Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,211,142 members, 8,011,082 topics. Date: Saturday, 23 November 2024 at 03:12 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran (3227 Views)
Do Women Feel Early Morning Konji Too Like We Guys Do Feel Early Morning Boner? / Was I Too Fast In Defining The Relationship? / Am I Too Ugly Not Too Have A Girlfriend (2) (3) (4)
I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 6:57pm On Nov 04, 2022 |
I'm currently in Peru, I'll be heading to Brazil tomorrow. I have a 6 hours layover in Buenos Aires, Argentina. Well, I decided to survey the land and maybe make connections online with some babes, before I land. I've attached screenshots of some of the babes that Brazil have to offer. Wetin make I do when I land? Find a wife in Brazil? Or just smash as much as possible and move on to the next one? Or go back to my village in Nigeria and find one Ada to marry, abi na Nkem. lol Which of the girls in the photos catch your attention, abi all of them dey below your standards? Abeg write below and let us know. To see what I see on my travels, make una subscribe below o! https://www.youtube.com/watch?v=xzADX--bv8c 2 Likes 1 Share
|
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 6:59pm On Nov 04, 2022 |
More honeys! 1 Share
|
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Ballzproblemm: 6:59pm On Nov 04, 2022 |
who dash you money to travel? , anyways I dey plan to embark on sex tourism if I get money from, countries I have in mind Dominican republc Brazil Jamaica india 1 Like |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 7:00pm On Nov 04, 2022 |
More Brazilian honeys!
|
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 7:01pm On Nov 04, 2022 |
Last one for now.
|
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 7:03pm On Nov 04, 2022 |
Tell me more about India. I want to visit, but not for sex tourism lol Well make sure you subscribe and follow your guy, because I go hit Brazil, Dominican Republic and Jamaica. Ballzproblemm: 1 Like |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Ballzproblemm: 7:12pm On Nov 04, 2022 |
naijamanyoutube:wetin you want make I tell you about India their women fine ,and their breast they firm .na their men I no trust , aggressive, bloodthirsty,so na to mind how to move. 5 Likes |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 7:15pm On Nov 04, 2022 |
Yes, I no want hostile environment. So India is low on my list. So many countries to visit still. Peru is good for sex tourism too. But that's not why I came here. Colombia no dey your list? Ballzproblemm: |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by feranmi143: 7:17pm On Nov 04, 2022 |
Yo fish, how do you cope with those s*x stave women as a blackman, some will even walk up to me asking if i got bbc, i will be like wtf. it becoming too much, and if rejet their offer it will look like you disrespect them . met one at a bar few hours ago and she is coming over tonight, and i still see some people saying that there is no one to hangout with. naijamanyoutube 4 Likes 1 Share |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Ballzproblemm: 7:18pm On Nov 04, 2022 |
naijamanyoutube:e dey o , just that, those ones I mentioned up there na top priority |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 7:36pm On Nov 04, 2022 |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Berrityga: 7:50pm On Nov 04, 2022 |
Omo!! If i die wey I never chop white kpekus me and God go get big wahala. 4 Likes |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Snitch24(m): 7:52pm On Nov 04, 2022 |
With half of the money spent so far you could have had sex with countless girls in Nigeria But ur village people just want make money finish for your hand before your eye go clear Sorry br |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Illegal1(m): 7:55pm On Nov 04, 2022 |
Which kind wahala be dis nah? una go jst dey ashawo quarter to hungry boggyman 4 dis forum with dis kind thrend... 2 Likes |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 8:31pm On Nov 04, 2022 |
How countless sex with Nigerian girls go help me experience different countries, culture and historic places? Snitch24: 5 Likes |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 8:32pm On Nov 04, 2022 |
lol Illegal1: |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 8:33pm On Nov 04, 2022 |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Sammy101111(m): 1:38am On Nov 05, 2022 |
Ballzproblemm: Indian woman are very firm India woman of 42 will be having a 16 years old Nigeria girl body I swear Have dated a India lady before They love black men Lol |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Sammy101111(m): 1:46am On Nov 05, 2022 |
Am following Follow back So I can get update lol |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 2:54am On Nov 05, 2022 |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 2:56am On Nov 05, 2022 |
For where you jam her? Sammy101111: |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Sammy101111(m): 3:22am On Nov 05, 2022 |
naijamanyoutube: She came to Abuja for business I met her at Abuja and she even came to Lagos to visit me I really enjoyed my time I paid 2 days for the 4 star hotel she paid 5 days It was fun because this Indian are good kisser for sure Indian ladies Got allot of Energy 1 Like |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Sammy101111(m): 3:22am On Nov 05, 2022 |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 4:35am On Nov 05, 2022 |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 4:39am On Nov 05, 2022 |
Your own don better! See enjoyment. She's a keeper na, this one wey she self contribute and paid for hotel. You did a great job, she come say 2 days is not enough lol. Sammy101111: |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Sammy101111(m): 5:30am On Nov 05, 2022 |
naijamanyoutube: I for like post my vacations with the Indian woman here but it too public here It was a nice time I met the lady at Transcorp Hilton Abuja I passed by her side she said I love your perfume I said thanks as a sharp guy I just gave her my phone to type number she smiled and typed her number I was so happy because she was just smiling at me the next day she called me to meet her up at a location I gave my self confidence I met her at a spa she was with escort does her escort where 2 strong men them just they strong face for me I no Kuku send them. She told me import clothing materials and we began gisting She was just looking at me. All of a sudden we kissed lowkey and we tried it again from there oh Continuing story in the morning |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Snitch24(m): 9:40am On Nov 05, 2022 |
naijamanyoutube:Ooh now I get ur point |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 4:40pm On Nov 05, 2022 |
Nice! Legend! Those are the kind of stories people love. You can write about it and change names of places and don't reveal personal details. Sammy101111: |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by naijamanyoutube(m): 4:45pm On Nov 05, 2022 |
Thank you for understanding. The women along the way be extras, dem be jara. They are not the main focus. From my experience, if you focus on women, or even any other human being, you go dey disappointed a lot and you will be limited. Focus on yourself, make yourself happy, and then people will want to be around you. Because you're a nice and pleasant person to be around. That's my 2 cents o! Snitch24: 2 Likes |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by obontami: 6:03pm On Dec 01, 2022 |
Sammy101111:Abobi, where you watch this Uganda film? |
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Sammy101111(m): 8:17pm On Dec 01, 2022 |
obontami: It not a film it real
|
Re: I Too Like Woman, Me I No Dey Gboran by Chris2863(m): 8:32pm On Dec 01, 2022 |
HIV settles it all |
Dear Nigerian Men, Please Let Our Women Breathe / Couples Now Getting Married But Postponing Having Kids / I Made Out With Her For Almost 2hrs Straight!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |