Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,164 members, 7,977,373 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 07:01 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Have You Ever Overdosed On Colorado?? (6478 Views)
17-year-old Boy Dies In Ondo After Smoking ‘colorado’ / I Overdosed on Caffeine help!!! / Soldier Goes Haywire After Smoking Colorado (Video, Photos) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by AppleMusicPlug: 11:18pm On Dec 26, 2022 |
Borntosmoke:Dey here Dey make mouth! Colos no be Wetin dem dey use Dey play! And na ice go kill you last last |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 11:20pm On Dec 26, 2022 |
SultanOfPuna:Omooooo |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by SultanOfPuna: 11:28pm On Dec 26, 2022 |
AppleMusicPlug:How person go dey brag say him dey smoke colorado Out of all achievements wey full this world |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Mazzatov: 11:39pm On Dec 26, 2022 |
Godsongang: I tell you bro, me and my guy dey finish 4 stick of Colos within 3hrs with skuchies o Make dem jus introduce new strain My chick for Yankee dey chop one strain there, anytime we dey do VC, if she carry one puff, na cough straight, I dey look for that kind strain here, maybe it fit get me high |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Kantebets(m): 11:56pm On Dec 26, 2022 |
Mazzatov:na pawpaw u smoke No be original colo u take 3 Likes |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Rooneyboy(m): 4:49am On Dec 27, 2022 |
CoronaVirusRelo:No be everything them dey tell person. |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Rooneyboy(m): 4:53am On Dec 27, 2022 |
SultanOfPuna: I understand what you went through. Even the hallucinations that comes weeks/months/years after ain't no joke. It messes up with the brain, big time. |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by AppleMusicPlug: 5:50am On Dec 27, 2022 |
SultanOfPuna:I tire… be like e never reach where e take beg God once |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Smartguyboy(m): 6:11am On Dec 27, 2022 |
Mazzatov:I still don’t understand how some guys will smoke and last long I have tried Weed Az Loud I Still cum normal but I will be very happy like mumu… lol Only TM 100mg can do the magic for me 1 Like |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Hardcore11: 6:48am On Dec 27, 2022 |
ominilongest:mugu na achievement |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Hardcore11: 6:52am On Dec 27, 2022 |
Borntosmoke:noise maker come smoke 1 full tie of colos for my front. Stop ranting here na so una dey decive pipo children. 1 Like |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by uchman(m): 7:52am On Dec 27, 2022 |
ominilongest: Baba you be low key, na matches you still dey use? |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by ominilongest(m): 8:19am On Dec 27, 2022 |
uchman:As Long as e light my kpoli ma nigha. |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Mazzatov: 8:20am On Dec 27, 2022 |
Kantebets: Lol No time for argument So paw paw don look like Colos abi Abi dem don dey sell Colos inside papa paw bag Una go jus dey cap nonsense |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Mazzatov: 8:21am On Dec 27, 2022 |
Smartguyboy: Da 100mg tm no con dey work for me Our body dey wired differently 1 Like |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Smartguyboy(m): 8:34am On Dec 27, 2022 |
Mazzatov: Lol Na so nah if I take 200mg I no go cum for 2-3 days so I have to learn how to make the 100mg work for me after taking it wait like 2-4 hours befor it will set for magic and make sure you eat before taking it. |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 9:08am On Dec 27, 2022 |
Kantebets: Who be this one?? Guy colos na like cigarette to me nw, sey u know since when I don dey smoke aaam. U think say na everybody go be like u |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 9:11am On Dec 27, 2022 |
Mazzatov: Leave the guy. No mind aam. |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Godsongang: 9:12am On Dec 27, 2022 |
Mazzatov: I go like that kind thing o. Make I just dey on my highness, no disturbance and distraction. We gas enjoy life make life no go enjoy us aswear. |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Kantebets(m): 9:12am On Dec 27, 2022 |
Borntosmoke:na diluted colo u take No be raw colo cos that one u no fit puff 7 back to back |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 9:14am On Dec 27, 2022 |
AppleMusicPlug: Even though I prefer loud than kolos. Kolos na still small smoke to me. Sey make I buy one for u make u test aaam?? |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 9:15am On Dec 27, 2022 |
Kantebets: Ok. They cap ur nonsense goo!!! |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by AppleMusicPlug: 9:15am On Dec 27, 2022 |
Borntosmoke:I Dey smoke colos normally…. I never pass out once because I Dey puff loud join |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Nobody: 9:16am On Dec 27, 2022 |
AppleMusicPlug:U don get aam For now, na only loud and arizona I dey smoke. I don't see any benefit colos dey give. |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Crystalom5: 10:13am On Dec 27, 2022 |
We wey never smoke before just dey look 1 Like
|
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Silentgroper(m): 10:36am On Dec 27, 2022 |
Smartguyboy:I guess ur body works differently.. One stick of loud and i'm going an hour on a broad.. |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Silentgroper(m): 10:47am On Dec 27, 2022 |
I took it once and i losed myself for some couple of min or maybe hours. Na only God knw.. As in i was playing ps4 with my guys wey pad dey my hand.. My guy i no knw when i zone out. Na my guy voice naim carry me come back to reality... Mah no lie u, i was fvcking scared. I gatz drop pad go sleep for one side.. Since then if i hear colos, i don japa.. 2 Likes |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Mazzatov: 1:04pm On Dec 27, 2022 |
Godsongang: Bro I swear, I feel you That is how I live my life this day, the moment I realised we only gat to live once, even if you do good na death go end am, if you do bad na death go end am I promise myself to always enjoy every moment of my life, no time for hating or bad belle, Hustle for my money, keep looking good Take care of your families and you good man |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Akinfemmy(m): 1:22pm On Dec 27, 2022 |
NDLEA taking notes. I don't know we've alot of drug addict for nairaland |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by RZArecta(m): 1:53pm On Dec 27, 2022 |
SultanOfPuna:be very careful what you put into your system. At least you've learnt your lesson. Spiritualists and occultists over the ages have used psychoactive drugs as a means to communicate with spirit entities even scientists from all over the world aren't left out. Those entities you saw are documented about even in America and some people say they're the real Men in Black whom the film was made after. Colorado is something you should NEVER try again. Search for this YouTube video below, you'll have an idea of what I'm talking about
|
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Smartguyboy(m): 2:30pm On Dec 27, 2022 |
Silentgroper:3-4 puffs of loud I am okay anything more than that na small madness indoor. |
Re: Have You Ever Overdosed On Colorado?? by Silentgroper(m): 2:33pm On Dec 27, 2022 |
Smartguyboy:Lmao.. Loud no be colos.. My niggaz dey go 12 sticks in a day.. But na puff puff pass things... |
My Experience With The Recent Use Of Tramadol / Irregular Period / How Often Do You Shave Your Pubic Hair?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46 |