Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,449 members, 7,961,390 topics. Date: Sunday, 29 September 2024 at 12:16 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1158360 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (365) (366) (367) (368) (369) (370) (371) ... (1712) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by dominique(f): 9:40pm On Jan 28, 2023 |
Exclusive must not do 50:50 for Naija and SA music o. It should be 80:20. 6 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by veekid(m): 9:41pm On Jan 28, 2023 |
Xclusive na Baba joooor 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:41pm On Jan 28, 2023 |
Make Una see Justin |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 9:41pm On Jan 28, 2023 |
Dem take Asake do Exclusive ni |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 9:41pm On Jan 28, 2023 |
scondy: The face eh.. Nawaz |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:42pm On Jan 28, 2023 |
Miracle yemi and kanaga lol 3 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 9:42pm On Jan 28, 2023 |
Even though DJ Xclusive head dey touch most times but this is what we call balancing 😎 4 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 9:43pm On Jan 28, 2023 |
Miracle , Yemi and kanaga are dancing Them dey show us khosi , and mmeli 3 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 9:43pm On Jan 28, 2023 |
Giel: The cameras are avoiding that trio |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 9:44pm On Jan 28, 2023 |
dominique: They’ll set him on fire o 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 9:44pm On Jan 28, 2023 |
Miracle, you sabi jare 👍👍👍 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:44pm On Jan 28, 2023 |
Justin likes to party sha |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 9:44pm On Jan 28, 2023 |
See Nana looking like Naomi Campbell 3 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Linqueen: 9:45pm On Jan 28, 2023 |
James Brown, I see you on my screen nigga. Na today your face show well well🤪 |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by kgr28(m): 9:45pm On Jan 28, 2023 |
safarigirl:The dj must as well play rock music |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by TheEnforcer: 9:45pm On Jan 28, 2023 |
Dem no fit fly xlusive all the way from Naija make he com deliver o |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 9:45pm On Jan 28, 2023 |
Yemi dance with other girls and leave that transgender alone abeg I no wan vex this night |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 9:46pm On Jan 28, 2023 |
90% camera on james brown Nice 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:46pm On Jan 28, 2023 |
Jenni O and Juicy jay |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 9:46pm On Jan 28, 2023 |
Giel:True! And he's got some smooth moves...i still wonder why most girls in that house don't dig a calm and handsome guy like that 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by jenifer007: 9:47pm On Jan 28, 2023 |
Justin sabi naija songs die 3 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:47pm On Jan 28, 2023 |
Now miracle has stepped in to enjoy Jenni's rocking |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Linqueen: 9:47pm On Jan 28, 2023 |
Na now I see thabang |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 9:48pm On Jan 28, 2023 |
O Maradona 🕺🕺 |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
PG 10 |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
Tsathi giddem |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
Na tsati dey dance like that? Kanaga and tsati, I am not understanding 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Linqueen: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
The cameraman is damn scared of Tsatsi’s dad ‘cos I no understand 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
jenifer007: He’s a dj… |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 9:50pm On Jan 28, 2023 |
This is where I miss Thin Tall Tony mehn 🕺🕺🕺🕺 1 Like 1 Share |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Popsmoke2: 9:50pm On Jan 28, 2023 |
Abeg look my side I'm in my final year in school. I have not run my project , have not done my defence, exam starts next week, I haven't paid school fees. Mayor my life now is a wreck abeg help me.The God I serve no go put you to shame |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 9:50pm On Jan 28, 2023 |
Lauryn41:Thought I saw mmeli initially ...no? |
(1) (2) (3) ... (365) (366) (367) (368) (369) (370) (371) ... (1712) (Reply)
DC EXTENDED UNIVERSE (FILM) / Zee World Movies And Soaps Official Fan Page / What Sites Can You Download Series For Free?
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |