Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,891 members, 7,976,339 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 05:45 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2060266 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3459) (3460) (3461) (3462) (3463) (3464) (3465) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nigerianization(m): 12:10am On Sep 18, 2022 |
MissAnneboleyn: I think so too |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:10am On Sep 18, 2022 |
peacettw: Some look crazy. Some are wearing clothes they can't dance in While some just look plain funny. God abeg 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:11am On Sep 18, 2022 |
Even DJ wysei dey fall hand This night eh 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:11am On Sep 18, 2022 |
Munzy14: Every DJ has to create their lane and differentiate themselves from the pack. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:12am On Sep 18, 2022 |
Wetin do this show sef Saturday Night Parties wey pages dey fly now e dey struggle to move Wetin happen 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(f): 12:13am On Sep 18, 2022 |
This DJ go carry mix come, o. Naija and ojoro na five and six. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 12:14am On Sep 18, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:14am On Sep 18, 2022 |
aroundnaija: Now imagine if party kween and king Elo and Chomzy were not there? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 12:14am On Sep 18, 2022 |
At least this DJ denrele still better pass the female DJ That girl suppose use her laptop dey bomb sites instead |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 12:14am On Sep 18, 2022 |
MissAnneboleyn: I doubt they will, but I pray they do. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 12:16am On Sep 18, 2022 |
Eeghe: 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:16am On Sep 18, 2022 |
MissAnneboleyn: True though, in my opinion I guess it's the show generally maybe it's time for a break to starve everyone a little |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 12:16am On Sep 18, 2022 |
This Phyna's outfit is giving flashbacks of a super high profile party I went to eons ago. Till this day, i still cringe at the outfit I wore to that party. A white bustier corset top on a white Carribbean skirt. Chai! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 12:16am On Sep 18, 2022 |
Daniella totally has the demure look on lock Till it’s time to do 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 12:17am On Sep 18, 2022 |
Adekunle/Daniella I'm suspecting them |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:17am On Sep 18, 2022 |
Greatest Oliver Twist |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:17am On Sep 18, 2022 |
DJ Maze X mxtreme. I miss you guys abeg |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 12:17am On Sep 18, 2022 |
aroundnaija: Nothing happened We are getting tired.... it's been 2 months |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:18am On Sep 18, 2022 |
Amya: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:18am On Sep 18, 2022 |
Geezeem: Yes o, party on Thursday and then on Saturday, it is too much. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 12:18am On Sep 18, 2022 |
Bryan and Ade... shipless guys, sharing Rachel 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 12:19am On Sep 18, 2022 |
This second dj is far better... Chomzy, the queen of seduction 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:20am On Sep 18, 2022 |
Chomzy don go hang for Eloswag body Person wey she go dump by Monday when she discover say he kuku no better pass her for fanbase 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:20am On Sep 18, 2022 |
aroundnaija: Many people will starve, if they rest the show for a year. Plus it is something the youths can look up to in terms of getting jobs etc. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 12:20am On Sep 18, 2022 |
DJ commissioner is good abeg Dope jams 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 12:20am On Sep 18, 2022 |
It's always those who don't know how to dance that love to position themselves in front of the mirror |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 12:20am On Sep 18, 2022 |
Chomzy baby. Dazzit |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:21am On Sep 18, 2022 |
safarigirl: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:21am On Sep 18, 2022 |
aroundnaija:show is coming to an end and party fatigue |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:21am On Sep 18, 2022 |
Geezeem: Na so party dey pop Some people wey dey ship, we suppose lock them for toilet as dem no fit dance or make the party lively Just hanging around like who wan gatecrash owambe. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 12:21am On Sep 18, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:21am On Sep 18, 2022 |
This one Eloswag doesn't want to dance again. |
(1) (2) (3) ... (3459) (3460) (3461) (3462) (3463) (3464) (3465) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |