Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,347 members, 7,888,110 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 07:33 PM

Npower Batch C 2020 - How To Apply. - Jobs/Vacancies (454) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Npower Batch C 2020 - How To Apply. (1018738 Views)

Npower Batch C 2020 Registration Updates For Graduates And Non Graduates / INEC Recruitment 2020. How To Apply / Lagos State Teachers Recruitment 2019 - 2020 (How To Apply) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (451) (452) (453) (454) (455) (456) (457) ... (513) (Go Down)

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 4:40pm On Jan 02, 2023
Maj196:
E be like say you nor get sense. I tell you say I dey wait for another Npower? Mumu like you. Even if dem go pity una na just 30k finish cuz APC dey comot dat place. Last last e still dey pain u say you neva chop #1 from that free money. Oya kee yaself. Stream 1 chop Npower money no be small shocked

See shameless man! U don chop, oya watin u dey find here? Hunger don start abi? August don finish abi.. Hahahahahahahahahaha


Una hunger neva start! Na 2023 be dis! Una go hear am before another government enta settle down.

Make una dey shout Nexit Upandan grin
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 4:45pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


See shameless man! U don chop, oya watin u dey find here? Hunger don start abi? August don finish abi.. Hahahahahahahahahaha
You be goat meeeeeeh. No stipend for you. Kapish!

Go facebook go see how una Stream 2 dey cry. How many Stream 1 dey complain for here or facebook?
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 4:47pm On Jan 02, 2023
Maj196:
You be goat meeeeeeh. No stipend for you. Kapish!

Don't worry, I fit consider u when e come! I nor kuku dey hungry like u. U kuku know dat!


I don show Stream I say, I pass una Papa over & over again 4 here.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 4:51pm On Jan 02, 2023
Maj196:
You be goat meeeeeeh. No stipend for you. Kapish!

Go facebook go see how una Stream 2 dey cry. How many Stream 1 dey complain for here or facebook?

Naso una cry 4 January 2021 abi.. And dem pay una.. But guess what? Stream II go cry get their money but your own cry go enta river dey go dis 2023....Hahahahahaha grin
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 4:52pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


Don't worry, I fit consider u when e come! I nor kuku dey hungry like u. U kuku know dat!


I don show Stream I say, I pass una Papa over & over again 4 here.
Na all these poor, useless people go dey yarn nonsense. Who you be? You be president or governor son? Send your act num. Make I kuku dey pay you that Npower stipend. Since you won die on top am and dem no gree pay you. E-diot
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 4:53pm On Jan 02, 2023
Maj196:
Na all these poor, useless people go dey yarn nonsense. Who you be? You be president or governor son? Send your act num. Make I kuku dey pay you that Npower stipend. Since you won die on top am and dem no gree pay you. E-diot

Hahahahahaha Akant number grin U won infect my account with debit 4 new year grin grin grin


Mbanu! I don't do poverty!
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 4:55pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


Naso una cry 4 January 2021 abi.. And dem pay una.. But guess what? Stream II go cry get their money but your own cry go enta river dey go dis 2023....Hahahahahaha grin
E go shock you say una cry nothing go show. Open your eye. This is 2023. Next month na election. APC no go win. You think say dem go dey pay una if dem lose? Mumu man
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 4:56pm On Jan 02, 2023
Maj196:
E go shock you say una cry nothing go show. Open your eye. This is 2023. Next month na election. APC no go win. You think say dem go dey pay una if dem lose? Mumu man

Hahahahahaha Hahahahahaha Hahahahahaha

Bad Belle.. No Nexit 4 u grin grin grin. No extension for u grin grin

Shame nor dey catch u grin
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 4:56pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


Hahahahahaha Akant number grin U won infect my account with debit 4 new year grin grin grin


Mbanu! I don't do poverty!
Na hungry and poverty go kuku kee you. You never see anything. Siddon their
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 4:57pm On Jan 02, 2023
Maj196:
Na hungry and poverty go kuku kee you. You never see anything. Siddon their

Chey grin grin Hahahahahaha

Go and read all my post.. Na 100k I take do Christmas for my family grin

My wife salary sef can help ya miserable life.. Hahahahahaha
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 4:58pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


Hahahahahaha Hahahahahaha Hahahahahaha

Bad Belle.. No Nexit 4 u grin grin grin. No extension for u grin grin

Shame nor dey catch u grin
As he dey pain you. He dey sweet me grin

No stipend for Npower Stream 2. It's a Big scam
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 5:00pm On Jan 02, 2023
Maj196:
As he dey pain you. He dey sweet me grin

No stipend for Npower Stream 2. It's a Big scam

Kai, Oponu Hahahahahaha... Jus stay here dey wait o.. We go contribute money 4 u dis January cos your situation don pass "come & see"


Hahahahaha.. Kai.. Omashe o.. Dan Wahala kowei grin

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:00pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


Chey grin grin Hahahahahaha

Go and read all my post.. Na 100k I take do Christmas for my family grin

My wife salary sef can help ya miserable life.. Hahahahahaha
See e-diot. 100k na money for him eyes. MF
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:02pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


Kai, Oponu Hahahahahaha... Jus stay here dey wait o.. We go contribute money 4 u dis January cos your situation don pass "come & see"


Hahahahaha.. Kai.. Omashe o.. Dan Wahala kowei grin
Arindin... Stream 2 na scam grin
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 5:02pm On Jan 02, 2023
Maj196:
See e-diot. 100k na money for him eyes. MF

Young man, I don't need to prove myself here again. I don't do empty noise

Na here u dey when I dey post screenshot of my account balance..

Try dey humble for once in ya miserable life so u fit see helper.. Na 2023 b dis..

Nor dey form wetin u no be

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 5:04pm On Jan 02, 2023
Maj196:
Arindin... Stream 2 na scam grin

Bad Belle o.. My fellow Stream II, Shey una see Bad Belle Stream I..

Abeg indicate now make we start to dey write names of Stream II wey go help dis poor man grin


Please note, na Stream I.. Stipend don finish.. Hahahahahaha

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:08pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


Young man, I don't need to prove myself here again. I don't do empty noise

Na here u dey when I dey post screenshot of my account balance..

Try dey humble for once in ya miserable life so u fit see helper.. Na 2023 b dis..

Nor dey form wetin u no be
M0r0n, only empty vessels try to prove themselves. If no be say you daft how person go dey post act balance to prove what exactly? How many times Dangote or Elon musk don post their balance? 0. Na poor, broke MF like you go dey try prove wetin dem no be.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:09pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


Bad Belle o.. My fellow Stream II, Shey una see Bad Belle Stream I..

Abeg indicate now make we start to dey write names of Stream II wey go help dis poor man grin


Please note, na Stream I.. Stipend don finish.. Hahahahahaha
No stipend for stream 2. Let it sink in. Make e dey pain you dey go
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:12pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


Hahahahahaha Akant number grin U won infect my account with debit 4 new year grin grin grin


Mbanu! I don't do poverty!
Na hungry and poverty go kuku kee you. You never see anything. Siddon their
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 5:13pm On Jan 02, 2023
Maj196:
No stipend for stream 2. Let it sink in. Make e dey pain you dey go

If you get mouth, den let's play a game! And I mean it cos I will screenshot it.


If dem pay Stream II dis January, you will transfer 100k to somone we pick here (Not your Co-Poor Stream I)


And if they don't pay, I will transfer 100k here to anyone you pick.

If God nor punish u dis 2023, say No

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:14pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


If you get mouth, den let's play a game! And I mean it cos I will screenshot it.


If dem pay Stream II dis January, you will transfer 100k to somone we pick here (Not your Co-Poor Stream I)


And if they don't pay, I will transfer 100k here to anyone you pick.

If God nor punish u dis 2023, say No
I'm not interested in your stupid wager. No stipend for stream 2. Let it sink in. Make e dey pain you dey go.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 5:14pm On Jan 02, 2023
Maj196:
Na hungry and poverty go kuku kee you. You never see anything. Siddon their

I have thrown a challenge at you! We go know who dey hungry between me and u..

And if you don't accept that challenge, I go finish u until you crawl out of this thread in shame.

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 5:16pm On Jan 02, 2023
Maj196:
I'm not interested in your stupid wager. No stipend for stream 2. Let it sink in. Make e dey pain you dey go.

Empty noise! Back your noise with a money challenge! It's a simple one cos I have screenshot it

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:17pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


I have thrown a challenge at you! We go know who dey hungry between me and u..

And if you don't accept that challenge, I go finish u until you crawl out of this thread in shame.
I'm still not interested in your stupid 'challenge'.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 5:17pm On Jan 02, 2023
Maj196:
I'm not interested in your stupid wager. No stipend for stream 2. Let it sink in. Make e dey pain you dey go.

Whether you like it or not, this challenge is ON between me and you.

We shall wait at the end of January!

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:18pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


Empty noise! Back your noise with a money challenge! It's a simple one cos I have screenshot it
Do your worse. I'm not interested in your stupid wager.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 5:18pm On Jan 02, 2023
Maj196:
I'm still not interested in your stupid 'challenge'.

God punish u.. You are IN.. Shey u say u get mouth?

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 5:19pm On Jan 02, 2023
Maj196:
Do your worse. I'm not interested in your stupid wager.

100k at the end of January! We are in this game Anufia!

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:19pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


Whether you like it or not, this challenge is ON between me and you.

We shall wait at the end of January!
Tu vas mortir pour rien. No stipend for stream 2. Let it keep sinking in. Make e dey pain you dey go
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:20pm On Jan 02, 2023
PastorOku:


100k at the end of January! We are in this game Anufia!
Oya come comot the money na. Goat
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 5:21pm On Jan 02, 2023
Maj196:
Oya come comot the money na. Goat

You are a poor man.. It's a simple challenge. Don't come and make noise here


U say, dem no go pay Stream II abi? Challenge ON!

I go useless u for here by end of January.

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorOku: 5:22pm On Jan 02, 2023
Maj196:
Tu vas mortir pour rien. No stipend for stream 2. Let it keep sinking in. Make e dey pain you dey go

Get your 100k ready by end of January or shut up

1 Like

(1) (2) (3) ... (451) (452) (453) (454) (455) (456) (457) ... (513)

List Of Fake Employment Companies. Stay Off Them. / NSCDC Recruitment 2019: How To Apply For Nigeria Civil Defence Corps / 2013 Nigeria Liquified Natural Gas (NLNG) Graduate Trainee

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.