Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,608 members, 8,003,104 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 07:43 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Please I Need Help (607 Views)
Please I Need Help by redbull5: 12:19pm On Nov 06, 2022 |
Remember i posted yesterday about my neighbour taking the peace out of me with his uncontrable sexual urge. Hmmn, today is Sunday o, i'm in my room jeje as usual o, i don't know if this guy is intentionally punishing me but today being a day to keep holy e come be like say na say him worst pass. This guy want kill person pikin o. The moans and the "babe easy, ahh! Ash! Ash!!" wey i dey hear from my window now, hmm, me i'm not finding funny again o. Today of all days too? please guys, e be like say na only me know wetin i dey go through. Even with my home theatre in its highest volume, i can still hear their moans. I'm being frustrated in my own house. God where are you, please let the trumpet sound now that this guy is on active service make i know wetin him go tell you when you dey judge am. Infact, i'm going out, i'm fed up. |
Re: Please I Need Help by Nobody: 12:21pm On Nov 06, 2022 |
Just meet am to link u up bro... Konji go finish ur life if not 1 Like |
Re: Please I Need Help by nifemi25(m): 12:45pm On Nov 06, 2022 |
Honestly konji na bustard. Wetin konji do no good. Instead make you swallow your pride nd talk to ur neighbour make he arrange babe make konji no kill you |
Re: Please I Need Help by Candidlady: 12:59pm On Nov 06, 2022 |
Op can lie for Africa Who dash you home theatre we all know it is bluetooth speaker you got in the house those ones that cost 4 thou' Like someone said up there, swallow your pride walk up to your neighbor ask him to pass you one of em ladies or better still ask how he does it Mchater like you 1 Like |
Re: Please I Need Help by ikeno(m): 1:34pm On Nov 06, 2022 |
I really don't know wat u want us to do.this ur ranting don pass woman own self.if ur no fit close ur window cucuma use ear plug just let d guy enjoy himself.u get many options. complain to ur landlord/landlady confront him close ur window play music or watch tv take a stroll turn to prayer warrior wait for him to finish in less than an hour just do any of the above and let me watch the Chelsea and arsenal match in one peace fa 1 Like |
Re: Please I Need Help by redbull5: 5:39pm On Nov 06, 2022 |
Candidlady:Since you already know my problem, why don't you help me solve it. |
(1) (Reply)
The Enugu Guy Has Dstv / . / How To Go From Broke To Rich By This Hack
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |