Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,750 members, 7,996,675 topics. Date: Thursday, 07 November 2024 at 01:34 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2077995 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3471) (3472) (3473) (3474) (3475) (3476) (3477) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 1:59am On Sep 18, 2022 |
Sixfeetbelle: It would finish Phyna first for telling Beauty “Gruvy is not wot it” and is now turning herself inside out for him, “because you know I like you, and you don’t like me” 12 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 2:00am On Sep 18, 2022 |
I dey hear kunle voice o...wetin happen |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by badinfluence: 2:00am On Sep 18, 2022 |
NozinoGroup:Na the songs dem play this night make you dey spin this weak agenda? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 2:00am On Sep 18, 2022 |
Dem wan biggie house |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 2:00am On Sep 18, 2022 |
Ok ..phyna is in yue kitchen....let's hope it was a kissing session... Hopefully we dot see anything on showmax |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ItisHi: 2:00am On Sep 18, 2022 |
Man..Groovy is fvcking tired of this babe and her dirty kisses. Man cant wait for the show to end. Looks miserable having to put up with this obsessed girl. 12 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 2:01am On Sep 18, 2022 |
Rahkman:Na full blown insecurity and inferiority that Phyna is suffering. Beauty suffered it as well. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 2:01am On Sep 18, 2022 |
I like Adekunle, no eviction fever. See as Bella, Sheggzz, Allyson gentle like octopus 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 2:01am On Sep 18, 2022 |
Wetin Sheggs and Bella wan do… Is Bella hornyy? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 2:01am On Sep 18, 2022 |
Sheggz say Hellswag 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by endure207(m): 2:03am On Sep 18, 2022 |
Nairaland pple I hail una oooooooo, just now now everybody don dey shout dey are having sex , na wa ooooo for una |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 2:03am On Sep 18, 2022 |
I’m trying to imagine how Allysyn feels. I know too well how it feels to be molested and not be able to say anything especially when the person mask the act in the guise of being your “guy “ My prayers are with her. I hope she comes out and work through this pain with a psychologist. No one deserves to go through this. No one. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ThunderSwitch: 2:03am On Sep 18, 2022 |
Dannyxy:Nothing concern me oo!!! As u dey drag d more ur loss! ISLANDERS overcapable to drag out u and ur big baby rectum sef talk more if I come add my thunder That one go be mass burial na I just wanted to clear ur fake lamba of doing so much for my Kabiyesi if na someone like Clement or safarigirl from ur team I fit believe not u osukosu Make I go back to eating large enjoying my daily orishirishi meal from Kabiyesi jare I have never felt this kind of joy stanning a housemate for a while 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 2:03am On Sep 18, 2022 |
Groovy, you better start learning how to tell women a resounding NO, else you'll keep on finding yourself in unfavorable positions like this. Run away from toxic relationships. 9 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 2:03am On Sep 18, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Fiyin007: 2:04am On Sep 18, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Filly3(f): 2:04am On Sep 18, 2022 |
This kind sleep wetin cause am, s*x? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 2:04am On Sep 18, 2022 |
Groovy is a one minute man. After a session, see him snoring like a bear 10 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 2:04am On Sep 18, 2022 |
Dannyxy: I have a feeling they ve done it before now...that's the only thing that can explain Bella's emotional attachment .... And the move on the bed just now....e get as e be 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 2:04am On Sep 18, 2022 |
Please make una no make me dey insult people wey I like na… See how I yab my phyna But if you misbehave I go harder
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 2:04am On Sep 18, 2022 |
DamianX: Phyna was begging him to open his eyes and look at her, she hustled for the kiss... the guy kissed her small, pulled out and put his face on her chest... Shame wan finish me for her The heart truly wants what the heart wants... she should free this guy already The guy too na snake.... 11 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 2:06am On Sep 18, 2022 |
Phyna don finally carry Groovy go where he no know, baba don already dey snore. When unnecessary stress jam person ehn From Beauty to Phyna 8 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nigerianization(m): 2:06am On Sep 18, 2022 |
ItisHi: The guy don sleep sef 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by garfield1: 2:06am On Sep 18, 2022 |
Nexus25: How so? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ibukzy: 2:07am On Sep 18, 2022 |
Who collect biscuits from Dannyboy hand again 3 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 2:07am On Sep 18, 2022 |
ThunderSwitch:you supposed know me, e no get the thunder wey you go bring wey i never see, na only me dey give your people panic attack, and I never start to apply full pressure… Na ungratefulness dey do una, me wey beg all my teammates to vote your guy, no worry, next week dey, fowl nyash go blow … |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ItisHi: 2:07am On Sep 18, 2022 |
NozinoGroup:weak
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 2:09am On Sep 18, 2022 |
Is there any Allysyn Stan here? I’m willing to donate to a gofundme to cover the cost of fixing her mental health after getting molested. I had to rewatch the video to make sure I wasn’t making things up, I’m completely shocked. If Bryan could do this on live TV, what does he do to women in the privacy of his bedroom? God save us. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 2:09am On Sep 18, 2022 |
iamyemiakins: He didn't call him that, just what you think you heard |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 2:09am On Sep 18, 2022 |
1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ThunderSwitch: 2:10am On Sep 18, 2022 |
Nexus25: 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 2:10am On Sep 18, 2022 |
(1) (2) (3) ... (3471) (3472) (3473) (3474) (3475) (3476) (3477) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |