
Nexus25: You want him to deal with that mad person 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ItisHi: 11:46pm On Sep 02, 2022 |
Nexus25:imo you no smart. How will you confront someone ranting like that. Did he call names. Hermes for call name if he sure for am 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 11:46pm On Sep 02, 2022 |
Eeghe: Doyin did exceptionally well, she took her time to dissect and explain every single detail. I understood the app better now and I might download it. 7 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:47pm On Sep 02, 2022 |
Nexus25: Hermes was raving at GiddyFia and Rachael If Bryann begin dey follow Hermes shout, una go say he too dey fight. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 11:47pm On Sep 02, 2022 |
Thank you biggie for fight is assured next week. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:47pm On Sep 02, 2022 |
Phyna.....reflective or what.....? This girl head firmly dey this game ooo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:47pm On Sep 02, 2022 |
COOL10: Did Hermes call his name that he will face him? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ersonleads(m): 11:47pm On Sep 02, 2022 |
safarigirl:they feel bryann cannot tell that sore loser Alaye ogbeni u just dey shalaye... � |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by prewtyjulie(f): 11:48pm On Sep 02, 2022 |
Even mad person dey tire to mad, phyna needs tranquility |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 11:48pm On Sep 02, 2022 |
Nexus25: If Brayann had tamed him, you'll say he is buying matter. World people. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 11:49pm On Sep 02, 2022 |
ItisHi: Bryann knew Hermes was calling him and his teammates those horrible names. If he didn't talk at all, I would have understood it as maturity but for him to be talking behind Hermes in a low tone is cowardice. 8 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:49pm On Sep 02, 2022 |
Dem wan do meeting. Hopefully, fight dey for this meeting. I hate these meetings btw |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:51pm On Sep 02, 2022 |
Nexus25: Hermes was not calling him any name, Hermes' rant was targeted specifically at Rachael and GiddyFia. Bryann and Sheggz na stray dem catch, they were not the main target Bryann was not talking in low tones, na him normal voice he use talk, and na plenty "Abeg abeg abeg" he talk. The fight was not his own to carry. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 11:52pm On Sep 02, 2022 |
DamianX: Tame who? Bryan cannot fit....that's the truth...u see Hermes like walk over...? 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:52pm On Sep 02, 2022 |
Dotun..e don do let Chizzy talk |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:52pm On Sep 02, 2022 |
If e sure Hermes, make e call Bryann name This thread is funny, the way Bryann go clear am, e go shock am… Anyway, Hermes you used to do the same thing to level two guys, even scattered Bryann on one presentation like that, Infact Bryann has been complaining of this thing subtly, una no talk, why you come dey vex 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ThunderSwitch: 11:52pm On Sep 02, 2022 |
Aguwanyi:I am feeling three housemates Phyna, Adekunle and Bryann Seems We have one housemate we love together in Kunle since the days of kiddrica lool 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:54pm On Sep 02, 2022 |
ersonleads: Na plenty shalaye. You just dey rant, nobody dey follow you talk. At least he don collect small highlights from this display. Bryann actually likes the Hermes guy, and he no dey quick attack who he like. He dey always give them benefit of doubt during their first display, na consequent ones he fit use enter you. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 11:54pm On Sep 02, 2022 |
See as my Adekunle dey eat...etiquette ti poju...finesse yapa.... 23 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:55pm On Sep 02, 2022 |
Chizzy say na, "...I don't know, I had a bad dream, so, I might not be here on Monday...." I don laugh die 10 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 11:55pm On Sep 02, 2022 |
Not Adekunle putting the cutlery to good use, bro don miss am 8 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by prewtyjulie(f): 11:55pm On Sep 02, 2022 |
Chizzy nail on d head, dotun is a weak leader, he didn't push like he shld |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:56pm On Sep 02, 2022 |
Dannyxy: Bryann was not even the focal point of the attack Na Giddy and Rachael get the talk pass |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 11:56pm On Sep 02, 2022 |
COOL10: Na only woman that one dey fight 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:56pm On Sep 02, 2022 |
Fight may burst o....2 x level 2 people don dey blame level 1 ooo 1 Like |
(1) (2) (3) ... (2712) (2713) (2714) (2715) (2716) (2717) (2718) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |