Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,190,402 members, 7,940,549 topics. Date: Thursday, 05 September 2024 at 08:18 AM

#5,000/month Rent In Surulere. - Properties - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Properties / #5,000/month Rent In Surulere. (212 Views)

Short Let Six Month Rent In Ikorodu / 7,315 Apply For Fg’s 5,000 Housing Units In 1 Week / UK Tenant Moves Out From House, Leaving 5,000 Beer Cans Filled With Urine( Pix) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

#5,000/month Rent In Surulere. by mediclife1987(m): 7:56am On Jan 25, 2023
People shey na true sey #5,000/month rent dey for Surulere?

I hear sey the place get shared WC toilet and kitchen, and still quite affordable.

Cos working in Yaba and living in Sango Ota, na train I dey always enter, but train dey Bleep up sometimes, like this morning now.

Abeg make una help me reason this matter, cos all the houses I dey see for Yaba na just dustbin, wey the agents dey request for #350,000 total package and above.

I just taya meen...
Re: #5,000/month Rent In Surulere. by SanctifiedSista(f): 8:06am On Jan 25, 2023
mediclife1987:
People shey na true sey #5,000/month rent dey for Surulere?

I hear sey the place get shared WC toilet and kitchen, and still quite affordable.

Cos working in Yaba and living in Sango Ota, na train I dey always enter, but train dey Bleep up sometimes, like this morning now.

Abeg make una help me reason this matter, cos all the houses I dey see for Yaba na just dustbin, wey the agents dey request for #350,000 total package and above.

I just taya meen...
why wld u accept a job in Yaba...that's not a job but death.


Please make a post everyday of needing a room to stay and u will get one within a week. Will join u in prayer
Re: #5,000/month Rent In Surulere. by mediclife1987(m): 9:21am On Jan 25, 2023
SanctifiedSista:
why wld u accept a job in Yaba...that's not a job but death.


Please make a post everyday of needing a room to stay and u will get one within a week. Will join u in prayer

Are you okay at all laidis?

I see better job for Yaba and you say make i siddon dey look for Sango Ota.

No be one place person go start from ni?

1 Like

Re: #5,000/month Rent In Surulere. by SanctifiedSista(f): 9:32am On Jan 25, 2023
mediclife1987:


Are you okay at all laidis?

I see better job for Yaba and you say make i siddon dey look for Sango Ota.

No be one place person go start from ni?
start from what will profit u not kill u and make u look older ..#CommonSense

(1) (Reply)

120 Plots Of Land For Sale / Functional Tanker Vessels For Hire / 2bedroom Serviced Apartment For Sale In Ajah, Lagos State Nigeria

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.