Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,204,153 members, 7,988,005 topics. Date: Monday, 28 October 2024 at 10:09 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1172001 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (368) (369) (370) (371) (372) (373) (374) ... (1712) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:13pm On Jan 28, 2023 |
Yemi dancing with Sandra while Mmeli dey stretch neck...... |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:13pm On Jan 28, 2023 |
No be Sandra Yemi pin down like that so Modified: ?...but ooohhhh Khosi nicely intercepted with a kiss then swirled away as if to say .."boy be warned" 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:14pm On Jan 28, 2023 |
Even when Baba dey move around sef..body builder sense am, she go dey dance for where Blue dey... Titaniumental: |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:14pm On Jan 28, 2023 |
Drama no go happen this night since Yemi no allow him Yoruba demon side comot..... |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:14pm On Jan 28, 2023 |
Ekaka1: Nana is pretty without make up Very, actually 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 10:14pm On Jan 28, 2023 |
Khosi don go gum yemi because of sandra abi |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:14pm On Jan 28, 2023 |
Marvin just going from woman to woman Now he's with Sandra. 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:15pm On Jan 28, 2023 |
wetin dey worry this Body builder sef |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:15pm On Jan 28, 2023 |
Xclusive doing it, make Southy DJ's learn abeg..... 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 10:15pm On Jan 28, 2023 |
Pharoh:so na only people he dey close to he fit dance with for party ? 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:16pm On Jan 28, 2023 |
1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 10:16pm On Jan 28, 2023 |
hayzed19:the thing dey vex me oh 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 10:16pm On Jan 28, 2023 |
fitzmayowa:He has really improved kudos to him |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Linqueen: 10:16pm On Jan 28, 2023 |
The dressmakers did Olivia ‘dirty’ 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:17pm On Jan 28, 2023 |
damiviolet: He has to since his sub par performance about 2 years ago, this is the first time Biggie is inviting him back..... 3 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by bentenny(m): 10:18pm On Jan 28, 2023 |
Eeghe: |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Estellie: 10:18pm On Jan 28, 2023 |
Lauryn41:Them use Khosi swear for you?? Ah ah! Just go through your comments and see for yourself. You’re obsessed B*💀 4 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:18pm On Jan 28, 2023 |
I am stuck in a tiny house with no power, no power bank, an iphone whose battery dissipates fast, no torch, no gen, no inverter, no lamp… hei ghod |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by VEHINTOLAR: 10:19pm On Jan 28, 2023 |
E sure me die say Lucay na Babalawo him be ! Baba no understand anything wey dey happen for that party arena ! |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Jay16: 10:19pm On Jan 28, 2023 |
Linqueen:She couldn't dance due to fear of her boob popping out |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 10:20pm On Jan 28, 2023 |
Go Marvin , Go Marvin 😄😄 |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:20pm On Jan 28, 2023 |
Eeghe:Eeghe...pele 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Linqueen: 10:20pm On Jan 28, 2023 |
Mmeli is awestruck 🤣 Yemi atarodo 🔥 |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:20pm On Jan 28, 2023 |
Yemi is dancing with blue now We await khosi |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:21pm On Jan 28, 2023 |
...but honestly, yaya is fine..... 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 10:21pm On Jan 28, 2023 |
fitzmayowa:Na Madam Koboshi no wn make the demon comot o,the gumbody choke |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by scondy(f): 10:22pm On Jan 28, 2023 |
Yemiiiiiioooo...see chemistry na |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 10:22pm On Jan 28, 2023 |
Linqueen:Steady nomination next week
|
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 10:23pm On Jan 28, 2023 |
Marvin don rock like 5 girls now oo. Let no one complain again 😏😏 |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:23pm On Jan 28, 2023 |
I swear I too love Juicy jay 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:23pm On Jan 28, 2023 |
Water must surely find im level |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 10:23pm On Jan 28, 2023 |
Finally the demon |
(1) (2) (3) ... (368) (369) (370) (371) (372) (373) (374) ... (1712) (Reply)
DC EXTENDED UNIVERSE (FILM) / Zee World Movies And Soaps Official Fan Page / What Sites Can You Download Series For Free?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |