Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,873 members, 7,872,889 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 02:27 AM

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ - Business (652) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ (836591 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (649) (650) (651) (652) (653) (654) (655) ... (2261) (Go Down)

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 2:46pm On Feb 23, 2023
You're dumb... Obi wey you support this year no be atiku running mate for 2019?

when you understand that this is politics nah when you go wise
NOTORIOUS100:

APC we dey suffer una since 2015, Tinubu was part of them, so nothing can change.

Can you tell me the price of A bag of rice, tin of peak and the rest since 2015 till now?

People dey sha

1 Like

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Yemike(m): 2:47pm On Feb 23, 2023
PJtech:
You believe in Obi
Another person believe in Atiku
Another believe in Tinubu

Then why are you crying?
If you like vote buhari pro max. Shebi you dey beg for 24/7 before you see 1k? This time around you go pack yourself put for roadside shi shi you no see cool

4 Likes 1 Share

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by bestmutiu2019(m): 2:48pm On Feb 23, 2023
Election will come and go,just stay safe fellow gamblers,no make enemies cos of election,if dem kill you na your family problem be that,here in ORE ondo state we are fully batified,will post my ward result here to back it up
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 2:49pm On Feb 23, 2023
your tears sweet like sugar grin
Yemike:

If you like vote buhari pro max. Shebi you dey beg for 24/7 before you see 1k? This time around you go pack yourself put for roadside shi shi you no see cool
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Brokeloser: 2:52pm On Feb 23, 2023
Urchins carry your mumu agberoism to the politics section.This is the betting thread, not the useless agbero sellouts thread.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Yemike(m): 2:53pm On Feb 23, 2023
PJtech:
your tears sweet like sugar grin
You sure do know how tears taste when you just finished crying and wailing for 1k when hunger almost finish you on campus.

Vote a better candidate that'll give you access to quality and affordable healthcare when your ulcer finally reach stage two cheesy

4 Likes

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 2:54pm On Feb 23, 2023
You dey support CHELSEA still dey support OBI. I pity you grin

No sha commit suicide this weekend
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 2:55pm On Feb 23, 2023
cry more
Yemike:

You sure do know how tears taste when you just finished crying and wailing for 1k when hunger almost finish you on campus.

Vote a better candidate that'll give you access to quality and affordable healthcare when your ulcer finally reach stage two cheesy
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Yemike(m): 2:58pm On Feb 23, 2023
PJtech:
cry more
Come on, don't spoil the fun grin

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 3:02pm On Feb 23, 2023
PJtech:
You're dumb... Obi wey you support this year no be atiku running mate for 2019?

when you understand that this is politics nah when you go wise
You be legendary fool.

So obi n Atiku were the president in 2019.

Let me tell you the truth, you be bastaárd

2 Likes

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 3:05pm On Feb 23, 2023
We have to take dis politics thing raw, pjtech na nuisance.

Don't worry, you have been bookmarked.

I won't reply you again, cos you are an e-idiooot.

2 Likes

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 3:07pm On Feb 23, 2023
PJtech:
oga shut up there... everyone has the right to vote for any candidate, vote for yours also nobody send. then let inec count and anounce the winner
abi what is ur problem
Don't worry.

My last reply to you on this Thread.

2 Likes 1 Share

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 3:10pm On Feb 23, 2023
bestmutiu2019:
Election will come and go,just stay safe fellow gamblers,no make enemies cos of election,if dem kill you na your family problem be that,here in ORE ondo state we are fully batified,will post my ward result here to back it up
You nor even shame talk this thing
them suppose flog you

2 Likes

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:14pm On Feb 23, 2023
no be the two of then come out under pdp last election... dey play
NOTORIOUS100:

You be legendary fool.

So obi n Atiku were the president in 2019.

Let me tell you the truth, you be bastaárd
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:15pm On Feb 23, 2023
shame for what? you don smoke kwale igbo
Samueltemi337:
You nor even shame talk this thing
them suppose flog you
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Butmight15: 3:17pm On Feb 23, 2023
Here nobe politics thread

1 Like 1 Share

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by bestmutiu2019(m): 3:18pm On Feb 23, 2023
Samueltemi337:
You nor even shame talk this thing
them suppose flog you
So if your Papa no support OBI you go flog him,Typical Obi supporters, na your ways no be new thing
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:18pm On Feb 23, 2023
NOTORIOUS100:

You be legendary fool.

So obi n Atiku were the president in 2019.

Let me tell you the truth, you be bastaárd
NOTORIOUS100:
We have to take dis politics thing raw, pjtech na nuisance.

Don't worry, you have been bookmarked.

I won't reply you again, cos you are an e-idiooot.

you dey use vulgar language now e dey sweet you.. ifi start my own na you go taya
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Butmight15: 3:18pm On Feb 23, 2023
Mak una carry politics talk go politics thread.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by bestmutiu2019(m): 3:19pm On Feb 23, 2023
PJtech:
no be the two of then come out under pdp last election... dey play
like 4 months ago the guy is a PDP member na
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:19pm On Feb 23, 2023
no be today e don dey flog him papa
bestmutiu2019:
So if your Papa no support OBI you go flog him,Typical Obi supporters, na your ways no be new thing
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 3:20pm On Feb 23, 2023
PJtech:
shame for what? you don smoke kwale igbo
I quote you?
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by bestmutiu2019(m): 3:21pm On Feb 23, 2023
Dont know why you Obidients are so toxic,support your Obi make i support my own Tinubu,las las we go dey alright
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 3:21pm On Feb 23, 2023
bestmutiu2019:
So if your Papa no support OBI you go flog him,Typical Obi supporters, na your ways no be new thing
and who is taking about obi and show me any of my posts where I said I am supporting obi


any idiot that supports tinubu deserves to be flogged to death

1 Like

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:23pm On Feb 23, 2023
leave dem..... The only reason dem dey support Obi na cause of Biafra

If you notice since dem don dey support Obi dem no send Biafra again.... Next week Obi go lule dem go start to dey shout give us Biafra
bestmutiu2019:
like 4 months ago the guy is a PDP member na
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 3:25pm On Feb 23, 2023
Finally the pj of a specie has make the Thread hot with abusive remarks.

Imagine insulting me and still telling me I'm using vulgar words against him.

E be plenty things,

1 Like

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Affiliateseun05: 3:25pm On Feb 23, 2023
Wetin happen,since morning una just dey talk politics here no be politics thread na FOOTBALL RELATED THREAD abi e don change ni may i comot for the thread

1 Like 1 Share

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:25pm On Feb 23, 2023
I need 5h funding
9133233248 sportybet
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:26pm On Feb 23, 2023
Blame Obidients
Affiliateseun05:
Wetin happen,since morning una just dey talk politics here no be politics thread na FOOTBALL RELATED THREAD abi e don change ni may i comot for the thread

1 Like 1 Share

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by bestmutiu2019(m): 3:26pm On Feb 23, 2023
Samueltemi337:
and who is taking about obi and show me any of my posts where I said I am supporting obi


any idiot that supports tinubu deserves to be flogged to death
if obi no emerge i pray that your hand wey dey shake no return again
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 3:27pm On Feb 23, 2023
PJtech:
I need 5h funding 9133233248 sportybet
Go and ask your grandfather

9 Likes 1 Share

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:29pm On Feb 23, 2023
Nonce, you can insult me all all i care but never use odd words for me
NOTORIOUS100:
Finally the pj of a specie has make the Thread hot with abusive remarks.

Imagine insulting me and still telling me I'm using vulgar words against him.

E be plenty things,

(1) (2) (3) ... (649) (650) (651) (652) (653) (654) (655) ... (2261)

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ / Soccer Nostrademus - Excellent Football Analysis & Score Prediction / Do It Yourself Importation Guide Free - Season 2

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.