Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,597 members, 7,993,043 topics. Date: Monday, 04 November 2024 at 02:15 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / See Wetin Hakimi Don Cause (3923 Views)
See Wetin Naija Girls Dey Wear These Days (picture) / See Wetin Dey Hungry Me [Picture] / Pussy Is Powerful See Wetin Diz Guy Did (2) (3) (4)
See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 9:01pm On Apr 15, 2023 |
My girl Ask me if I can be dumb to give my mother all my money. I almost wooze her slap na her wig save her. I for wooze her better slap She say that I'm a weak man to allow my mother control me I decided to tell her to leave my house She took her thing and left while calling me Mommy boy and weak man The problem now Is that I miss her Rain just dey fall and if not for all these Hakim argument. I suppose dey knack her wotowoto by now The rain just dey make my bed cold and na me and this babe suppose dey knack with this weather. She hasn't called me since she left Should I call her first or wait till tomorrow? 7 Likes 1 Share |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Gabriel004: 9:05pm On Apr 15, 2023 |
1 Like 1 Share |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by MrBrownJay1(m): 9:10pm On Apr 15, 2023 |
KnowledgePower7: ... better wait til next valentine day to call, lol! 1 Like |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Integral501: 9:12pm On Apr 15, 2023 |
ask your mama 3 Likes |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by CANDYDADDY(m): 9:13pm On Apr 15, 2023 |
. Nairalander and rubbish topics 2 Likes 1 Share |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 9:16pm On Apr 15, 2023 |
Integral501:your mama fit come make I use her cure konji. Give me her number 1 Like |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 9:19pm On Apr 15, 2023 |
No vex na this rain dey enter body I need to knack person daughter |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by purples25(f): 11:28pm On Apr 15, 2023 |
Integral501: Very good. |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by purples25(f): 11:28pm On Apr 15, 2023 |
KnowledgePower7: So you trust person daughter to knack abi. |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 3:26am On Apr 16, 2023 |
purples25:Knack no need trust 2 Likes |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Ballzproblemm: 3:37am On Apr 16, 2023 |
bruh shun that girl , women like playing mind games,ask them if they okay with their sons doing the same they won't answer |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by AVECDEO: 6:10am On Apr 16, 2023 |
You'll replace the disrespectful girl in no time. She's disrespectful for asking you such question and putting your GOD given lovely mother on the spot in a situation the the kind lady that brought you into this live with utmost live and care knows nothing about. She's trying to throw asperity to your mum when you've not even given her the ring...how much more when she got the diamond. Make she gettat!!! 3 Likes |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by purples25(f): 6:23am On Apr 16, 2023 |
KnowledgePower7: So somebody's daughter dey good to knack, but not to trust. |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Warl0ck: 6:30am On Apr 16, 2023 |
KnowledgePower7:Dont try it, i repeat DO NOT TRY IT....... If u do, she will feel that u cant breathe without her.... (Talking out of experience) |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by sharpwriter(m): 6:53am On Apr 16, 2023 |
KnowledgePower7:Do you live in a western country? If not, I see nothing to worry about. |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by MrAgbako: 7:59am On Apr 16, 2023 |
purples25:bia watin u dey find for this matter? People that are saying fear woman. U think say dem dey joke?. U know watin their eyes don see? 😂😂😂 1 Like |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Uptheante(m): 8:36am On Apr 16, 2023 |
Oga, go carry olosho nack. No allow your gf disrespect you bcoz she get toto. No be only her get toto |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Kojochyke(m): 8:39am On Apr 16, 2023 |
purples25:it is biznes na.. Abi e nor dey spend on d girl? |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Kojochyke(m): 8:41am On Apr 16, 2023 |
purples25:Towto na towto.. D girls dey hustle d boys, d boys dey pend to do wheelbarrow style.. Na d mara be dat. Trust nor involve. Biznes is biznes! |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Integral501: 11:28am On Apr 16, 2023 |
KnowledgePower7:your mama die , if she never die use her cure konji or use your siblings |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 9:19pm On Apr 16, 2023 |
Integral501:No my mama still dey alive. I know say you dey use your mama dey cure your konji. I want make she cure my konji don't be selfish share your LovePeddler mother. She is a whoore and has been doing runs before you were born. Give me her number I go pay Her transport. |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Integral501: 9:27pm On Apr 16, 2023 |
KnowledgePower7:e don be for you |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 6:01pm On Apr 17, 2023 |
Kojochyke:I just tire |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 6:03pm On Apr 17, 2023 |
AVECDEO:I shaa call am back, she apologize come visit me with food. We both chop For night I come knack her SHEGE This happened last night tho |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by AVECDEO: 6:56pm On Apr 17, 2023 |
KnowledgePower7: Congratulations...that's good for you. Keep it up. 1 Like |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 2:27am On Apr 18, 2023 |
iInjureHerYansh:make I hear say I apologise.. tahhh Na she apologize for what she said Untop of it she cook food carry am come my house still come spend night still collect better knacking. Na daddy yes daddy she just dey call me as I dey give her better styles. No dull am I no be simp. I just call her to show her say I'm more emotional mature than her Because say we quarrel no mean say I no go still talk to her. I call am straight up and she ended up apologizing. |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by efficiencie(m): 1:11pm On Apr 18, 2023 |
KnowledgePower7: Any man that reasons with his deek is a weak and vulnerable man and I fear you are one such man. |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Goodlady(f): 1:12pm On Apr 18, 2023 |
KnowledgePower7:Will you rather have sex with your mom as you missed her when rain fell? |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 1:20pm On Apr 18, 2023 |
efficiencie:Dey talk rubbish Girl that I spend money on why I no go knack her? Anytime I wan knack I go call her and she dey respond no time for excuses |
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by efficiencie(m): 3:52pm On Apr 18, 2023 |
KnowledgePower7: Dat wan mean sey you dey knack olosho...hope sey you dey use protection because I sure sey you nor be the only guy wey dey invest and chop from her pot. |
A Single Mother Of One Is Trying To Get Close To Me, how do I let her down easy / Why Are Girls Fond Of Doing This? Is This Just A Naija Thing Or A Global Thing? / Female Graduate Education And Marriage Prospects
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54 |