Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,175 members, 7,981,186 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 12:28 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Egbami Everybody Make U Help Oo (995 Views)
"I Had Sex With Everybody I Wanted To Now Itβs Time To Get Married" - Girl / This Must Surely Make U Laff. Make Up Vs Beauty / Ladies: What Attribute Of A Guy Can Make U Wet Without Touch (2) (3) (4)
Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:23pm On Mar 16, 2023 |
Wahala wahala wahala I carry olosho late night some 6days ago 2k na him she collect unto say na almost 1am parole. She still chop indomie and egg 1k Ok na I come nack am raw oooo Believe me Till now her number no dey go And the number go for morning when I discharge Am after exchange number with her. Abeg shey I be bad market wey make her ghost me Abi na iyemeja (mamawater) I Bleep. Abi dis girl na akudaya. (Living dead) |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by SHIVA001: 5:26pm On Mar 16, 2023 |
Congratulations to you. Live with the confusion for the Rest of your life. 3 Likes 1 Share |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:32pm On Mar 16, 2023 |
SHIVA001: Shoooo fee shoku sha Abi ofe ku iku gbona nii?? |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by SHIVA001: 5:36pm On Mar 16, 2023 |
Idamuadugbo:Omo asey.. go sit down joor. Simp like you One night stand na him dey worry you like this. And you call yourself a man. Asey 1 Like |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Raj10(m): 5:37pm On Mar 16, 2023 |
Idamuadugbo:πππ 1 Like |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:44pm On Mar 16, 2023 |
SHIVA001: Waaa.....niga wetin sup naa. I wan do again and contact no go shey make I no worry nii. Waa alaye leave simp talk Na obo Sara dat why man want am again |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Nobody: 5:46pm On Mar 16, 2023 |
ΓbΓΊrΓ² Portable. π 1 Like |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by FalseProphet1(m): 5:46pm On Mar 16, 2023 |
You can come over to my spiritual center for cleansing. Bring one big goat and 20k new notes. And you will be fine This I have seen. 1 Like |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:48pm On Mar 16, 2023 |
1 Like |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:53pm On Mar 16, 2023 |
FalseProphet1: Alaye prophet For the 3 things wey I suggest the girl be Wetin u see Or feel?? |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:59pm On Mar 16, 2023 |
Raj10: As I dey see this ur emoji wey dey laugh E be like say u don pass the type of scenario before. E be like say u be night prowler like me. No shame alaye. Remember thief dey recognise thief π |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Qatar2022: 6:01pm On Mar 16, 2023 |
Idamuadugbo:Mugu she just give you HIV 2 Likes |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:03pm On Mar 16, 2023 |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by FalseProphet1(m): 6:03pm On Mar 16, 2023 |
Idamuadugbo:The girl in question is an agent of the Marine kingdom, she has taken you semen into the waters to zap whatever glory you have left. The more you delay, the more dangerous it's going to be for you. This I have seen. 1 Like |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:09pm On Mar 16, 2023 |
FalseProphet1: Semen wey I pour for her body Wipe with rag Which one she go carry go water Abi na glory Shey glory of one room for face Me I face you house nii?? Abi na glory of street thug?? Abi na glory of council ticket selling Which one gan gan |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by ikeno(m): 6:09pm On Mar 16, 2023 |
Just send her text msg telling her u rily enjoyed her and u ready to pay 5k,na she go call u.π |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by FalseProphet1(m): 6:12pm On Mar 16, 2023 |
Idamuadugbo:The things of that spirit are often written off as gibberish by spiritually blind men. You are looking at this matter for a physical perspective and not a spiritual one. Just bring the goat and the money and come for the spiritual cleansing and you'll be fine. This I have seen. 1 Like |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:15pm On Mar 16, 2023 |
FalseProphet1: Odogwu If say na the glory wey me I dey manage now she collect so Make I kuku leave am for am Glory wey no give me house and car. Shey na him I will be proud of?? Kinlawa baka?? Abeg I dash her the glory make she carry am go If she want more self make she come collect |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by FalseProphet1(m): 6:19pm On Mar 16, 2023 |
Idamuadugbo:So you're not bringing the goat? |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:23pm On Mar 16, 2023 |
ikeno: Aaaah alaye ori e wanbe Omo dey see coding I know say for nairaland wayward like me go plenty. I go use ur code ejemii π―π―π― |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:25pm On Mar 16, 2023 |
FalseProphet1: Baba e never reach dat level One even say na aid the girl giv me self. If so Na to dey share am remain. Afteral there is love in sharing β€ |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by youngsahito(m): 10:19pm On Mar 16, 2023 |
Idamuadugbo:where una dey see 2k babes? 1 Like |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by worldclass68(m): 11:04pm On Mar 16, 2023 |
U knack Olosho rawπ³π³π³ Bro u get mind oooπ |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 4:50am On Mar 17, 2023 |
youngsahito: Na late night parole. She obviously came from far and needed a place to sleep for the night as better customer no dey. And na 3k self because she chop indomie and egg 1k. |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 4:59am On Mar 17, 2023 |
worldclass68: No be new thing. Knacking raw na hobby wey don master bodi 1 Like |
Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by techWriter3: 6:15am On Mar 17, 2023 |
congrats to you Em, Check my profile if you need help with your personal statement, statement of purpose, thesis, dissertation, or assignment. |
(1) (Reply)
Ghost Capture On Camera In School Premises / Do You Like My Profile Photo / Help Me Choose One
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |