Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,883 members, 7,976,290 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 02:01 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2060160 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3498) (3499) (3500) (3501) (3502) (3503) (3504) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by innocentdude(m): 7:39pm On Sep 18, 2022 |
Page 3500 As I no see page 1000, 2000, 3000 Make I sha collect 3500 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 7:39pm On Sep 18, 2022 |
fhranchez: You think so? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by VictorIfe(m): 7:39pm On Sep 18, 2022 |
omo adekunle don cash out dem lush hair try oo 7 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 7:39pm On Sep 18, 2022 |
Sweetpink:Dem evict your inlaw,u dey happy 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by lumens: 7:39pm On Sep 18, 2022 |
fhranchez: Your proof? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 7:39pm On Sep 18, 2022 |
Ihavethingstodo: Shine where? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 7:40pm On Sep 18, 2022 |
LoL it turned out the money Chomzy & Elo won this week is valid. This one na grace o. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hazardfan1: 7:40pm On Sep 18, 2022 |
Geezeem: STFU and stop calling a fellow woman left over. I know you'll cry I told you to STFU 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 7:40pm On Sep 18, 2022 |
Rahkman:Phyna na we're...her head firmly in the game...see how she was joyfully rubbing Allysyn's skull....Allysyn go soon find out who the real MVP for the game be when she sees the whole thing 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by VictorIfe(m): 7:40pm On Sep 18, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by lumens: 7:40pm On Sep 18, 2022 |
innocentdude: For here? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 7:40pm On Sep 18, 2022 |
innocentdude:Kwa kwa kwa I thought as much! I’m so happy she’s gone and we’ll get our old Hermes back! 2 Likes 1 Share
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ibukzy: 7:41pm On Sep 18, 2022 |
Eeeeeyahhhhhh innocentdude:
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 7:41pm On Sep 18, 2022 |
innocentdude: And you still missed it. Kpele dear. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hyland(m): 7:41pm On Sep 18, 2022 |
Rahkman:Omo, with the way things dey go. I dey fear for Bryann sha.
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 7:41pm On Sep 18, 2022 |
Geezeem:We’re you expecting him to cry? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 7:41pm On Sep 18, 2022 |
innocentdude: Them do you? You even still miss the page 3500. They need to get your back in church. 4 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Blinkingbae: 7:41pm On Sep 18, 2022 |
ItisHi:like we know they r going but the third person be the koko 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 7:42pm On Sep 18, 2022 |
Aguwanyi:Swear say her eviction no sweet you Kwa kwa kwa kwa In-law ko In-law ni |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 7:42pm On Sep 18, 2022 |
Allysyn will be moved into the next level |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 7:42pm On Sep 18, 2022 |
Allyson on stage 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 7:43pm On Sep 18, 2022 |
I am just interested in the 3rd eviction, second one is a given |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hayzed19(m): 7:43pm On Sep 18, 2022 |
innocentdude: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MasterSteps: 7:43pm On Sep 18, 2022 |
Eloswag - Best Highlight of the Season 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JBoss25(m): 7:43pm On Sep 18, 2022 |
Amya: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 7:43pm On Sep 18, 2022 |
Sweetpink:E sweet me die... 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 7:43pm On Sep 18, 2022 |
It pays to be consistent and hardworking,congratulations to Adekunle for his wins this week i tip him to win the innoson task sha Adekunle,the richest in-house housemate 8 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 7:44pm On Sep 18, 2022 |
Threebear was right o There’ll be 2 evictions tonight Wow! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 7:44pm On Sep 18, 2022 |
Eloswag and Chiomzy want to scam us. With that Audio ship that is already irritating them. They want to collect shippers money.. mtchew 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 7:44pm On Sep 18, 2022 |
Hyland:just do your own part, no clear winner una no dey hear, make una no discourage una sef and other fans… Bryann has beaten her this season, and more than once, Omoh una too dey fear… Lol 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by innocentdude(m): 7:44pm On Sep 18, 2022 |
I get plenty haters be like say una done dey wait for this moment |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hazardfan1: 7:44pm On Sep 18, 2022 |
innocentdude: Lol, u still miss am 1 Like |
(1) (2) (3) ... (3498) (3499) (3500) (3501) (3502) (3503) (3504) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |