Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,156 members, 7,973,908 topics. Date: Sunday, 13 October 2024 at 10:15 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) (3716 Views)
#ENDSARS Protesters Gather At Lekki Toll Gate Defying 4pm Curfew, Lagos (VIDEO) / If You Know This Guy Let's Gather Here. To Ask For Forgiveness Of Out Sins. / Wraps Of Cocaine Found Inside Body Cream In Edo (video) (2) (3) (4)
Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 9:16pm On Oct 20, 2022 |
Man no get money na so I use this cream code per say I dey go location with my niggas that day. We reach location, naso one of my nigga wey sit near me say who Dey smell for b29 cream! I ask him how e take know the smell of b29 cream. all of just laugh 8 Likes
|
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Nobody: 9:20pm On Oct 20, 2022 |
Wahala 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Oxtertee(m): 9:35pm On Oct 20, 2022 |
B29 lundry bar soap 5 Likes |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Belteshazzar1: 9:38pm On Oct 20, 2022 |
I remember we do buy the soap those day just because this cream...
Wey dey use as pefume 2 Likes |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by nifemi25(m): 9:43pm On Oct 20, 2022 |
This cream usually comes with one certain soap then 2 Likes |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 10:06pm On Oct 20, 2022 |
3 Likes |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Dabillion: 10:10pm On Oct 20, 2022 |
Lol..hah! I can never forget those days. God I thank you o if no be for street I for still dey rub this kind cream 2 Likes |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Blackdeewhy(m): 10:25pm On Oct 20, 2022 |
Thanking God for GRACE 2 Likes |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 10:26pm On Oct 20, 2022 |
Dabillion: |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Realmi: 10:27pm On Oct 20, 2022 |
I no even know am....the B29 I know dey for transparent nylon and na cloth we take am wash 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Realmi: 10:28pm On Oct 20, 2022 |
Blackdeewhy:e belike say u be their ambassador that year 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by KingMack(m): 10:31pm On Oct 20, 2022 |
1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 10:40pm On Oct 20, 2022 |
Realmi: |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 10:49pm On Oct 20, 2022 |
KingMack: Make me self paste aza big fam |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Oloniyan(m): 5:01am On Oct 21, 2022 |
LifeOfTrigga: Man will purposely buy this b29 soap due to the bonus cream Abi na perfume Comrade will then pour like 3 into his cream for better scent Man no look like what he's been through though Oluwaseun 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by taretoofine(m): 5:46am On Oct 21, 2022 |
I use that cream for two semesters 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 8:53am On Oct 21, 2022 |
Oloniyan: O lo far 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 8:53am On Oct 21, 2022 |
taretoofine: Na you be the ambassador that year be that o 2 Likes |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Nobody: 9:24am On Oct 21, 2022 |
Best cream for wanking. When I use it rub my dick with Mia khalifa porn, the rest is story 3 Likes 1 Share |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by taretoofine(m): 10:22am On Oct 21, 2022 |
LifeOfTrigga:I get serious endorsement that year oo 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 10:50am On Oct 21, 2022 |
taretoofine: |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 10:51am On Oct 21, 2022 |
Borntosmoke: |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Oxtertee(m): 1:08pm On Oct 21, 2022 |
KingMack: 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by malvisguy212: 2:11pm On Oct 21, 2022 |
honestly, this is just like yesterday. there's nothing legendary here. small children everywhere. 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 2:31pm On Oct 21, 2022 |
malvisguy212: Grandpa |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by sirBLUNT: 3:14pm On Oct 21, 2022 |
Wait o am i the only one using that cream to wash my hair in those days? 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Sneakytoucher: 7:03pm On Oct 21, 2022 |
Never used it.. Mom would ask me to dispose it.. But i used it once.. 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 7:33pm On Oct 21, 2022 |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by sirBLUNT: 6:20am On Oct 22, 2022 |
LifeOfTrigga:Yes and it use make my hair shine like mad 1 Like |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Badguy77(m): 6:53am On Oct 22, 2022 |
Memories haha haha make person no talk sha |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by uglodoh(f): 7:12am On Oct 22, 2022 |
Funny, I used the cream |
Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(m): 10:41am On Oct 22, 2022 |
sirBLUNT: Na wanking and soapy some use m do most |
Girl Stripped Naked For Stealing. What Are Our Leaders Doing ? / Man Eating Shit(excreta) With Bread In Igarra Edo State / Tinubu's Son Disgraced
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |