Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,900 members, 8,007,461 topics. Date: Wednesday, 20 November 2024 at 12:02 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1181637 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (286) (287) (288) (289) (290) (291) (292) ... (1712) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 6:48pm On Jan 26, 2023 |
hayzed19:i swear 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:48pm On Jan 26, 2023 |
Wey that Jew girl wey Kanaga dey chyke? You no go see her for party like this, but she dey find man. Unserious babe. 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 6:49pm On Jan 26, 2023 |
Even Yvonne has stopped dancing and gone to play. Big brother.. You're the one I blame 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:49pm On Jan 26, 2023 |
Yes na...before Yemi enter water The babe no get stress fitzmayowa: |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:50pm On Jan 26, 2023 |
Maybe they should start giving special shoutout to the people that put in some effort at the parties, so, everyone can sit up. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 6:50pm On Jan 26, 2023 |
Why's Theo crying? |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:50pm On Jan 26, 2023 |
Giel: For bringing that nonsense game, I blame biggie 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 6:50pm On Jan 26, 2023 |
why's theo crying? |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 6:50pm On Jan 26, 2023 |
Theo why the tears. Enjoy your time in the house dear.. You might be on the way home soon. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:51pm On Jan 26, 2023 |
Wetin dey do Theo? House don tire am? 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:51pm On Jan 26, 2023 |
This party is so dead, Theo don dey cry. You know as party go bad reach, wey you go even remember your problems so tey you begin dey cry? 5 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:52pm On Jan 26, 2023 |
Tatase and Ipeleng no dey this party, Mmeli too. Tatase even wear bikini, but she dey waka inside house with am, Beatrice lite. 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:52pm On Jan 26, 2023 |
Camera man can we move away from this boring talk to the pool for an already dead party |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by DoubleeDee: 6:52pm On Jan 26, 2023 |
damiviolet:That got me chuckling! She's anything but opelenge in yoruba. 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 6:53pm On Jan 26, 2023 |
Reussite:Kitchen with Mrs puleng and nmeli preparing menu menu |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:53pm On Jan 26, 2023 |
Kanaga, Blue Aiva and Sandra dey dance, but we dey here dey watch therapy session |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:53pm On Jan 26, 2023 |
E no easy...person wey wan dey on the low... sandra don use her own put am on the way out safarigirl: |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:53pm On Jan 26, 2023 |
safarigirl:To think we were calling level 2 HMs boring only for us to witness this abysmal show. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 6:53pm On Jan 26, 2023 |
Theo, take it easy, man. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by eleshin(m): 6:54pm On Jan 26, 2023 |
safarigirl:They are inside preparing finger food. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:54pm On Jan 26, 2023 |
Omo the guy dey really cry ..... |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 6:54pm On Jan 26, 2023 |
DoubleeDee:Yes I know ;Di just call her anything that has leng |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 6:55pm On Jan 26, 2023 |
Khosi trying to mark territory again...... |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:55pm On Jan 26, 2023 |
Una dey see Khoyemi? Na Kobosi dey on top Yemi so, make I see those her yeye fans talk rubbish again for these streets |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:55pm On Jan 26, 2023 |
Khosi clinging unto Yemi like her life depends on it. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 6:55pm On Jan 26, 2023 |
khosi will sleep well tonight. for obvious reasons |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 6:55pm On Jan 26, 2023 |
Reussite:as in, i dont understand |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 6:55pm On Jan 26, 2023 |
Khosi don dey hug Yemi inside pool , some people no go sleep well tonight |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:56pm On Jan 26, 2023 |
safarigirl:That girl is gone gone |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 6:56pm On Jan 26, 2023 |
She will do anything just to have yemi |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:56pm On Jan 26, 2023 |
See as Khososhi dey hold Yemi... I laugh in he is not my type |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:56pm On Jan 26, 2023 |
eleshin: How many people need to prepare finger food? Party go soon finish, dem still dey prepare food That year, only Odogwu WhiteMoney fit run this thing. He no need team, one man chef 6 Likes |
(1) (2) (3) ... (286) (287) (288) (289) (290) (291) (292) ... (1712) (Reply)
Zee World Movies And Soaps Official Fan Page / DC EXTENDED UNIVERSE (FILM) / What Sites Can You Download Series For Free?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |