Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,662 members, 7,962,153 topics. Date: Monday, 30 September 2024 at 02:43 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Let's Talk About This Present Generation (977 Views)
Hookup Uyo Corper Was Supposed To Pass Out With This Present Set / Adeherself: EFCC Present First Witness As She Pleads Not Guilty / Notorious Cultists Come Out Of Their Hideout, Native Doctor Present. Photos (2) (3) (4)
Let's Talk About This Present Generation by Lance008(m): 10:17am On Dec 14, 2022 |
Na only this generation person go wear fine cloth Dey hungry come Dey form for farmer Na only this generation parent suffer send pikin go school he go wait for house till signout come use marker write rubbish for white shirt Na only this generation Dey use phone of 300k come dey beg for hotspot about Na only this generation giving birth to child Na fun of children You can add yours |
Re: Let's Talk About This Present Generation by SocialJustice: 10:34am On Dec 14, 2022 |
Oga mind your business and let people live their fake lives. No be your life them fake. If fake life dey sweet you but you no sabi, go beg smally to blend you. |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Lance008(m): 12:49pm On Dec 14, 2022 |
SocialJustice:Who called this animal You see your name among the post Useless young children who does not care about the future all you do is mocking adult complaining life is hard forgetting tommorow you children will be an adult 4 Likes 1 Share |
Re: Let's Talk About This Present Generation by SocialJustice: 12:51pm On Dec 14, 2022 |
Lance008:Look at this one, English self na problem. Na envy go kill you. |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Lance008(m): 1:01pm On Dec 14, 2022 |
SocialJustice:English Na problem U animal But Na pidgin u take reply You idiot Before u call envy know who talking to Am not here because I want to argue with you 2 Likes |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Franzinni: 2:04pm On Dec 14, 2022 |
Great grandfather crawled Grandfather walked Father ran We fly They fall. It's a circle, you can only control distance apart but it is still inevitable. |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Lance008(m): 9:22am On Dec 15, 2022 |
Just for fun Let contribute and laugh No be everytime we go vex |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Neddstark: 10:58am On Dec 15, 2022 |
Na only this generation wey no dey fear hard drugs. Na only this generation wey see yahoo as occupation. 4 Likes |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Lance008(m): 2:41pm On Dec 15, 2022 |
Na only this generation hate proverty but them no Dey work 4 Likes |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Neddstark: 11:50pm On Dec 16, 2022 |
Na only this generation wey apprentice for yahoo pass apprentice for mechanic. 4 Likes |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Lance008(m): 2:56pm On Dec 18, 2022 |
Neddstark:All of them Dey laff mechanic forgotten skill is more important than the school most of them claim that why they are into fraud |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Lance008(m): 2:59pm On Dec 18, 2022 |
Na only this generation they gather worries hoping that they are gathering memories |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Harni(m): 4:00pm On Dec 18, 2022 |
Lance008: Na only this generation you go see girls with urgent 2k Na only this generation you go see small girls with big gods. Na inside this generation sex cheap like pure water 2 Likes |
Re: Let's Talk About This Present Generation by dangwarmai(m): 4:20pm On Dec 18, 2022 |
Yahoo na skill o.... |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Lance008(m): 4:23pm On Dec 18, 2022 |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Lance008(m): 4:24pm On Dec 18, 2022 |
Na only this generation they buy suit just to feel successful |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Neddstark: 8:54am On Dec 19, 2022 |
Na only this generation wey those wey japa dey feel like superstar. Including those wey dey clean public toilet for abroad. |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Lance008(m): 2:55pm On Dec 19, 2022 |
Na only this generation need wigs more than book |
Re: Let's Talk About This Present Generation by Lance008(m): 12:43am On Dec 20, 2022 |
Na only this generation car be means to show success and not bank account |
(1) (Reply)
US Woman Shoots Uber Driver She Believed Was Kidnapping Her / Manhood Theft: A Deepter Tale Than Meet The Eyes [an Eyewitness Account] / Imo PDP Chairman Murdered
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |